JayZ55's Posts
Nairaland Forum › JayZ55's Profile › JayZ55's Posts
1 2 (of 2 pages)
iamjamaal: Chai... I just got a text saying I was been posted to Ila Orangun.. LolPlz I like knw hw u get there cos I got a message wit this tough name too. |
Vig86: CheckBless u... pls odas shld do same wit the photos at least from 2000 for those left to cme 2moro. Thnx 1luv |
saminduka: Wetin u wan do. U wan parade?Hahaha, no o, I got an issue that I am hoping to resolve without going to Osun b4 24th, at least let me hear from an official there if I must go there or he can help. |
House please I need platoon 2 officer's phone no. Please some1 help, would be very much appreciated. |
lorreto: Hahahahahaur own no good o, wats funny lol |
Gabrielwilliams: we r throwing a bash on Friday@ ABM hotel. Ul bring 1k wen ur cmin or 1200 if u r cmin with someone. The money is for d dj and usage of the floor. Security is guaranteed. Drinks n chops r on ur bill except we get more dan enuf contributions. Den we wil use d rest to buy fish n chicken n drinks.. its in ede. Buzz me if ur interested. We will meet 2mrwY na I never dey cme yet o!! lol una no fit wait small? una blood too dey hot sef. south south na 7 n 8 naaa |
Cleoqueen: Yea, I think so... But I'm leaving from benin not warri that was the other plan i made because no other person was leaving from warri the last time I asked.kk see u there babe |
GeniusBen: broda me no dey go from Warri sha o na from Benin me wan for enter, but from Warri enter mottor to Ore, tell dem say na Osun sate u dey go make dem no come carry you go inside Ore town o... u go tell d driver say na Oshogbo u dey go... dem go drop you for one garage before the ore town by one filling station like dat... by dat filling station anoda garage dey by d side just go to d garage and from there enter motor wey dey go Oshogbo, den u go tell d driver say na Ede u dey actually go so dat dem no go come carry u go inside Oshogbo town too, so dem go drop you for Akoda Junction from there u go see taxi wey dey load Ede like N70 or take bike from there straight to camp... transportation dey cheap for dat side wella....U be undercover bookist to use pidgin like dis so nothin do u broda u too much, i grab every, I hail! ![]() |
Cleoqueen: Hello...where were you when I was looking for someone that stays in warri and is going to osun?...now I have made other plans because I do not know a park in warri that leaves for osun...by the way, where in warri do you stay?...good morningAre u serious, I heard effurun garage has transport to osun was told its on benin expressway, I intend to get there b4 nxt week to confirm. I live off jakpa rd. So what other plans have u made? Good morning to u too |
Please how can someone get to the camp coming from Warri? some help would be much appreciated, at least directions where to arrive in Osun state and from there to the camp. Thnx |
So no mami activity.... serious matta. coz na dat one I only reason for that bush I swear lol |
1 2 (of 2 pages)
. Deriz God ooo
