₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,441 members, 8,523,196 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 10:37 PM

Toggle theme

Jenibayo's Posts

Nairaland Forum › Jenibayo's Profile › Jenibayo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 96 pages)

Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 4:08pm On Aug 25, 2010
candylips:
really. how did u manage to do that
190 was ma ex husband and i kw him more than omolola do.
Dating And Meet-up Zone › I Pity 190! by jenibayo(op): 4:06pm On Aug 25, 2010
190 change his gender to female, DE guy don dey see war i mean fire to fire.
He and omolola don dey shame.
I pity dem sha, i no even no wetin he see for dat ugly girl bodi.
Anyway i dey here dey look hw dem go take run from nland,
Cant stop laffin,
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 3:49pm On Aug 25, 2010
candylips:
hmm . how u take know say both of them no fine
Cos i don see dem for facebook lol.
Abeg no carry me go ooooooo.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 2:55pm On Aug 25, 2010
candylips:
lol jeni don vex ~
Yes i don vex cos there own too much for nland, thank god say dem fit cos both of dem no fine.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 11:53am On Aug 25, 2010
190 and omolola i dont wanna see both of u in any of ma thread or una go beat me.
Cos una two na disg8 to una self.
Omolola wa die for man wa she never see b4 and dem no dey stay for de same place.
Big fool at both of u.
Abeg make una no enta ooo unless un want insult.
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 5:36pm On Aug 22, 2010
Na wa oooo, dont kwwat to say anymore.
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 5:29pm On Aug 22, 2010
190 i dont kw anytin bout dis oooo.
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 5:18pm On Aug 22, 2010
Franca2:
So u said i dnt knw wat am sayin huh? Ok. Now let me ask u sometin u liar,where do u tink i got d pics 4rm,u tink i got it 4rm fbk?,do i knw your name on fbk or do i luk like your frnd on fbk? Wat abt other tins u told me abt urself?,are those tins on fbk too?,like your name,your state,where u stay and,d skool u went and how u told me u are plannin 4 your masters,did u write all these on fbk?
so u r de silly girl dat wanna spoil ma friendship wiv 190, u r very vey Silly.
Hw can u do dis, and 190 think am de person doing it.
Du BIST DUMMKOPF, lol
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 5:00pm On Aug 22, 2010
Pls come online lets talk, am not happy oooo.
Plssssssssssssssssssssssssssssss.
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 4:57pm On Aug 22, 2010
Omolola1:
how u doing sweets? let's not mind some pple
Hop u r not talkin to me ooo, cos am not really happy 2day.
Dating And Meet-up Zone › Re: Omolola Would U Marry Me! by jenibayo(f): 4:51pm On Aug 22, 2010
190 i dont understand u ooo, wat av i done.
U kw av not been online for long nw.
I saw ur meg on fb and i was not really happy about dat and i av been callin u.
Am not really happy ooooo.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 5:12pm On Aug 14, 2010
odiaero:
heheheheheh, very soon
cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 5:07pm On Aug 14, 2010
honeric01:
^^^^

Bro, when are you going to be through with your jet machine you are building? don't let Jenibayo hinder you oo, you must to be on CNN grin grin grin grin
Wat is de meta wiv u, i kw ma guy is goin to come out in CNN oneday and as for u leave me alone and stop ur oversabi.
Dating And Meet-up Zone › Re: 190 Wed Omolola1. by jenibayo(f): 4:53pm On Aug 14, 2010
Omolola1:
@jenibayo, thanks!
U still dey say thanx for man wa no be ur own.
Romance › Re: Wat Do U Think About Me! by jenibayo(op): 4:39pm On Aug 14, 2010
Odiaero will kill me, i love him and i dont wanna do any silly tins.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 4:22pm On Aug 14, 2010
Omolola1:
@blacksta, there'z a big diff., odiaero is not d 1st guy jenibayo is associated wit but 190 is my only & evry1 knows dat
Na wetin u con use dat word mean, 190 was ma real ex guy.
U cant not av him cos i kw de guy am datin, i kw 190 more than u do.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 4:12pm On Aug 14, 2010
Abeg make una commot here ooo, dis is only met for me and ma sweetie kiss kiss kiss
Romance › Re: Wat Do U Think About Me! by jenibayo(op): 3:48pm On Aug 14, 2010
Madukaele:
@poster , can we be friends? plssssssssssssssss
Yes sure!!!
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 3:28pm On Aug 14, 2010
@blacksta will u leave me and ma love alone b4 i send u waka.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 3:02pm On Aug 14, 2010
Blacksta sebi i say make no bodi enta dis place?
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 2:52pm On Aug 14, 2010
blacksta:
I lie grin
U be lie lie grin grin grin grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 2:48pm On Aug 14, 2010
blacksta:
The unstable Jenibayo , soon it will be tkb or Mr Cork

Odiaro - I guess u r d latest faze but dont get to comfortable - you are on a timer grin
shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Abeg no put sand for ma garri oooo.
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 2:46pm On Aug 14, 2010
Ma love cant wait to see u next week, alot of funnnnnnnnnnnnnnnnn!!!!!!!!!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 96 pages)