₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,012 members, 8,448,230 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 02:14 AM

Toggle theme

Jeremani's Posts

Nairaland ForumJeremani's ProfileJeremani's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)

RomanceRe: What’s The Most Difficult Situation You’ve Ever Scaled Through by Jeremani: 11:45pm On Jun 01, 2023
RichieDasaint:
Omo my own story long oo as at middle of last year I broke to the point I sell all my properties wey I Dey use for my self contain both tv, home theater, fridge, AC to fit take chop self con turn wahala to the point rent expire I nor fit pay Dey gave me quick notice to pack out after I don first self my iPhone XS take pay for the upper year na my mum I run to for rescue wey raise 100k for me make I find room and parlor go rent for village and start life from there as I tell her say I won sell my house wey I don build reach windows level I nor fit go village as I believe the hustle I summon courage collect the 100k meet one of my guy wey Dey hot for the net he update me about one baba location we enter there I spend 40k baba give me ring 💍 to take bomb 💣 I travel comot from turn with the 60k that’s left go Dey with my guy for Calabar make I fit cool my head only client bomb me give me over 12m right now my compound is almost completed with a Toyota Corolla sport and two iPhones 11 pro max one for me and one for my babe that stood by me then Omo there’s level to this shit but over all na God the give blessings
You solid brother, connect me to that your plug
RomanceRe: Men Only: Here's Why Doing Things For Women Is Dangerous by Jeremani: 10:19am On Dec 24, 2022
I agree with you, I can go any length for my woman if she deserves it.
RomanceRe: How Did My Life Turn Out Like This by Jeremani: 9:21am On Dec 21, 2022
Nonsense una go just drop Wetin person no understand still dey expect advice
RomanceRe: My Dad's Immediate Younger Sister Is Trying To Seduce Me. Please I Need Advice by Jeremani: 3:22pm On Dec 18, 2022
This guy fit don fvck her already

RomanceRe: Bbnaija's Erica Issues Stern Warning To Ayrra Starr On Twitter by Jeremani: 5:59pm On Nov 17, 2022
The lady with big yansh should win the fight
RomanceRe: She's Showing Affections Towards Me, But I Don't Care And Not Ready by Jeremani: 9:18am On Oct 04, 2022
No let that waist waste abeg

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)