|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 6:09pm On Aug 25, 2010 |
Omolola1: ROTFLMAO! *watching with popcorn in my hands* Hissssssssssss |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 6:06pm On Aug 25, 2010 |
Omolola1: passing~ U better pass oo. |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 5:15pm On Aug 25, 2010 |
r231: tell me about it
work is really kicking ma behind
had a bsy summer
i need a vacation Abeg make una carry am commot frm ma thread oo b4 una con spoil ma fun wiv 190 and omolola. I dey wait for dem make dem con here. |
|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 5:06pm On Aug 25, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:50pm On Aug 25, 2010 |
Firearm: ^^^^
hehehe
anything for u. . . .
How many u need? Abi u wan make I join u in the fight? Fine babe like me no dey fight oooo, am so kool. I can fight dem with ma lips. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 4:43pm On Aug 25, 2010 |
candylips: na wa o Wetin be na wa ooo? |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:42pm On Aug 25, 2010 |
Firearm: You dont need dogs. I hav asked u to come and collect 2 tonne Sledge Hammers from me Ok i don dey come ur house. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:37pm On Aug 25, 2010 |
Tosinville: Hey watz up, inked_nerd? How u doing, mami? I aint tradin no popcorn 4 a feud or when it include gossip folks like jenibayo lol. . . . . Lemme get ma fuk outta here, man. Dummkopf so u r still talkin, will u leave here b4 i send ma dogs to eat u up. ASCHLOCH!!!!!! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by jenibayo(op): 4:34pm On Aug 25, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:32pm On Aug 25, 2010 |
r231: was going to ask about store out there that sell materials
but like i said its ok anywayz
cheers
I been think say na better tin, hisssssssssssssssss. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:31pm On Aug 25, 2010 |
Who all r all welcome!!!!!!!!!!!!! |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:29pm On Aug 25, 2010 |
Firearm: How can u fight with your mouth filled with popcorn? Abeg, come collect Sledge Hammer from me
Ok bros i dey come. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:27pm On Aug 25, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:24pm On Aug 25, 2010 |
[quote author=Inked_Nerd link=topic=503219.msg6638238#msg6638238 date=1282749701]Oya, everyone una want popcorn make you come take so we can watch this fight o. Tosinville lets sell tickets together and split the profit  [/quote]Abeg i want popcorn ooo. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:17pm On Aug 25, 2010 |
r231: off topic
hey are you in Austria
if so please i have a question Wat fuckin question u av? |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Pity 190! by jenibayo(op): 4:16pm On Aug 25, 2010 |
Tosinville: Wetin con be your own problem na? Why hatin? Abeg mind ur self ooo b4 i give u ma hit. |