European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs Real Madrid: UCL Quarter Finals (3 - 0) On 8th April 2025 by Jayrow08: 10:39pm On Apr 09, 2025 |
omooba969: Weytin wan happen for 2nd leg?
I think Real Madrid should now be wary of this Arsenal team bcoz it's very likely that the Madrid babies would be fvcked again at the Bernabeu. Bro anything can still happen,d only thing that will make Arsenal.qualify is that if they can play d way they played in the Emirate I will say bye bye to RM but I doubt if they can. Baba u go c game dt day no worry. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs Real Madrid: UCL Quarter Finals (3 - 0) On 8th April 2025 by Jayrow08: 10:00am On Apr 09, 2025 |
Arsenal don show dia self, field wey I dey like to dey always do break dance. Well second leg dey sha. |
Politics › Re: TIB Plans Nationwide Protest On April 7th, Writes Commissioners Of Police by Jayrow08: 5:37pm On Apr 04, 2025 |
Which kind yeye protest b dis one...protest wey dey get venue. |
Crime › Re: Fulanis Protest After Edo Youths Burnt & Killed Travellers (Video) by Jayrow08: 9:43pm On Mar 28, 2025 |
If Una touch one Edo person Una touch full nation |
Politics › Re: 20 Notorious Bandit Leaders Killed In Zamfara (photos) by Jayrow08: 9:38pm On Mar 28, 2025 |
Nice job! Make pple decide say na bush Dem one dey stay, chai |
Politics › Re: President Tinubu, Governor Okpebholo Direct Manhunt For Killers In Edo by Jayrow08: 8:44pm On Mar 28, 2025 |
You touch one Edo person u touch full nation |
Crime › Re: Apprentice Stabs His Boss To Death For Dating His 17-Year-Old Girlfriend In Edo by Jayrow08: 2:03pm On Mar 28, 2025 |
May our death not b caused by Toto. |
Career › Re: How To Be Promoted At Work Easily - With True Life Story by Jayrow08: 8:55pm On Mar 26, 2025 |
I can't blve I read all this, omoo I try ooo Nice write up! |
Politics › Re: ISWAP Overruns Military Base In Borno, Kills Several Soldiers, Injures Others by Jayrow08: 5:00pm On Mar 25, 2025 |
The thing is that BH are ready to die why our soldiers are not. U need to see d way dis terrorists move in their numbers when attacking d military. Baba nobody go tell u make u borrow leg. |
Politics › Re: Governor Fubara Worships At Salvation Church Ministry In Port Harcourt (Picture) by Jayrow08: 9:44pm On Mar 23, 2025 |
Asquare84: Instead of Fubara to pipe down low and complete his first tenure, he start a fight that consume him. Look at where you are now. Bro I dey yarn u ... Na second tenure e for dey do all this things but baba wan dey for Don kapuchi |
Crime › Re: 2 Nigerian Nationals Held With Drugs Worth Rs 1.26 Cr In India by Jayrow08: 10:17am On Mar 22, 2025 |
Chukwudi! |
Sports › Re: World Cup Qualifier: Galatasaray Fan Flies To Rwanda Just To Watch Osimhen (Pic) by Jayrow08: 8:59pm On Mar 21, 2025 |
That's why I lyk 50 e for don kbensh her toto commot move on |
Health › Re: Young Man Commit Suicide After His Friend Slept With His Wife (photos) by Jayrow08: 7:54pm On Mar 16, 2025 |
You are a mumu man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (1 - 1) On 9th March 2025 by Jayrow08: 10:18pm On Mar 09, 2025 |
If to say we get red card e sure me say we for best Arsenal. |
TV/Movies › Re: You're Born In This Era, Mention That Movie Title And We Guess Your Age by Jayrow08: 10:44pm On Mar 07, 2025 |
fastseo: End of the wicked. Conspiracy The secret gold mind Blood money Dormitilla Conflicting shadow Our of grace Glamorou girls Fuga or vulga Egg of life Highway to the Grave Stupid Silent night Wasted Years Bro ur head they dia.... Where person ft see wasted years watch? Atoh... |
Education › Re: CAN Threatens Legal Action Over Ramadan School Closures In Northern States by Jayrow08: 9:16pm On Mar 03, 2025 |
U go just dey see some kinds news just dey vex. Una no ft do fasting without closing down school ni? For crying out loud. Muslims Una too dey do ooo |
Crime › Re: Female Thief Caught And Beaten In Makurdi (photos) by Jayrow08: 6:03pm On Mar 03, 2025 |
God1000: I don't support people taking law into their own hands Baba pray make Dem no loose guard u na dat time u go know what's up. |
Christianity Etc › Re: I Have Spiritual Power To Fish Out Armed Bandits, Pastor Adegboye Gabrie Olabisi by Jayrow08: 9:06pm On Mar 02, 2025 |
See as e b like Igboho |
Christianity Etc › Re: Pastor Enoch Adeboye's 83rd Birthday by Jayrow08: 11:03am On Mar 02, 2025 |
It only takes the grace of God. |
Politics › Re: Native Doctors Protest Alleged Witch-Hunt By Soludo’s Administration by Jayrow08: 4:13pm On Feb 27, 2025 |
Funny kontri |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Ipswich Town (3 - 2) On 26th February 2025 by Jayrow08: 7:53am On Feb 27, 2025 |
Up Man UTD! E b like say na to dey use 10 players dey play now ooo |
Health › Re: The Danger Of Chronic Masturbation by Jayrow08: 5:11pm On Feb 26, 2025 |
If u see Saidaboj toto no how wey ur machine no go stand. |
Christianity Etc › Re: Pastor David Oyedepo Jnr And Wife Show Us How To Dress To The Gym As Pastors ! by Jayrow08: 3:27pm On Feb 19, 2025 |
Saidaboj toto |
Celebrities › Re: Columbus Irosanga Is Dead by Jayrow08: 4:05pm On Feb 06, 2025 |
Igbudu leh..... Okwagwa yaba |
Health › Re: Pregnant Woman Dies As Doctor Watches Youtube Video To Perform Surgery In Imo by Jayrow08: 10:32am On Feb 06, 2025 |
Na wa ooo this reminds me of my redmi 8a that year when I took it to one phone repairer by the time he started using YouTube I said oh this phone is beyond repair. I just give up on am. |
Politics › Re: How Come Miyetti Allah Is No Longer Popular Since Buhari Left Office? by Jayrow08: 1:14pm On Feb 03, 2025 |
Buhari is to Mayetti Allah just as Jonathan is to Oritsejafor that year. |
Romance › Re: Nigerian Lady Celebrates One Year Of Celibacy by Jayrow08: 9:40pm On Feb 02, 2025 |
See how she serious self |
Celebrities › Re: Timileyin Removed All Bones From Salome's Body - Salome Uncle Says by Jayrow08: 8:27pm On Jan 21, 2025 |
Jayrow08: I tire ooo make Dem arrest him papa too, what insolence |
Celebrities › Re: Timileyin Removed All Bones From Salome's Body - Salome Uncle Says by Jayrow08: 8:27pm On Jan 21, 2025 |
dominique: This is the person his father is begging to be released. It will never be well for the both of them I tire ooo make Dem him papa too, what insolence |
Health › Re: Can A 2-Year-Old's Bow Legs Straighten Naturally Or Only With Surgery? by Jayrow08: 3:48pm On Jan 20, 2025 |
Why wait till e get to 2yrs, better still go and do it. The earlier the better. |
Education › Re: Kayode Adewale: Maths Teacher Using Mother Tongue Shorlisted For $1Million Prize by Jayrow08: 10:45am On Jan 20, 2025 |
Good news |
Crime › Re: Gospel Singer Caught With Girlfriend's Severed Head Remanded To Prison Custody by Jayrow08: 9:17am On Jan 18, 2025 |
The guy still dey pose self, no chain nothing nothing for this kind crime. |