Japhsiano's Posts
Nairaland Forum › Japhsiano's Profile › Japhsiano's Posts
HonourablePomk: @Godwin10 nobody is talking about our passport size whats going to happen sirforget d size joor as far say na RED background passport na passport |
Doctor21: ar u sure? Wi do a litl research. Tnks anyway100% sure cus i was once a victim of such |
Doctor21: you can swear an affidavit. Gat xame problm an my dad told me dat it cn easily be corctd by swearing an affidavituniben doesn't accept affidavit for correction of name.... U if it ur certificate u will hav to go to eida waec or neco to corret it in six month |
naijaboiy: No boss,,probably on friday....yap na true for 1000lt education |
HonourablePomk: i just have a question to ask about po.sci nd pub.admin dept i have econs cancelled in my result but i have eng,maths,acct,comm,govt...will uniben accept it my jamb combo are eng,maths,comm,govt...uniben did not state econs in the brochure but im just worriedbro u needed Econs in pol sci n pub admin.... Just pray dey gav u any course.... Infact in social science Econs is compulsory |
[quote author=HonourablePomk]Abeg bros help me ask abeg...and them no put am for brochure dem just say "eng,maths,govt and any other social science subject" thats why i come choose COMMERCE closely related to ECONOMICS... NB: quote me if u want to mention...Thanks boss[/quote meaning u didn't wrote econs in jamb? If yes bro na problem |
UNIBEN first batch admission list will b out dis month ending from a reliable source |
idimoneangela: the person DAT help me too buy d form said DAT is how it isto b on d safer side i will advice u go down to benin(Auditorium) to see if dey can help u out.....by his grace they may attend to ur problem dat wher d solution lies |
Jennimma: see JAMB questionu ar funny...na u put for broda for neco office ni |
naijaboiy: LoL,,girls wey dey your dept no do you?mama soup no dey do...person nid to stin find for outside |
Jennimma: itz fair. "Fairer than any bleached babe u knw"lol u ar from wich state? |
Swagalord18: okguy wher u dey now? |
PietroRico: lol.most of dem no earnd am dem use Oga at d top dey enta am |
Jennimma: its a gigantic NO!!lol dat nt fair |
PietroRico: typical law studentyes o na girls too dey form wetin i no understand der shakara too much joor |
Swagalord18: that's impossible;wu told u is impossible guy it is 100percent possible |
Jennimma:lol u didn't say anytin? |
naijaboiy: and you applied for?Accounting |
naijaboiy: yea,,that crowded class...lol d class tire me wella bt i just dey manage dey go |
Jennimma: thank uassumin it is possible to exchange course wit sum1 will u accept ma course so dat u will continue from second semesta n i will wait to tke urz? |
naijaboiy: 68aggwit 52agg dey gave me ECOSTAT EDU |
naijaboiy: I applied and got LAWwe do receive ECO111 togeda LAW and EDU students |
naijaboiy: I applied and got LAWI rememberd wit 60agg |
Suley316: not a man of words... I hate essays... I'm intoo calculations, animes, music, I do rap at times... But english is nt ma ish.... Who likes eminem here??if u hate essay dat means na calcualation course u apply for? |
naijaboiy: *pheeew*na ENG n LIT uniben give u? |
Jennimma: tnk uwat inspired you to go for ACC? |
Incredyable: i gree tire,if i even see additional 1 week sef i go happy,...hall 3 too dey smell.no b u carry ursef go put for hostel ni |
naijaboiy: +Deep Sigh+oh now i get wat u ar sayin ....ya dat true |
Suley316: bruh what's the cut off then lol baeuniben hav no fixed cut off mark its depends on d performance of students |
Jennimma: Acc. 61by his Grace u ar already admitted ma dear....da ma dream course |
naijaboiy: Sighsha mayb na edo d person cum from |
Jennimma:wat course did u apply for n ur agg? |



