NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:29pm On Oct 10, 2015 |
iykebest1: *oouch* that hurts. Is it because I chop ur airtime? Not fair oo hahahahha....lolzzzz....badt guy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:23pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Cc whodohgeepee
Take note..
+ their IV go be that type wey no d carry name 
Make e no be say we want invite dem. okay boss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:13pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Who go give them IV before 
All these them Marcelinho, dem Whodohgeepee dem,
Unless goodyboo gree, or dem nor d near that private jet we go do wedding  no oh...we go give dem iv....remember d adage dat says kip ur enemies closer.....so we go invite dem....dem no ho suspect wetin dey go on....we go kip dem gor separate canopy....wen dem dey serve food na zobo plus bonze we go give dem so dat e go pain dem well...na dat kind tin dey sweet pass to watch |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:03pm On Oct 10, 2015 |
@donpsymon just mark all dos pple names wia dey against u.....dem no go chop rice for d weddn ohhh.....we go serve dem zobo plus bonce.....dem neva see anytin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:52pm On Oct 10, 2015 |
Uniqueness01: Happy birthday Jatau7! Best wishes dear... tank u dear. ....I sight u unique |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:45pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Baba I believe you 
Cc sammie2310  na xo.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:40pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Baba I d tell you  na xo love dey do....e dey sweet no b small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:34pm On Oct 10, 2015 |
mcdonald59: Amen oo....my last state of choice na Lag! even if na Ocean 11 I no send dats gud..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:33pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: *so sexy*
Chai... I'll learn this language in 2 months...  osheee.....d tin dey burst ur head ba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:30pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: No mind that whodohgeepee...
Nonesense guy...
He apply work for my company...
My people bounced him... Na why he d voke around. confirm....carry on bro....full time backing.....we dey ur back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:29pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I didn't knw u had all dis xteristics. u r amazing hmmmmmmmm.....@donpsymon u dey hia wetin ur boo dey talk ba....say she no no say u get all dis kind lovely xteristics. ....she say u are amazing.....dats all.....talk don finish.....I officially pronounce d 2 of u as e boo....anybody dat want to put dis xtionship into asunder. ...him go get him last state of choice plus stream 2.... hahahhaha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:25pm On Oct 10, 2015 |
whodohgeepee: See drama fa! One guy seems to be taking d show nd two guys(one acting well as his PA) dey fool demselves! Cc: MacDonald Goodyboo Jatau7 Donpsymon hahahahha...no problem. ....just dey look |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:19pm On Oct 10, 2015 |
whodohgeepee: Ds guy donpsymon and jatau7 dey conspire to take away ma sister (goodyboo) e nor go work! Ah Neva knew ds donpsymon sef na ashawo man! Well, goodyboo pls Ku kar! Meh dokor fien doh! tirrrrr.....holdddddd itttt dreeeee.....dis 1 wia u dey speak calabar.....ur prayer no go work.....goodyboo go agree u go see |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:18pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Wow...congrats! Me don collect my certificate since july na xo.....nice 1 baba.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:15pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Dear sweetie goodyboo, kindly ignore badbelles like
And listen to men of honour like na xo....Goodyboo pls accept dis proposal frm our lovely and caring broda donpsymon. ...he will take kia of u .....carry on broda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:07pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: Chai..Chai...all dis pipu wey de thief pipu blessing.
God is watching u ooo. lol... no mike iykebest1.....d guy 2nd name na jacob.....sharp guy.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:05pm On Oct 10, 2015 |
mcdonald59: goodyboo they said donpsymon hasn't fallen in love before.....na u em wan use learn work? run for ur life o, he could be a woman beater. go for d tested and trusted lovers. I suggest u try mcdonald59 sha tirrre.....no even go dre......our guy donpsymon his capable and he can do it.......@team donpsymon +goodyboo# dis love no b hia ohhhhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:58pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Oya now... Let's go dia na xo bro....I been enta zee town on Tuesday go collect my sor...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:56pm On Oct 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:54pm On Oct 10, 2015 |
iykebest1: d thing dey pain me for kidney now. no vex bro....na xo e dey be.....at least u don flex ur own share |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:53pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Hope you go carry boot enter camp sha... Me don gallant my kit o for sure bro.....Every tin don dey set like dis....na my platoon go carry dat cup.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:43pm On Oct 10, 2015 |
iykebest1: my bae just f up. I don't use airtel, so I sent it to her via whatsapp. She no load am. I called her 3 lines, she no pick. I just dey vex for her hahahahhaha....baba u dey vex ohhhh....so na my recharge card u wan use take bless ur babe....hahahahhaha.....e no work...notin do u bro... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:42pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: nope ...86 okay I don push am....iykebest1 been ist hijack d ist one.....na him lucky day.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:40pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Wow... Anyway na me be the DOSport for the faculty for 2 sessions sha(2011/2012 and 2012/2013) and i cudnt play during that period, i was just directing and cordinatin... okay.....na xo baba...notin do u....una dey play ball abeg..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:31pm On Oct 10, 2015 |
iykebest1: Naso God use jatau7 bless my phone dis afternoon. Better airtime don enter my phone.
I gats go meet dat prophet again.
He tell me say person go just bless me like that.
Goodyboo. I just hijacked ur blessings.
Jatau7. U re the man. No, u re the men. No No, u re the community!!!!! bro notin do u.....oya flex dat 1.....na ur own share b dat....I go do general blessing for d ouse later......but guy u no load d 2nd 1 na....I don load am sharply sharply. ....hahahhahahahah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:29pm On Oct 10, 2015 |
pason don chop my mtn 400 .....oya as per say u na sharp n badt guy.....oya flex dat 1....bro....notin do u....@goodyboo ur no end with 6 right? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:25pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Oga no be lie... We dey graduate leave the faculty and guys begin dey cry... Omo our era too harsh for them authority to caution, com see as guys dey beat security men hahahahahhahahahha.....una dey vex ohhhhh.....no b small thing....even for ball self una head dey dre.....I go don play against una for vc cup b dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:11pm On Oct 10, 2015 |
@goodyboo...u don see am say no b story for d gods bah.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:10pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: Oga mi na Electrical Engineering jare... Na we(engine boys) dey disturb samaru, u knw! engine boyss....baba una disturb samz no b small abeg.....frm kongo we dey hia una story |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:03pm On Oct 10, 2015 |
ademasta: If that is the determining factor then, i am in 7, as per (NYSC/ABU/2015/*****7)! But if not, i go stil dey 7 ni sha... Even for football na 7 i dey play, stayed in room 7 back then in sch... fellow abusite...hw va na....wch dept u finish frm....me na acctn dept |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:54pm On Oct 10, 2015 |
@goodyboo na ur no end with 9? make I no go send wrong message to pason |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:43pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: Story for d gods. I dey croux....oya flash me asap....08106861687 |