Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,709 members, 7,816,912 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:06 PM

Psalm 23 [naija Version] - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Psalm 23 [naija Version] (634 Views)

Psalm 23 In Pidgin English / Psalm 23 By An African Laborer / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Psalm 23 [naija Version] by DONFASZY(m): 2:30pm On Jul 10, 2009
1. The Lord na my shephard, i dey Gidibaaa.
2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey
overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tenda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO
AMEN
Re: Psalm 23 [naija Version] by Jeovy(m): 2:34pm On Jul 10, 2009
Amen Too cheesy
Re: Psalm 23 [naija Version] by DONFASZY(m): 2:47pm On Jul 10, 2009
who miss me here

i supose get fans now

romade, where u dey
Re: Psalm 23 [naija Version] by freety(m): 3:59pm On Jul 10, 2009
Amen ati mi no cool
Re: Psalm 23 [naija Version] by wandecoal(m): 7:01pm On Jul 11, 2009
Anma kai! kai! kai! u don turn to bad boy all of a sudden.i go report u to my papa god!.wawa shanu ka wei!
Re: Psalm 23 [naija Version] by nature262(m): 7:07pm On Jul 11, 2009
You try sha , nothing do u
Re: Psalm 23 [naija Version] by jamace(m): 8:09pm On Jul 12, 2009
I like am well well. Well done.
Re: Psalm 23 [naija Version] by DONFASZY(m): 9:50am On Jul 13, 2009
learn how to pray with this psalm

all of ya
Re: Psalm 23 [naija Version] by Ben13: 10:00am On Jul 13, 2009
oga stop this ressurecting business na
Re: Psalm 23 [naija Version] by biola44: 1:36pm On Jul 14, 2009
wink
Re: Psalm 23 [naija Version] by nich(m): 1:40pm On Jul 14, 2009
cheesy nna, correct! cheesy
Re: Psalm 23 [naija Version] by Abbygyal(f): 1:42pm On Jul 14, 2009
lol

(1) (Reply)

Advantages Of Being A Woman / Things You Don't Want To Hear During Surgery / Watz Mata Ar Dey Wash Am Away The Ingredients Wey Dey For The Abunna?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.