Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by Jeovy(m): 7:53pm On Jul 10, 2008 |
when I dey your back,you still dey fear? |
Jokes Etc › Re: Who Else Can Beat This English Expertise In Naija? by Jeovy(m): 7:47pm On Jul 10, 2008 |
yes,she is up to it,make I go sleep |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by Jeovy(m): 7:43pm On Jul 10, 2008 |
and he fights back again |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 7:40pm On Jul 10, 2008 |
[quote author=ben~jay link=topic=146748.msg2488471#msg2488471 date=1215706457]@princesa You just dey find my mouth.  I dey vex.[/quote]finally he opens up,accept my apology |
Nairaland General › Re: Offtopic! by Jeovy(m): 7:34pm On Jul 10, 2008 |
That is hard studio |
Jokes Etc › Re: Try It, You'd Lyk It. . . . . by Jeovy(m): 7:26pm On Jul 10, 2008 |
You are damn right there  |
Jokes Etc › Re: The Feeling Island by Jeovy(m): 7:20pm On Jul 10, 2008 |
djcrooky,
So nice,you have to type it twice
Nice one temi |
Jokes Etc › Re: Ibkaye @ Da Beach by Jeovy(m): 7:06pm On Jul 10, 2008 |
This is crazy man,Ibk where you dey? |
Jokes Etc › Re: Nothing Here, Dont Click! by Jeovy(m): 5:07pm On Jul 10, 2008 |
You lucky say I know see the "IDIOT",you know wetin I for do na |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 4:55pm On Jul 10, 2008 |
aha ben,I think say you wan leave us alone,losing my princess pain you like this?Whatever you do or say will make us stronger
Princess darlinnnnnnnnnnnnng,Isn't that true?
Dre,you suppose be my man,wetin dey vex you like this |
Jokes Etc › Re: Hello House by Jeovy(m): 4:48pm On Jul 10, 2008 |
Go princess,go princess.How was you day dear?  |
Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by Jeovy(m): 4:46pm On Jul 10, 2008 |
Initial garagara(IGG),power you no get  |
Jokes Etc › Re: Ibkaye @ Da Beach by Jeovy(m): 4:38pm On Jul 10, 2008 |
dem dey plant bushes there  |
Jokes Etc › Re: Stop Copy And Paste by Jeovy(m): 1:52pm On Jul 10, 2008 |
dem dey quarrel here,abeg I no dey |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by Jeovy(m): 1:39pm On Jul 10, 2008 |
Dokitor,infected with what? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 1:24pm On Jul 10, 2008 |
Ben, There is no battle not to talk of line Dre, Take am easy,we go reserve extra cake for you Ituen, If you go on like you are doing,We wont invite you for the wedding My princess, Just be strong at this moment of jealousy,love conquers all  |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by Jeovy(m): 1:02pm On Jul 10, 2008 |
That one no be yab,he just addressed the text to your Father |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by Jeovy(m): 12:40pm On Jul 10, 2008 |
See newbie,your first text na to find man,welcome sha  |
Jokes Etc › Re: The Italian Tomato Garden by Jeovy(m): 12:35pm On Jul 10, 2008 |
Get me a wonderful gift for our wedding and be my best man  |
Jokes Etc › Re: The Italian Tomato Garden by Jeovy(m): 12:13pm On Jul 10, 2008 |
I wonder  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by Jeovy(m): 11:36am On Jul 10, 2008 |
be patient oga,your blood too dey hurt  |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by Jeovy(m): 11:28am On Jul 10, 2008 |
Okan ran
you don eat at all? |
Jokes Etc › Re: Try It, You'd Lyk It. . . . . by Jeovy(m): 11:19am On Jul 10, 2008 |
and quarter past four eyes  |
Jokes Etc › Re: Girls Population by Jeovy(m): 11:06am On Jul 10, 2008 |
Clems,have I said Amen before? |
Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by Jeovy(m): 11:04am On Jul 10, 2008 |
Temi, The guy life tire me self,he can insult person all in the name of a joke,God really need to help am |
Jokes Etc › Re: Hello House by Jeovy(m): 10:55am On Jul 10, 2008 |
Dear,how you dey? |
Jokes Etc › Re: Imagine Yourself In This Position by Jeovy(m): 10:53am On Jul 10, 2008 |
Sorry Temi Dear,am not available.But honestly try Dre |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by Jeovy(m): 10:50am On Jul 10, 2008 |
Alex,who you be?You just begin dey look for trouble everywhere Hmmmmmmmmmmmmm? |
Jokes Etc › Re: Imagine Yourself In This Position by Jeovy(m): 10:44am On Jul 10, 2008 |
@Temi
I suggest say you try Dre,ben na bad choice |
Jokes Etc › Re: Sports by Jeovy(m): 10:40am On Jul 10, 2008 |
clems, abeg help me beg her,I no fit shout |
Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by Jeovy(m): 10:14am On Jul 10, 2008 |
another battle lost again,guy come make I teach you how to toast babe |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by Jeovy(m): 10:10am On Jul 10, 2008 |
So much well wishers,but where is my princess? |