Jenibayo's Posts
Nairaland Forum › Jenibayo's Profile › Jenibayo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 96 pages)
Cant read all dis ooo, too long. |
[quote author=190, link=topic=503728.msg6648272#msg6648272 date=1282895003]@jeni, |
paris10:Maybe u r wrong. There names r: ![]() Festus Kevin Ohenhen Abey Osas cliton john Agon skyless Tony Martin skolos elvis I never had sex wiv any of dem, then i was in 9ja. In austria: Emma Desmond i will never 4get him in ma life Tayo Then online: 190 Austin Cookezy Osas Alex Aliina Nosa and now in love with ODIAERO NOTE: never had sex wiv all of dem but one and de next person will be Odiaero ![]() |
paris10:Y u wa kw and y i go talk am, na only mumu like u dey open mouth dey talk rubbish u no dey shame, u dey happy say u dey Bleep people any how.I pity ur life bt HIV is real sha u beta be careful b4 u con give dem here 4 nland lol |
Tosinville: dani1luv:E no go pain me say una dey insult me cos both of una na Big mumu i mean fool at ur ages, abeg make una go do beta tins for una life. U guys r de most silly dumm dümme fat fett idiot av ever seen in ma life, una no dey shame una still dey talk to person wa her life don beta. Sebi na nland una wa chop 4 life he goats like both of u, make una get lost. ASCHLOCH!!!!!lol |
Yeye people na una be, abeg make una go read una books. |
Michole:I kw about it, u dont need to tell me all dis cos he told me everytin b4. Thanx alot Oversabi!!!![/quote] |
[quote author=190, link=topic=497150.msg6639109#msg6639109 date=1282756782]Jenibayo what the FUCK is wrong with u dis evening!! Now i see,you re that franca Gurl rite, Oh my bad, never knew u wud stoop so low to doing such here on nairaland,i am more than dissapointed in u, its ok.~i wont bother exchangin words wit u~[/quote]Am not de Franca girl and i will never be just dat am very dissapointed in u to, like i said b4 u started it. |
[quote author=190, link=topic=503219.msg6639093#msg6639093 date=1282756641]JENIBAYO what is the meaning of this spew u are trashing abt me here, [/quote]U better vex cos u started it ok. |
, Ok, I understand you, them too many abi? No worry, if you're in your late twenties, you go don bonker up2 six guys,
Yeah, he spends a lot of time with her on Skype, He wants to marry her and spend the rest of his life with her, He is a very lucky man, too bad he can't be with her though, because she is so far away, What do you think about that