₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,023 members, 8,526,280 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 09:18 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41pm On Oct 02, 2015
onuwaje:
Uniport have scrapped statement of result starting from u2010. I paid 23k for cert and transcript (not delivered yet)
23k?....dem wan use una money build anoda uni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:34pm On Oct 02, 2015
Ayima:
Until i don know d stream were i dey,i no d buy anything. All this their camp list has not been fully economised.
u wia no....I don wear all d white shirt wia I buy..y I go buy shirt come dey kip am for service. ...I dey wear my tin dey go....na till wen status commot b4 man go enta market get 1 or 2 tnxxx
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:28pm On Oct 02, 2015
Harinholar:
...U don dey vex oo bro...abeg no vex no be deir fault.... grin
my dear I no dey vex ohhh....bt d tin get as e be.....na becos of some pple like dis nysc been send message say "beware of scammers" n yet some pple no hear....I understand dre own view...dey are eager to serve. ....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:12pm On Oct 02, 2015
gallery0519:
. TELL THEM.
d tin tire me ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:15pm On Oct 02, 2015
Harinholar:
gud.!!! Am also cool...
nice 1....hw wux ur day?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:06pm On Oct 02, 2015
haywire1:
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin, Tom boy r lively
#
yea...but not all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:05pm On Oct 02, 2015
enieme:
oh okay. Tqs for ur help. Never mind ill just wait till after october 9thbsee whatever dey say
okay...no probs...all d best
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:04pm On Oct 02, 2015
enieme:
lol. When he said ro contact u guys as if u had authority over registration ni. Na im make i ask sp.
no ohhh....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:02pm On Oct 02, 2015
Samapoh:
**laffing** are u one??
lol.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:00pm On Oct 02, 2015
enieme:
are they nysc officials?
no....dey no stuffs abt nysc registration. .....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:57pm On Oct 02, 2015
enieme:
ha , temi ti ba mi o. Dey never sent me any suxh message. Currently my dashboard reads you havent been evaluated, u havent been mobiliaed. Yeas ive registered , as a foreigb trained gradiate so i had several issues b4 i cud successfully upload all files. Im guessing d signature issue may have contributed.
btw, have u been assigned ur serving state?
no...dat signature stuff wont affect you....message hilsocial, haywire1 and gaza for more info abt ur status
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:53pm On Oct 02, 2015
freegaza:
I used pc to check my dashboard and there was no problem... I checked using this fake link and it is telling me stream 2 nonsense.... I STILL INSIST DO NOT OPEN ANY LINK... IF YOU WANT TO CHECK YOUR DASHBOARD GO TO THE OFFICIAL NYSC WEBSITE AND LOGIN
u see bah....our blood too dey hot.....nysc been don tell us "beware of fake site and 419"
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:49pm On Oct 02, 2015
enieme:
they sent u amessage that uve been mobilised? Cos i avenr got any such message o. MY Ddashboard syill says havent been evaluated, havent been mobilisd.
i didnt get any message about congirm payment link. na freegaza dey try link d fake link with signature issue.
yes...wen registering dey sent me a message saying u have been mobilised for nysc 2015 batch b...ur call up letter is been process. ....dey didn't send ur any message like dat....but hve u registered?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:43pm On Oct 02, 2015
haywire1:
I like Tom-boy, i hope to see one in camp
#
no b me and u bro......all d best bro....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:42pm On Oct 02, 2015
I dont no y some pple are behaving like dey haven't gone sch....please for God sake....after finishing ur registration...dey sent u a message saying u have been mobilised for nysc batch b....and yet some pple followed 1 nonsense link sent by un known person saying u should log in n check ur stream.....and d worst part is dat d link was sometin resume payment....please how can u resume payment wen u have paid already. ....Please use ur no 6....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:32pm On Oct 02, 2015
haywire1:
Its d kinda people inside camp go make am boring or lively

#
na true...I go disturb for camp ohhhh kiss
haywire1:
Its d kinda people inside camp go make am boring or lively

#
na true...I go disturb for camp ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:30pm On Oct 02, 2015
Harinholar:
hello e-famz....How una dey.......
gallant pcm na him we be.....hope u cool?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:28pm On Oct 02, 2015
haywire1:
Na soo bro, no time.

#
at all.....make dem better carry man pikin go better camp ohhh....cos wqt I heard dey said some camp dey very boring
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:24pm On Oct 02, 2015
haywire1:
If viewing centre no dey we go create one.

#
u wia no....no time ohhh......we go open our own asap....I get gen. ....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:43pm On Oct 01, 2015
omo guys problem dey ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:50pm On Sep 30, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:40pm On Sep 30, 2015
donasere:
We go beat cska......



#sure
definitely. .....hope dey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:26pm On Sep 30, 2015
donasere:
Na only for group B all the teams get 3points apiece!



Now the game is open to all!!!!..........



Na to wire csk sure pass
dem better try beat cska m....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:20pm On Sep 30, 2015
2el:
keribaby.....most active
I dey tell u...always active. ..nice 1 bae
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:17pm On Sep 30, 2015
itoski:
After ur heart dne get different cuts
win na win......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:15pm On Sep 30, 2015
shout out to all d man utd fans.....dem no reach. ....see as all Chelsea and arsenal fans dey pray make man utd and man city loose. ....na wa ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:12pm On Sep 30, 2015
itoski:
you and who go wherehuh OYO for u o...I b German o CNT u feel my name cheesy
lolz....laffn at u right now
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:54pm On Sep 30, 2015
itoski:
I dey spy man u with microscope cheesy
man utd for life....lets go dre...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:47pm On Sep 30, 2015
DonPsymon:
Thanks bro cheesy
dnt mention
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:47pm On Sep 30, 2015
harryson77:
u will find me for more series reccommendations
ok bruh...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:37pm On Sep 30, 2015
harryson77:
anywais,.... watch how to get away wiv murder sha...... the best new series of 2014...... season 2 jst started airing last week.
ok bru....will check it out 2moro....hope its interesting?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:33pm On Sep 30, 2015
DonPsymon:
I go watch movies till 28th o
I wan the watch 1 weekly sha so that time for fit the run grin
My hommies we don play PS taya undecided
na xo sha.......flex well...u nid am

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)