Japhsiano's Posts
Nairaland Forum › Japhsiano's Profile › Japhsiano's Posts
naijaboiy: someone got admission with 49%d person use long leg b dat |
If u ar usin waec certificate make sure d date of birth on ur cert correspond wit d date of birth on ur clearance slip n ur date of birth certificate or age declaration cus if dey diasgree dat d beginin of ur stress |
Jennimma: see stress!!!dat one small na dose for relocation worst pass....ma friend wey dem relocate from ecostat edu up tin now dem neva relocate her go any course bt dem recomment her to adult edu professional |
Suley316: Yaaaaaay!!!! 55 is d cutoff 4 elect/elect... All that is left is to thank Goddat nt d cut off Bro |
Anybody wey knw say him or her get problem wit name make d person go neco or waec office make dem rectify for am |
benromeo39: scare u ke? I resemble masquerade? Free that matter jor. Hafa jor? Why uniben nur quick clear u?i get problem wit ma name spelling neco spell am as CHUKWUM. Instead of CHUKWUMA....so i fill corretion form sinc april 8th,i wait tire no response na i vex fill anoda one on 16th july wey b d deadline for corretion form issue so by 30th july ma letter dne ready for me to clear partially....dem giv me six month to go neco office go corret d name or forfeit ma admission |
Alikaxon: Wasn't just given, that was what I chose! "Geography and regional planning" aka town planners!lol hope una dne draw all d map of africa,nigeria n world finish |
naijaboiy: it's an insult to even an educational coursebro its nt an insult to educational course , der ar sum wit 50agg wu were given admission |
Swagalord18: wow!see you wey dem give DOC OF OPTOMETRY dey jealous bloody educationist lyk me |
ojokojonwanyi: So, which science course can that score carry?50agg is d pass mark to b consider for education course |
Alikaxon: lmao! Why are u guys giving her false hope.... Jeez!plz wat course were u given last year? |
benromeo39: be like say u nur know who I be, my ajebutter end for my papa house, I be terror for outside. I grew up in Benin, so I should be lecturing u.if u lyk make u pass terror u no feet scare me one bit at all |
Swagalord18: lol, the person no serious jare ..lol i dey craze wey i go write post ume again.... I accept d ECOSTAT EDU wey dem giv me lyk dat.. I dne even fall in love wit d course sef |
benromeo39: yes, ur chances are very high. Ur name is gonna be on the first list and u might be given scholarship. CONGRATULATIONS.u too get bad mouth...wich kind person u b sef,no carry dis behavior enta benin or dem go change am for u |
ojokojonwanyi: Na wa o. Anyway, I asked on behalf of a relative. Thanks.Wher do u skull if i may ask? |
[quote author=Swagalord18]yes [/quothe]Haba swagalord talk true, wu u see wey dem giv admission last year wit 49agg Talkless of Medicine |
ojokojonwanyi: Is 49% okay for Medicine?dear sori to say 49agg cnt giv u admission in uniben unless u hav Oga at d top wu can help u out. |
benromeo39: Good morning, folks. Wey ojingbe and my card?so na here u dey cum carry ur wahala cum d oda group.... Guy dey well o |
benromeo39: who this one dey cal bloody aspirant? Abi u nur dey fear ni?fear kor fear ni..... If u no b aspirant so wetin u b? |
[quote author=benromeo39]THREAD CLOSED [/quote See dis bloody aspirant dey say thread.....guy pack go una thread |
Since wey clearance start march 24th na August 1st uniben cum dey clear afta dem dne stress ma lyf finish.....GOD PASS DEM SHA |
Its ur boi JAPHSIANO in da house..... Ma REGARDS to ALL d ECOSTATICIAN wu got above 55agg.... Ma boss ADEX i sight u..... I REP ECOSTAT EDU |
Nimen: Ah got a buddy who scored 55 any chance for med lab science?he has a chance if nt his choice of course,he will b givin sumtin else |
Swagalord18: i no get your number oh, i lost my contacts, p.m. me the number.ma BOSS i greeted.......longest tym,where una hide go na abi na so uni ben done dey bend us dey go |
From a reliable source online clearance/acceptance fees will commence from tue 14th jan -saturday 31st jan it will b announce by d skull before d date |
Pokemon43: Back from jacking philosophy and logic*eye dey turn me oooo*@ least i don get a well understood definition of philosophy as love of wisdomhw u tke get d text book? |
Quatermaine: Yeah, you are right.mine was changed from ecostat to ecostat edu |
Presido?was ani lectures held in P SITE today? Reali nid a reply |
d fear of fg is d beginin of resumption as most skulls have announce d immediate return of students to campuses but dnt knw y prof oshodin havnt givin his own order |
fg hv trigerd plan b order all lecturers to resume 4 decemba 4 or face been sack |
mr nononsense: tnxs at japhsiano really appr8u ar welcum bro |
mr nononsense: pls guys,is eng,math,econs and commerce d rite subject combination to study banking and finance in uniben?u ar gud to go but i wil advice u to remuv d commerce n put government to b on d safer side dat is eng,maths,econs and govt |


