Sports › Re: Mohamed Salah Posts Christmas Pictures With Family 2024 by Jayrow08: 9:59pm On Dec 26, 2024 |
Abeg I wan ask question, if person play ticket and d game dey abandon hope say dem no go cut d ticket? |
Sports › Re: Manchester City Players Forced To Sleep At Club's Training Ground Overnight by Jayrow08: 9:58pm On Dec 26, 2024 |
spencekat: Haaland missed a crucial penalty. Naso we see am oo my brother. Abeg I wan ask question, if person play ticket and d game dey abandon hope say dem no go cut d ticket? |
Travel › Re: Train Rams Into A Car Stuck On Rail Track In Lagos (Photos, Video) by Jayrow08: 10:56am On Dec 24, 2024 |
This is the result of a failed nation |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (1 - 2) On 15th December 2024 by Jayrow08: 8:52pm On Dec 15, 2024 |
moderatedguy: Man utd were just lucky today Hahaha... See correct beating u say na luck Abeg make dey see dis kind luck oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (1 - 2) On 15th December 2024 by Jayrow08: 7:52pm On Dec 15, 2024 |
Abeg which kind flogging pass dis one again? Man U 4 lyf |
Business › Re: Jack Dorsey's Dressing To An Event In Kenya (Photo) by Jayrow08: 9:26pm On Dec 11, 2024 |
Oshiomole get hope for where dis one dey |
Romance › Re: Couple Family Photos Spark Reactions (Photos) by Jayrow08: 9:54pm On Dec 10, 2024 |
The 2018 pics the husband senior the wife 2024 pics wife senior husband. |
Crime › Re: Abia Tricycle Rider Returns Lost Bag Containing ₦470,000, Laptop, Others (Video) by Jayrow08: 9:28pm On Dec 10, 2024 |
Honesty is simply the best policy |
Crime › Re: Terry Tinate Augustus: Ondo 'Pastor' Arrested For Alleged Multiple Kidnappings by Jayrow08: 5:27pm On Dec 10, 2024 |
Pastor wey get muscle |
Travel › Re: What I Did After I Met 4 Tattered Guys Inside A Vehicle by Jayrow08: 10:58pm On Nov 26, 2024 |
You did well by following your mindset |
Romance › Re: What Else Will A Guy Gain From A Girl That Says "No Sex" In The Relationship? by Jayrow08: 10:04am On Nov 26, 2024 |
I no be gentle man atall |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Tottenham Hotspur (0 - 4) On 23rd November 2024 by Jayrow08: 9:16pm On Nov 23, 2024 |
Even one dem no see score. Who can predict football? |
Politics › Re: Simon Ekpa Will Be Extradited To Nigeria To Face Charges by Jayrow08: 11:16pm On Nov 21, 2024 |
Abeg make person hear word. ordinary Igboho wey dey our backyard that time Dem no ft carry am come. |
Celebrities › Re: Bobrisky Jets Out Of Nigeria Amid Legal Troubles by Jayrow08: 11:20pm On Nov 04, 2024 |
Aba Nigeria |
Sports › Re: Man Utd Reach Agreement With Sporting Lisbon For Manager Ruben Amorim by Jayrow08: 10:01pm On Oct 29, 2024 |
Hand go too touch Chelsea dis Sunday. |
Politics › Re: Ngozi Okonjo-Iweala Knocks Simon Ekpa Over Fake News by Jayrow08: 11:46pm On Oct 24, 2024 |
Omoo see format wey dis guy use for dis woman |
Politics › Re: Suleiman Abdullahi: Nigerians Donate ₦100M To Sacked Soldier by Jayrow08: 10:46am On Oct 24, 2024 |
O Lord arise and let ur enemies be scattered. |
Romance › Re: Nigerian Man Calls Out Lady Who’s Always Hungry In Viral Video(photos) by Jayrow08: 3:28pm On Oct 23, 2024 |
Hunger own don cast tey tey Their latest style now is am sick. |
Celebrities › Re: Bobrisky’s No-makeup Look Shocks Fans After Seme Border Arrest (Photos) by Jayrow08: 9:43pm On Oct 21, 2024 |
Under her cheek don resemble woman finish |
Politics › Re: Sit-at-home: Total Compliance In Owerri This Morning by Jayrow08: 10:20am On Oct 21, 2024 |
No govt for this country abeg |
Foreign Affairs › Re: Yahya Sinwar Fleeing Into Tunnel Hours Before October 7 Massacre (photos) by Jayrow08: 10:04pm On Oct 19, 2024 |
G0Oodharddick: Wèrey thought he could hide.
The entire world stand with Israel.
This Muslim terrorist countries should wait till Trump becomes US president, that is when they'll know that Israel war with them is just a child's play. Trump would ensure the entire Muslim countries is crushed to pieces. The man kukuma no even like Muslims from day one! Baba na their prayer b dat make e no enter bcuz if e enter truce go plenty tire |
Politics › Re: Nigerians Not So Sad About ₦1000 Petrol Due To Improved Power Supply - Adelabu by Jayrow08: 11:54am On Oct 17, 2024 |
This our brother Adelabu need prayers oo una dey see emergency situation una still dey attack am. |
Health › Re: Lewis Stevenson Plunges 630ft To His Death From Bridge While Taking Selfie by Jayrow08: 7:31pm On Oct 16, 2024 |
What a painful death, I just dey imagine the kind shout wey e go dey shout as e dey land |
Politics › Re: Police Declare Andrew Wynne Wanted Over Attempted Plot To Overthrow Tinubu by Jayrow08: 3:20pm On Sep 02, 2024 |
With this long queue am seeing in the filling station, another protest will definitely happen. |
Health › Re: Help! My Younger Brother Is Going Mad. by Jayrow08: 3:15pm On Sep 02, 2024 |
He no longer does his mechanic work (which he was very good at). This is a very serious matter my brother. |
Romance › Re: How Do I Make My Girlfriend Leave My House by Jayrow08: 3:27pm On Aug 29, 2024 |
PerfectStranger: Free towtow don tire epa he wan jar  U know d funniest thing? When she tell d girl say come dey go..d girl go kon dey cry Epa go come kpash her Toto again kon dey vex after. |
Romance › Re: How Do I Make My Girlfriend Leave My House by Jayrow08: 1:21pm On Aug 29, 2024 |
My kpa don tire for everlasting kpomo ooo |
Romance › Re: How Do I Make My Girlfriend Leave My House by Jayrow08: 1:18pm On Aug 29, 2024 |
PerfectStranger: You wanted to eat free kpekus at anytime you wish now u don tire you want her to leave Na man u be.. her Toto don tire am, now e one jar. |
Crime › Re: Lady Patiently Listens To Edo One-Chance Operators Discuss The Sale Of Diamond by Jayrow08: 12:03pm On Aug 28, 2024 |
Some of this pple dey use jazz work, make God continue dey help him children. |
Crime › Re: Man Defiles A 10-Year-Old Girl In Osun, Shaves Her Hair by Jayrow08: 5:14pm On Aug 26, 2024 |
|
Crime › Re: Man Defiles A 10-Year-Old Girl In Osun, Shaves Her Hair by Jayrow08: 4:45pm On Aug 26, 2024 |
Toto is a dangerous thing |
Politics › Re: How Are People Coping- Things Are So Expensive by Jayrow08: 12:36pm On Aug 26, 2024 |
As in ehnn... |