₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,023 members, 8,526,280 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 09:18 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:14pm On Oct 08, 2015
goalllllllllllllll.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:41am On Oct 08, 2015
Abiolainfo:
★★★ Hope you don dey practice this training... tongue

In case you misbehave tongue


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
hahahhahahahaha....oh boii.....na wa ohhhh....dis 1 na die....see as dem dey punish cm like primary 1 student. ..to all my future camp members abeg make we try behave well for camp b4 dem go do us like dis
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:36am On Oct 08, 2015
elmisti:
LMAO!........4get u no fit do nada...pata pata u go steal one bak
na so baba....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:35am On Oct 08, 2015
itoski:
eyah...blike u Neva see mass panel beating if not u for find d weaker folk own move...u beta no touch mehn where go boarding school...no be today monkey start to dey move banana..
na boarding school me I go too na...command ipaja lagos.....make pason no just even try say him wan move my things. ..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:23am On Oct 08, 2015
haywire1:
THUNDER GO FIRE ANYBODY WEY ATTEMPT TO STEAL MY STUFFS

#
better thunder....thunder with koboko....me I still dey talk ohhh...if by mistake my khaki miss...baba no body for my hostel go wear khaki again...I go move everybody own till dem return my own....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:14am On Oct 08, 2015
haywire1:
LOL KIKIKIKIKAKAKAKKOKOKOKO grin grin grin grin grin, NA ONLY PERSON WEY NO DEY ON THIS THREAD FOR CAMP INFO GO BUY DESIGNER STUFFS GO CAMP....

#
u wia no.....camp wia dem dey steal like wetin....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:50am On Oct 08, 2015
doublezero7:
I doubt if you know ow dis tins work! You obviously don't cos u wld av answered the guy if u had any idea!

So wen any1 comes in here and helps som1 out wit a particular question, the least u can do (other than the unnecessary comments) is to make ur research! That is why google is ur friend, I think!
lolz...no be quarrel na.....no take am personal abeg.....I only asked. ...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:48am On Oct 08, 2015
hilsocial:
I know they tell staff b4 time but still longing to know weda de made it public.
okay...tanx
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:38am On Oct 08, 2015
hilsocial:
pls wia did dey announce the states?
please ohhhhhh.....haha....smh hilsocial abeg help me ask dem.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:29am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
In few weeks time we go know






Patience everyone
tank u dear....now u talking. ......wait ist ohhh.....frm d way I dey see...* u go be good wife material ohhhhh* hahahhahaha....lolz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:24am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Lol its normal na


Abi u don't want people to reason again
I no talk say make pason no reason ohh...e fit b random selection. ..I dont no bt am just saying. ...weda pason put wrong states visited or d right one....na dem no wia dem go give pason....dats y me no dey bother my self....good states or not If God wan bless pason d states no matter. ...even d good states wia we dey shout say I wan serve hia I wan serve dre....how many pple dey make am for dat state? make we no forget say no b we b d ist corp members wia dey go dre....pason go serve for better state, him go finish notin notin for am....but states wia we dey run from na dre some cm dey make am.....anyway we are all anticipating for d best. .....wishn every1 d best of luck....including my self
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:11am On Oct 08, 2015
everybody wit his or her own logic.....some pple don turn nysc staff already. .....d truth is dat we dont no how dis stuffs work....21st no far....some pple go cry dat day.....make una no forget say na 9ja we dey....wia some pple don even no wia dem go serve. ...some dey hia dey do analytical review. .....lolz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:47am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
grin



cool grin
na yes be dat na....notin do u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:42am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Lol
Fear God o
hahahahahhaha...lolz....how u reason d matter na?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:39am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
This kind early morning

Me and u get talk ni
u no say me n u go dey d same camp.....u suppose don arrange all d provision down.....2 set ohhhh....1 for u...1 for me....no worry we go share my ist allowee 2geda. ...*wink*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:35am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
cool
wait.......continue. ...keri hw va dat our talk na....u don arrange every every na......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:32am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Good morning e-fam









Registration ends tomorrow
Congratulations to everyone that has registered successfully And to those who are still experiencing some challenges I pray that something new happens (God of zero zero hour grin)






The wait is almost over
gud mrng aunty keri....yes ohhhh....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:25am On Oct 08, 2015
Ekaro pcm....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:48am On Oct 06, 2015
goodyboo:
thanks dearie.
u wlcme
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:42am On Oct 06, 2015
goodyboo:
I wasn't given a statement of result,just my certificate and I laminated it ,just to preserve it.
it doesn't matter dear...dont just laminate ur call up letter cos dats d main tin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:54am On Oct 06, 2015
KingJB:
Baba we jes gentle for here O
#HustlingModeActivated grin
na xo ohhh...All d best man.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:50am On Oct 06, 2015
KingJB:
Morning bosses
2el Jatau7
mrng kingJB....hw ur way na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:32am On Oct 06, 2015
wake up wake up......una still dey slip?....make una no forget say for camp na 4 30 am una go dey wake up....gud mrng peeps
Cc:
Babatawa
blessedgurl
Stancity
Jemimaa01
goodyboo
majidyusuf
Ademasta
Iykebest1
ifeanyija
Zeeenas
Sydneyboss
Hilsocial
Deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
whizqueen
Sambest2
Shawwal1
Idee91
Rmfunky
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Chikaodili345
Goldeone
Prettyface
Horladmejy
Ellagoldy
Ayima
Annybens1993
Beamborla
KeriBaby
Kogistan
IamYhudii
Hadassaheke
Pweetyface
iykebest1
Sugarcoated
Venom104
Haywire1
Blym
Burantashii
emerich
kunlesufyan
Starlight101
Harinholar
chomytex
Mzmeeday
Aare2050
adusco
Joyce21
muhyideenabdul
zaFuhrer
noordean
prodiG
Elmisti
maeridee
omitooguns
Armynu
Raylight2
Eseohe23
Dolafunmi
golddeejay
foxxynik
Macbukky93
tk4life
Rajosh
Hardeywhummie
dubylhover
omavicky
pretty050
Naughtylagosguy
Princeparix
Emlina
Olami90
Ekeneluvsu
Estyble
Kunle106
Lagusta
Nikkyzeee
Sinbad2
Wamenzy
Chimajii
Kingdamzy
Adakoleagbenu
Donxab
Roqrules04
Wreetah
Folabimi
Chinweukamaka
SirMalik
Mistersle3m
naughtylagosguy
elemhusny
Oduok
StarryV
amii131
orlahtohbadt
Kookny
Marcelinho
Jglad
LifeIsGuhd
owhizkid
Sanchez01
seun305
postingnysc
flex12
bharkarh
Paulpaulpaul
Princesszainab
Mobi18
haykayjay
COOLESTAL
Doublelady
orogodoganyin
idirect
Faithluv5
mekstaniac
Solomonodimegwu
gallery0519
kam4r
JibrilJunior
easysam14
debeejay
Shegofams
ssholiyz
Olurote
ViktaSlim
whoViktaSlim
Ene4real
sod09
SPDAZZY
cisca53
hayzed2
saxwizard
hola106
Legend4life
Jimohllife
MsFaith
Kinolas
henrixx
brownice1
Danfemi
Danfemi
phummite01
Doxie69
69Missedcalls
Fireandice
wallexak
Danator
anthony8888
jatau7
kobIsiAbuncha
Cousim
IsiAbuncha
jaziridon
mustymatic
sammy2310
Debris
chemss
whodohgeepee
Surulere2
somito121
wailing
Whytdot
Onyeka32
goody1shoe73
Samapoh
Uniqueness01
tonyx4x44
TITANIUM247
Holumiedey
lawlarDee
maximilian19
jamislaw
Snowflake002
slimBinzaid
Lizzyuk
cdsloane
Wumipaul
Adeyemi0
Aallyshegzee144
Iwant2know
nonsom
cychioma
cynthiaezebaby
Polystyrene1
nekkysugar
ysekina
KingJB
christay
kutimhemhe
Soyedele1
Graceovereffort
mukhcech
et al
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:24pm On Oct 05, 2015
u guys 4got to add selfie stick to d list. ...dnt 4get ur selfie stick at home ladies ....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:16pm On Oct 05, 2015
omitooguns:
sad
u no sabi d proverbs...na wetin i dey tell u for class b dat...the correct version is na leaves wey goat like dey kill goat...

But na oldin days goats b dat ooo..... goats of 2015 no dey chop leaves again...na Yam and cocoa yam dressed wit fried egg wit cow-milk dem dey chop..wink
u neva see goat wia dey eat bone b4? wat are u saying......goats of nowadays dre eyes don tear ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:19pm On Oct 05, 2015
ajistai2003:
On my own as per what?
ogun state
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:18pm On Oct 05, 2015
Mrbllymer:
I no get choice football na hobby, anytym anyday we dhey balling.. . If ladies for here no win most beautiful ah go. . . . . . Make i keep am till den.
if my keri no win most beautiful.....I go come scatter dat camp
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:53pm On Oct 05, 2015
ajistai2003:
Abeg bros what's up with ogun?
I also chose ogun as my first choice.
baba u are on ur own....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:50pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
I'm glad this place is reviving grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:44pm On Oct 05, 2015
Blessedgurl:
Lol....nah twelve packs go show with this kind exercise
dis tin na 3 weeks...see as una dey prepare as if na 2 yrs una wan go do for camp
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:42pm On Oct 05, 2015
itoski:
chain u wan still sell Sega...send am as Mtn me 2 U come
I no dey use mtn....lol
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:34pm On Oct 05, 2015
itoski:
chain...intact any1 wit ideas where I can buy her Sega for a start?
I get for sale. .....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 36 pages)