Politics › Re: Kwara: Bandits Gun Down Villagers, Set Palace On Fire by Jayrow08: 11:18pm On Feb 04 |
My dear, The Islamazing agenda is real but I have good news for you, they will never succeed in the Mighty name of Jesus. |
TV/Movies › Re: FG Commends Funke Akindele As ‘behind The Scenes’ Hits ₦2.1 Billion Box Office by Jayrow08: 1:32pm On Jan 27 |
God show me mercy too |
Fashion › Re: Woman Almost Lost Her Head As Pepper Grinder Pulled Her Long Braid (Photos) by Jayrow08: 11:24pm On Jan 20 |
God bless those pple wey help her |
Sports › Re: Use All My Towel Una Carry Wipe Una Tears - Nwabali Mocks Morocco by Jayrow08: 10:05pm On Jan 19 |
Senegal win sweet me I no go lie..... |
Romance › Re: This Lady Must Be Sick by Jayrow08: 4:50pm On Jan 12 |
Single mother Toto dey ...... |
Health › Re: Please Help. What's This On My Grand Father's Ear by Jayrow08: 11:09pm On Jan 10 |
Make God heal ur papa |
Christianity Etc › Re: Pastor Chris Okafor’s Former Choir Member Claims She Had 4 Abortions For Him by Jayrow08: 11:44am On Dec 30, 2025 |
Blood on the Altar |
Foreign Affairs › Re: Identities Of Australia Shooting Attackers Confirmed(photos) by Jayrow08: 12:29pm On Dec 15, 2025 |
Wetin b dis pple problem self?? Na everywhere Dem just dey. |
Family › Re: Man Celebrates Buying His Parents His First-ever Bag Of Rice For Christmas. by Jayrow08: 11:46am On Dec 11, 2025 |
Endless blessings |
Sports › Re: Anas Yusuf: 21-Year-Old Top Striker Of Nigerian Premier League Causes A Stir by Jayrow08: 9:58pm On Dec 03, 2025 |
Another Samuel Okoro |
Science/Technology › Re: What Do You Call This Bird by Jayrow08: 12:48pm On Dec 02, 2025 |
Aleem26: Omo werey 😂😂😂 u no even confam name before u collect him feathers. Hahhaha....Omoo d guy no get joy at all as e dey ask for d name werey dey comot e feathers. |
Science/Technology › Re: What Do You Call This Bird by Jayrow08: 12:48pm On Dec 02, 2025 |
Aleem26: Omo werey 😂😂😂 u no even confam name before u collect him feathers. Hahhaha....Omoo d guy no get joy at all as e dey ask for d name werey dey comot e feathers |
Politics › Re: Security Meeting: What's Going Through President Tinubu's Mind Here by Jayrow08: 8:29pm On Nov 24, 2025 |
Baba wey already don dey sleep |
Family › Re: My Life Is Messed Up Completely by Jayrow08: 1:23pm On Nov 19, 2025 |
God will make a way |
Properties › Re: How To Legally Acquire A House For Free In Nigeria – Lawyer Explains (Photos/Vid by Jayrow08: 10:57pm On Nov 18, 2025 |
What comes to my mind is the "other court" |
|
Politics › Re: Boko Haram Sets Church On Fire In Borno, Injures Residents by Jayrow08: 1:28pm On Nov 11, 2025 |
Sirmwill: His mistake is that by showing love for his people, he created hatred for another people. Everybody no ft like you b4 now |
Politics › Re: Boko Haram Defeats ISWAP In Deadly Clash: Over 100 Killed (Photos, Video) by Jayrow08: 9:09pm On Nov 10, 2025 |
Wetin dey worry all dis ones |
|
Romance › Re: Man Abandoned By A Lady After His Palm Slippers Got Damaged During Their Date by Jayrow08: 11:21pm On Nov 01, 2025 |
This one na Bata |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (1 - 2) On 19th October 2025 by Jayrow08: 9:05pm On Oct 19, 2025 |
Right now, the UK media and pundits should start calling for the sack of Arne Slot. They did it to Ruben Amorim. Up Man Utd........... |
Health › Re: Help!!! What's This On My Baby Toes by Jayrow08: 10:39pm On Oct 15, 2025 |
Omoo! U sure say na baby leg I dey see so.. |
Career › Re: Nobody Cares About Fine Girls In The UK, I Miss Nigeria — Nigerian Lady Laments! by Jayrow08: 3:51pm On Oct 15, 2025 |
9ja to d world 🌍 |
|
Celebrities › Re: Nkechi Blessing Unveils ‘big Belle Challenge,’ Promises ₦1 Million Prize by Jayrow08: 1:01pm On Sep 26, 2025 |
The thing still dey pepper her for body she just one use dis one console herself |
Crime › Re: Moment A Suspected Thief Bolted To Escape Second Round Beating by Jayrow08: 4:28pm On Sep 17, 2025 |
Hahaha.. LWTMB ooo Make them wicked am come dey pursue am still dey shout olee join e don buy job |
Celebrities › Re: Fans Question Portable's New Stylish Look by Jayrow08: 10:50am On Sep 11, 2025 |
The guy don finally leave Igboo |
Agriculture › Re: What's The Real Name Of This Fruit? by Jayrow08: 10:06pm On Sep 09, 2025 |
What about the name for monkey blukos |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Grimsby Town Vs Manchester United 2(12 - 11)2 On 27th August 2025 by Jayrow08: 8:57pm On Aug 27, 2025 |
Make una watch and learn. Up Man utd nothing do us We are winning this match. |
Family › Re: Man Laments After His Wife Refused Him To Bring His Sick Mother To Their Home by Jayrow08: 12:53pm On Aug 19, 2025 |
Jayrow calm down! If you know you know |
Phones › Re: Live Matches Streaming App by Jayrow08: 11:01am On Aug 15, 2025 |
turok: Crucify TV This app mad gan, thanks boss. Any update bro |
Politics › Re: FG Names KWAM 1 Aviation Security Ambassador After Airport Incident by Jayrow08: 11:06am On Aug 13, 2025 |
Make una see as e boldly dey talk am, this country self |