₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,023 members, 8,526,275 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 09:04 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
longyemi:
Good day house... please I printed out my green card and my institution details were missing on it. What do I do please?

Na beg I dey beg ooo
lolzzzz....see as u dey beg as if u thief. ..wetin n wetin dey miss?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:23pm On Oct 09, 2015
majidyusuf:
me i still be sperm
hahahaahahahab...LMAO....ROTFL.....majeedddddddd
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 09, 2015
mobi18:
yimu,in as much as i no like to attack my fellow gurl,i ready enter dis babe dis nite,ah swear,,she jes dey open her mouth anyhow,she feel say na only her sabi speak english,iffa start,she no go duro wo tan,,ah swear
babe abeg take am easy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:14pm On Oct 09, 2015
mobi18:
i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all
shocked
mobi18:
i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:03pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Yeah...

No be lie cheesy
notin do u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:00pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
cheesy

You this man eh...
lol...na true na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:55pm On Oct 09, 2015
seun305:
Lol

Ilorin is always drama
I dey tell u...was just rolling on d floor laffn....pple and dre tinkn.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:52pm On Oct 09, 2015
majidyusuf:
boys loyal
lolz..if u be boi wetin I come be...na new yr born baby I be na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:51pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Padi chill! cheesy

I the tell you say space must dey that camp...

Jes the see na cheesy
na xo baba..ur govt sure die
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:50pm On Oct 09, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:46pm On Oct 09, 2015
[quote author=majidyusuf post=38832059][/quote]lol...jedoski how e dey b na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:43pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
No be you the ask me where I wan go cuddle bfore?


I d give you hints you d shout anyhow cheesy
if na for mami dat 1 dey ok..but anywia....no ohhhh....d konji gats respect him self calm down....I neva ready make dem use me do scape goat for camp....u want make dem do send off party for me ne..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:38pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Ahn ahn...

If konji catch you... You no go find venue o cheesy

You wee run it anywhere cheesy
no ohhh...baba I be gentle dude ohhhhhh....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:33pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
once beaten, twice shy
jatau don finish me ,u wan come finish me completely?
u don forget say my 2nd name na undertaker
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:31pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Ashawo cheesy


If na the bad things na you the support from all angles...

If say I mention NCCF... You for no gree contribute at all...


If time for cuddle reach... You no need venue na cheesy
hahahahahhahahaha...LMAO.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:28pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
As in ,stories that touches the brain
madt men go full house come 28th
u wia no..I just dey pray make we dey stream 1 plus our desired state...if dem give me my desire state plus stream 1 I go waka for road without shirt d next day
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:22pm On Oct 09, 2015
chimajii:
I will stop at nothing to have a report as regards SUN, jst so I......lipsrsealed
lol....all d best bro....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:20pm On Oct 09, 2015
Olami90:
LMAO, how person go fit sleep with dis kain song wey carry hammer?
grin
Olami90:
LMAO, how person go fit sleep with dis kain song wey carry hammer?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:20pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
No be the same... But eh... The sun for north can fry Akara o


That sun no get chill at all...


Smh...


For AKS I heard na the rain the too plenty... Which is good.

At least e go help person miss parade at times and encourage cuddling cheesy
confirm....wia u wan dey cuddle? abi u don get shop for mami market already? abeg kip space for me ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:18pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
OMG...na war front I wan go face for dream world.
jatau....jatau.
lolz...na d only lullaby song wia I sabi for dis life b dat...abeg just manage am....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:11pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Baba have you felt Sokoto, Jigawa, or Borno sun before?
no...shey na d same sun dey aks? if na dat 1 make rain dey fall everyday self e go make sense
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:09pm On Oct 09, 2015
chimajii:
Sun? No way! I wud prefer rain all day. + I wud have to prepare a medical report jst so am exempt from wearin the normal Tee and short. I'd like to wear a long sleeved white. #sayNoTOSUN
I dey go report u to nysc....na pple like una dey go fake medical report say una get asthma. ...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:02pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
You go prefer sun be that huh
yes ohhh....both anyway. ...make d tin dey normal. ....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:00pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
undecided

You case dey court.
lolz.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:56pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o...


The type I fit travel to while away time cheesy

Cos to the dey house lately no be beans o...


E make me the hail them peeps wey no work since them graj...


+ I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS
bros dat rain go make shoe and cloth dirty well ohh....soldier no wan no weda rain dey fall or not....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:53pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
na dey u go hear say NL (NYSC) get relatives.

just can't wait to be amongst d first set to share my testimony.
#preferred state#

#stream 1#
amen ohhh....no fear everytin is under control....baba God dey up....I no go miss dat day for dis thread....u go hear different story
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:50pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Another mad man sighted undecided


Na lulaby be this huh
lolz....na wetin dem teach me say b lullaby b dis since I dey small...na kpako dude I be....na dem keribaby and uniqueness01 and mobi with haywire1 b ajebutter children na dem no wetin b lullaby
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
night don come na, I want mk u sing lullaby mk I sleep.
nzogbu zogbu eyimba eyimba....singing. ...repeat till song fade out....oya sleep
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:29pm On Oct 09, 2015
itoski:
naso u make me go wait for ur junction Di's morning....u no show uphuh
lol....no worry 2moro she go show up....just go wait for her dre 2moro
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:26pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Yes yes I'd go
confirm. ...no 4get ohhh....set alarm by 5 am....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:21pm On Oct 09, 2015
2moro na Saturday guys.....road walk go make sense ohhhh.....make una no forget. ...5am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:03pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
lols..anything wey fit mk d page reach 3k is allowed.
my pipu shebi I talk una mind.

#i go soon hear am#
na true dear. ....definitely e go reach 3k b4 28...on d 21st self e go pass cos ouse go full dat day

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 36 pages)