NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:20am On Oct 13, 2015 |
elmisti: Welcome bak......
Ar u gay or straight
If u gay...plenty niggaz here waitn to hook. Up........if u straight...no market.... I cover my nyash with d blood of jesus |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:18am On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:17am On Oct 13, 2015 |
Elvis506: KeriBaby dammyllare
roqrules04 Gazaliah
Lucasinho, hilsocial, Danator,
DonPsymon Sammie2310,
Uniqueness01, jatau7, mistabiola, Cousim, SirMalik are we safe? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:13am On Oct 13, 2015 |
SirMalik: lol but u jumb fence n window fr sec sch abi over jump dey worry me....anybody wia go command sch go sabi jump fence. ...na fence I use take go ouse self on d last day.....no time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:05am On Oct 13, 2015 |
theSpark: U17 go start during camp period too.
 na to scale fence na....no time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:03am On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: E go better o 
Bet why u d chop the money before? Na so una go d cause havoc to una selves anyhow. lolz....bro u no how money dey na....e dey like breeze. ....bt dis time around...never....na market get me.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:43am On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: To buy camp items? yea....I don chop d money like 3 times now.....e go better make I carry my self go market go buy 1 or 2 tnzzz b4 I go chop am again... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:21am On Oct 13, 2015 |
elmisti: Mehn, I the all dose kind sh*t...expecially all dis ladies fake cologne on queue....like dat aboki nofinda keribaby use....d tin can trigger asthma attack hahahahahahahah....lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:08am On Oct 13, 2015 |
elmisti: How dat one take favor them ....nd d funniest tin is dat, it might be in one office dat we all gonna take it I dey tell u....na wetin go happen bdat..for 1 small tiny room na him dem go want make everybody come collect. .... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:04am On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:
Okay na dis one wia u dey roll ur eyes abi ur voice dey like man own. lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:02am On Oct 13, 2015 |
elmisti: Tanx for d info bro .....buh Why skul dey. Delay tinz like dis na.... no mind all dis sch....dem want make una come dey rush dey collect d tin...God pass dem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:01am On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:

Why not in a male's voice
Lol na female voice dey sweet pass na ....dat gentle voice ...ohhh noooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:56am On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Highly spiritual  I believe ur ministry since day 1....*in female voice*
more anointing pastor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:56am On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Na you talk true bro... 
Wetin the pop today na? notin much. ..I dey tink of going to d market 2day |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:51am On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: His will be done sister
And you know God's wishes for us are the best pastor keribaby. ...fire on pastor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:42am On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Baba na letter on mind o  lol...na xo na xo....but no fear....Every tin is under control. ...God dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:37am On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Morning 
Hope you slept well? well...hw ur way na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:31am On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:56am On Oct 13, 2015 |
men of the night watch I salute una |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:36am On Oct 13, 2015 |
elmisti: *pours seaman schnaps in my mouth*....ashee! na xo... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26am On Oct 13, 2015 |
elmisti: May our watch not end untimely! amen bro...we shall get to d permanent site ijn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:15am On Oct 13, 2015 |
Aare2050: lols
them be small pikkin
them no fit move me
I be the landlord
ask about me from the days of babatawa
people knows me well
 God pass dem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:06am On Oct 13, 2015 |
Aare2050: lols
as people no wan mind their own business nko
na em my phone decide to speak in tongue
 hahahahhaha...some kind bad belle pple for dis group can make some1 speak bad English my broda....dey will confuse u so tie u go start to dey write nonsense |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:57pm On Oct 12, 2015 |
Aare2050: wow!
but I'm just seen you around ni o
how did u day went lol..how did u day went ...wch kind lang b dat bro? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:55pm On Oct 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:45pm On Oct 12, 2015 |
you too fine oh oh
baby you too fine ohh
you too sweet ohh
i will go the extra mile oh
Anything for you my baby |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:42pm On Oct 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:18pm On Oct 12, 2015 |
KeriBaby: The link for registration have been removed  confirm
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:02pm On Oct 12, 2015 |
goodyboo: tan chu my dear.. he feels he can threaten me and get away.
elmisti mind urseff Oooo. I just dey look elmisti with 1 eye him no no....he cant even dare to threaten u..I will serve his bones to my 2 dogs. ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:58pm On Oct 12, 2015 |
elmisti: If I stone u dia.....so becus goody is a Toks ( Tokunbo)...u think u can jst com and rep the owner anyhw bah ....lai lai...not wen am still handling the security here....b4 I switch off my Gun safety, I dnt wnt to see u 100 feet close to goody chief security officer I salute u....oya carry on with ur work.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:52pm On Oct 12, 2015 |
elmisti: U know ya boo is nt arnd, if I sama u one banger....the same joy u wr getn b4 u ditched him bah am around ohhh.....I dey rep donpsymon....no even try anytin funny. ..if not I go give u bread no water make u chop elmisti |