NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:44pm On Sep 29, 2015 |
itoski: I know ur type o...after one parcel u go dey break men leg for pitch..anyways fine female doc like DAT Chelsea ex doc go dey wait for hospital  no time...me na no 1 I be....with 2 medals during my undergraduate. ..300l n 400l....back to back. ..den I come break hand for 400 level |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:42pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Heheheh na true o I reach professional that year urs na joke keri....I reach d highest star...it was fun den...I don even forget d name....was is ultimate? .... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:25pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: It does My kid sisters are rocking it And even some of my course mates o I was shocked to see dem glued to their phones Cuz of 2go during a class with their Nokia C2  well...gone are dos days of 2go....na children full d tin now....wen niggas will stay all night n b chattn all becos dey want dre star to increase |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:19pm On Sep 29, 2015 |
itoski: abeg man fit carry football boot go camp? wot of jersey? yes ohhh....I don arrange mine self...I go kill pple for camp ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:19pm On Sep 29, 2015 |
haywire1: Guys deciding themselvds since 198AD
# haywire1 I no my pple and my pple no me... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:14pm On Sep 29, 2015 |
haywire1: How u knw say ur gf no dey waste data watching it online 
# she wan die..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:11pm On Sep 29, 2015 |
haywire1: I do home delivery bro if u need
# haywire1 if my galfrnd catch u....hmmmm....problem go dey ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:06pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:52pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Aks pipu go gbadun you ni. Oooo! baba no time ohhhh...u wia no... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:46pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Omo Na Aks U sef dey face abi? baba u suppose no na....who no like better thing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:45pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Kill person for oshodi ke
Weyrey ni ele yi ooo......
Dem no go offend u ooo yes ke....mo binu ohhhh..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:34pm On Sep 29, 2015 |
elmisti: If dem com arrange all ya tinz nko, including waist purse?....u go kidnap DG as revenge baba dem no reach. .....make DG better carry me go my state ohhh...cos me I sabi vex quick quick....na wetin make me kill pason for oshodi last 2 yrx.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:27pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Lol! Nao Dahz Parra!!! I go para ohhhh...I neva even see call up letter self pason don dey 1 place dey reason how him go take move my khaki....d thunder wia go fire am God neva finish to dey create d thunder. ....d tin dey undergo process for hell... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:23pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Chai!
Poverty bin eating up nigeria since 1862 lolzzzz....it doesn't just make sense at all...me as a sharp and badt guy if pason steal my own I go steal all d khaki for my hall..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:18pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Thief to sell
Abeg to whom Pipu wey neva go service? u wia no....d tin dey surprise me...how pason go dey steal khaki...wetin him wan use am do? if no b to go sell am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:23am On Sep 29, 2015 |
donasere: E-fam!!!
Good morning o!!!....... So according to doublezero7 dem dey move khaki for camp! some pple dey steal khaki go sell am..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 4:26pm On Sep 28, 2015 |
DonPsymon: I the tell you...
DG shouldn't mess with me. he wont even try it...even in his dream |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 4:16pm On Sep 28, 2015 |
DonPsymon: Court things 
Na Buhari regime be this  lol...sharp sharp. ..straight to court of appeal...no time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:47pm On Sep 28, 2015 |
deracathy: October please could you be a little bit faster.
21st is still far 28th nko
Hope this self deployment ish won't like a politician's campaign promises. lol....dats wot I keep telling my frnd |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:42pm On Sep 28, 2015 |
Joyce21: Thank you all for the birthday wishes, i fell really blessed. Thanks! hapi bday dear...wullnp...God bless ur new age....one love |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:05pm On Sep 28, 2015 |
DonPsymon: Lol on what grounds?  am just saying....I dont believe anytin dey say....I will only believe wen I see my desired state. ...as for now...I no believe anytin dem talk... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:55pm On Sep 28, 2015 |
harryson77: by his grace my broda....always remember that we dont no how dis tinxx work...we are all just guessing. ...am 200 per cent sure dat dos who registered early might go for stream 2....hoping 4 d best |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:17pm On Sep 28, 2015 |
@wailing....lolzzzz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:24pm On Sep 26, 2015 |
stream 3 |
Christianity Etc › Re: Pastors, Private Jets And Their Taxes By Joseph Edgar by jatau7(m): 2:26pm On Sep 17, 2015 |
pls dont pay ur tithe. .....u will tell me weda u are paying ur tithe to Man or to God.....gerarahia mehnnnn...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:33pm On Sep 08, 2015 |
@majeed.....pls wats up with dis bank payment of a stuff. ...pls how does it work.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:45pm On Sep 08, 2015 |
@donpsymon.....no fear d mail go come.......hahahahhaaahha.....very funny....nysc wan kill boys....dem no reach |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:13am On Sep 08, 2015 |
lol.....if I catch myself...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:08am On Sep 08, 2015 |
na sambisa forest I go choose. .... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:47am On Sep 08, 2015 |
@idee91...no b small thing. ...I just dey laff |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:43am On Sep 08, 2015 |
na wa ohh. see as boys dey happy say dem wan do reg.....to sit down for ouse for over 8mnths no b better thing ohhhhh...... |