|
|
|
Politics › Re: N500Billion For The Poor In 2016 Budget Retained By Lawmakers (photo) by Jimbiz(m): 1:29pm On Mar 24, 2016 |
Inec N45b
wetin dem won use am do? to pay salaries or to buy more printer devil machines? |
Romance › Re: Where Can You Find True Love? by Jimbiz(m): 1:13pm On Mar 24, 2016 |
u go fit find am for movies and for my house |
Romance › Re: 7 Food That Will Enhance Your Penis Performance. by Jimbiz(m): 1:09pm On Mar 24, 2016 |
Number 1 suppose to be adult movie becus anytime I dey watch am na so my tin go just dey alert...those fruit dey waste time to excercise that level |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 7:41am On Mar 11, 2016 |
Topshow4real: Total odd is 41685.01 Manlaga clean sheet
Malaga CF - Sporting Gijon 1.80 No Granada CF B clean sheet
Granada CF B - Real Jaen 1.80 No Juventus Turin clean sheet
Juventus Turin - US Sassuolo 2.20 No AC Torino clean sheet
AC Torino - Trapani Calcio 2.00 No Atalanta clean sheet
Atalanta Bergamo - Perugia 1.65 No Empoli clean sheet
Empoli - Virtus Lanciano 1.50 No FC Bayern München II clean sheet
Bayern Munich II - SV Schalding Heining 1.70 No 1899 Hoffenheim II clean sheet
TSG Hoffenheim II - Spvgg Neckarelz 1.90 No TSG Balingen clean sheet
TSG Balingen - SC Pfullendorf 1.85 No NAC Breda clean sheet
NAC Breda - FC Oss 1.75 No Celtic Glasgow clean sheet
Celtic Glasgow - Ross County 1.70 No Trabzonspor clean sheet
Trabzonspor - Mersin Idmanyurdu 1.75 No Spain clean sheet
Spain - Israel 1.70 No FC Dundalk clean sheet
Dundalk FC - Finn Harps FC 2.30 No University College Dublin clean sheet
University College Dublin - Cabinteely FC 1.85 No FK Liepaja clean sheet
FK Liepaja - Spartaks Jurmala 2.50 No Dynamo Kiev clean sheet
Karpaty Lviv - FC Dynamo Kiev 2.10 No Odds: 41685.01 Stake: Winning: 4168501.37
Quick bet slip code: 1857971 Quick bet slip that you have made can be paid at any Nairabet betting shop using 'Quick bet slip code'
You have also received a bonus worth 2000000.00 NGN pls how do I get quick bet slip number on nairabet old mobile version....pls help |
Romance › Re: Woman Complains About Her Engagement Ring Online by Jimbiz(m): 10:45am On Mar 02, 2016 |
love is not enough anymore..opinions of friends and family is now what matters....wake up pple and start living ur life without others opinion. The finger wen u show us don wrinkle finish u still dey post..smh |
Romance › Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Jimbiz(m): 4:53pm On Mar 01, 2016 |
If i hear say u nor tell the nigga eh....if na me i go show the babe the video first..na only she go waka comot from the relationship. Some girls nor dey hear word and they will neva learn |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 9:02pm On Feb 29, 2016 |
Chiadikaobi: [color=black]LIVE GAME
Lets stake big.......
Hapoel tel aviv vs Akko.....BTS @1.33
Who get mind to join mr lowodd??[/color] mr lowodd. pple mind don dey fail dem ooooo. No shaking sha |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 8:50pm On Feb 29, 2016 |
inplay: Hi Guyz........
.Alabi is in trouble cause i want to unveil the power of draws using matigale system of betting.
Those who are yet to understand the power of martigale in punting should get their account loaded with a minimum of 10k.
If you are yet to fund your account plz do so, cause project starts from 1st to 31st of march.
Legggggooooo! Draw  ? huh? hmmm. if martigale dey work as u say, plenty pple for don commot from this thread. sidown look na dog name. watching with 3d.... |
Celebrities › Re: Olajumoke Pictured With Some Staff Of Transcorp Hilton Abuja by Jimbiz(m): 7:11am On Feb 27, 2016 |
E be like say na only me never known wetin this girl dey offer Nigeria ooooo.. make una tell me wetin she dey do to help Nigeria...... |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 12:02pm On Feb 24, 2016 |
oteneaaron: Kai...u don finish the work... Naija needs prayers dis 2016 |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 10:51pm On Feb 23, 2016 |
hotnsexy4christ: lol, very funny. All this wahala join for ontop heat nah die we dey ooooo The country is already on fire and celeb dey add their own join the heat. all this tins nai dey make mr president dey travel so |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 9:46pm On Feb 23, 2016 |
|
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 9:29pm On Feb 23, 2016 |
ebubemicky: hahahhahahahhahaha u too much Asin! Bubu should do nd come bk the house is on fire ooh my broda i tire oooo..just two months into the new year. wetin dey worry all this celeb sef? make dem calm down ooo. |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 9:23pm On Feb 23, 2016 |
Ayauche: Infact the heat no be here oo, dem still dey add dis hot newz join. Dey wan kill person #pray4Nigeria# |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 9:21pm On Feb 23, 2016 |
[quote author=vivaciousvivi post=43190145]How could you disregard Peter and Jude Okoye?  na the heat make me forget those people..the year is just 2months old and everywhere don dey catch fire..who knows what will happen before independence. maybe na to create new country ooooo |
Celebrities › Re: AY Clashes With Stella-Dimoko As She Reveals More On His 'Troubled Marriage' by Jimbiz(m): 6:42pm On Feb 23, 2016 |
Naira don fall hand..heat dey kill person for one side...wizkid and linda...davido and dele...annie idibia and rich kid....dasukigate dey on hold..biafra dey another side....Ay and him wife don come again. na wetin sef..untop dis heat again and buhari still gather mind travel comot from this country.. #pray4Nigeria# |
Jobs/Vacancies › Re: Earn N1,000 to N2000 per job done. Details inside - Urgent by Jimbiz(m): 2:12pm On Feb 20, 2016 |
I am interested..Have you got a rep from Delta state? @op |
Celebrities › Re: Basketmouth Must Be Jealous Of Olajumoke! by Jimbiz(m): 5:42pm On Feb 19, 2016 |
Fame is not cheap as painted in her story |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 8:27pm On Jan 25, 2016 |
BarnabasCo: LEAGUE: GREECE
MATCH: Iraklis-Platanias FC
TIP: X-X HT/FT
ODD: 5
SAFE: 100% FIX
PLEASE PAY AFTER #3000
MAX BET AND PAY AFTER PLEASE
Contact SMS ONLY TO +2348166281114..
ODDS 25 AVAILABLE TOMORROW. NO PAY AFTER U good |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 10:32am On Jan 20, 2016 |
Nairabet remain number one for my end.....Tiri gbosa for them
Gbosa Gbosa Gbosa.........
my opinion oooooo. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Jimbiz(m): 10:33pm On Jan 19, 2016 |
Pple can be anytin. some pple witch na here dem dey display am, their own na to witch the game instead make dem pray for success. Humans will always remain humans....... |
Celebrities › Re: Headies2015: To Those Of U Backing Olamide Up by Jimbiz(m): 7:56am On Jan 02, 2016 |
Olamide wasnt refering to don Jazzy but to the organisers and never mentioned any name but your don jazzy wen claim to be senior act immature by callin olamide's name |
Celebrities › Re: An Open Letter To Davido By Disturbingafrik Over Babaymama Issue by Jimbiz(m): 8:34am On Jan 01, 2016 |
Over to you Davido. come and digest this |
Family › Re: Introverts Lounge (Extroverts Pls Keep Off !!) by Jimbiz(m): 8:16pm On Dec 26, 2015 |
Olarewajub: First of all, i say welcome to the introverts lounge. Your experiences are quite normal and before i answer your question, i will like to ask if you where raised by a single mom or dad? Single Mom |
Family › Re: Introverts Lounge (Extroverts Pls Keep Off !!) by Jimbiz(m): 8:14pm On Dec 26, 2015 |
Raised by a single mom |
Family › Re: Introverts Lounge (Extroverts Pls Keep Off !!) by Jimbiz(m): 10:46am On Dec 21, 2015 |
I am so glad to know a page that describe me exist. Please I need help, I find it difficult to relate with the opp gender,I enjoy keeping to myself and watching movies alone, sometimes I feel lonely and to make matters worst I easily get jealous. I need help so fast, I want to be able to stand out. Please any one in the house help me. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Jimbiz(m): 7:44pm On Sep 19, 2015 |
drmikeadams:
: some teams dey wear anti thunder proof dese days..if u like throw dem 1000000000 watts of thunder dem go still carry person go villa the next week..  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Jimbiz(m): 7:14pm On Sep 19, 2015 |
Man city is about sending pple to v-side |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Jimbiz(m): 7:13pm On Sep 19, 2015 |
I was here #1700 |