Jokes Etc › Re: The TOILET by Jeovy(m): 11:53am On Jul 12, 2009 |
you take your time to brush yet your kiss ass  |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by Jeovy(m): 3:16pm On Jul 10, 2009 |
reading it made me confuse too  |
Jokes Etc › Re: Secret Relationship Btw Tonye-t $ Lolabbey by Jeovy(m): 3:14pm On Jul 10, 2009 |
ya, I deposited it |
Nairaland General › Re: Romade Weds Gabry! Live In Pictures! by Jeovy(m): 3:12pm On Jul 10, 2009 |
why u dey tell me, I resemble her? |
|
Jokes Etc › Re: Who Lie The Most? Men Or Women? by Jeovy(m): 3:10pm On Jul 10, 2009 |
ben, I go spank sense into u |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 3:09pm On Jul 10, 2009 |
hunting for what? |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by Jeovy(m): 3:07pm On Jul 10, 2009 |
to u  |
Jokes Etc › Re: Whats Love by Jeovy(m): 3:05pm On Jul 10, 2009 |
Luv is finding its way in d wrong section |
Nairaland General › Re: Romade Weds Gabry! Live In Pictures! by Jeovy(m): 3:03pm On Jul 10, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: Cowbell Our Milk by Jeovy(m): 3:02pm On Jul 10, 2009 |
I tell u say make u try music career  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 3:01pm On Jul 10, 2009 |
na u sabi |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 3:00pm On Jul 10, 2009 |
u be history teacher  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 2:58pm On Jul 10, 2009 |
God must be praised |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Jeovy(m): 2:57pm On Jul 10, 2009 |
near d next-bus-stop |
Jokes Etc › Re: . . . by Jeovy(m): 2:55pm On Jul 10, 2009 |
see u no get teeth for mouth  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Jeovy(m): 2:53pm On Jul 10, 2009 |
e gud as u self know |
Jokes Etc › Re: Obama So You Like This Thing Too? by Jeovy(m): 2:52pm On Jul 10, 2009 |
hahaha, I no blame am at all  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 2:49pm On Jul 10, 2009 |
na u know sis |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by Jeovy(m): 2:43pm On Jul 10, 2009 |
dat her flat yansh |
Jokes Etc › Re: Cowbell Our Milk by Jeovy(m): 2:40pm On Jul 10, 2009 |
I know |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 2:39pm On Jul 10, 2009 |
and urs too |
Nairaland General › Re: Romade Weds Gabry! Live In Pictures! by Jeovy(m): 2:38pm On Jul 10, 2009 |
clemcykul: you na, see as u gather hips like girl wetin she be before  |
Jokes Etc › Re: 2nd Version Psalm 23 by Jeovy(m): 2:37pm On Jul 10, 2009 |
Abeg make another person say Amen |
Jokes Etc › Re: Psalm 23 [naija Version] by Jeovy(m): 2:34pm On Jul 10, 2009 |
Amen Too  |
Jokes Etc › Re: Uninteresting! by Jeovy(m): 2:31pm On Jul 10, 2009 |
Na charm  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 2:29pm On Jul 10, 2009 |
clemcykul: u and who? me and romi |
Jokes Etc › Re: . . . by Jeovy(m): 2:27pm On Jul 10, 2009 |
Bliss, hope u are not hungry?
check dis: There's a English man, a Scottish man and an Irish man.
where Nigeria jump out from? |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by Jeovy(m): 2:07pm On Jul 10, 2009 |
no wonder ur neck is so long |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Jeovy(m): 2:05pm On Jul 10, 2009 |
u can imagine u stuffed up with kulikuli  |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 2:03pm On Jul 10, 2009 |
wait for answer  |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 2:02pm On Jul 10, 2009 |
why I dey pay u, add it  |