Celebrities › Re: Tekno Floats Cartel, His Own Music Label, Leaves Ubi Franklin’s MMMG by JizzyM24(m): 7:17pm On Jan 13, 2019 |
Ubi Franklin abeg look my way o ...... I fit drop jams pass tekno
Try and see ��� |
Celebrities › Re: Lady: 'I Look Like Kizz Daniel' - What Do You Guys Think? - Picture by JizzyM24(m): 6:44pm On Jan 13, 2019 |
Criis: Low budget Kizz Daniel Why .....
|
Crime › Re: Rival Lovers Fight Over 16-year-old Salesgirl In Delta, Three Injured by JizzyM24(m): 10:02pm On Dec 05, 2018 |
Small pikin ..... Wetin she carry ..... Something wey hair never grow well on top
Na overfeeding be the men problem joor |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Bum Shorts Throwback Photo by JizzyM24(m): 9:57pm On Dec 05, 2018 |
Iya jam jam ..... Always ripe �� |
Celebrities › Re: DJ Cuppy: I'm Not Engaged, I Just Like Diamond! by JizzyM24(m): 9:33pm On Nov 23, 2018 |
Make una leave my DJ cuppy for me o ...... When I make money I go engage her
Na for this ticket to click remain |
Crime › Re: Barber Drugs 14-year-old Neighbour, Defiles Her While Sleeping by JizzyM24(m): 1:52pm On Oct 27, 2018 |
Oya bring dat ur stupid joystick come here ..... Ewu
|
Crime › Re: Raped To Death: Justice For Ochanya Protest Rocks Lagos (Photos) by JizzyM24(m): 9:55pm On Oct 26, 2018 |
fishmillan: Buhari is the cause of all the problem happening in Nigeria simple ... Shey na him rape the girl ni abi na him send them ? Abeg leave Bubu out of this |
Crime › Re: Raped To Death: Justice For Ochanya Protest Rocks Lagos (Photos) by JizzyM24(m): 9:49pm On Oct 26, 2018 |
Wetin the guys still dey do alive na ..... How much okpo dey collect wey dem no fit find to take suppress dere devilish Konji ..... Waste Dem abeg |
Romance › Re: Meet Chioma Abby Zeus, The Founder Of 'The Boob Movement' (Pictures) by JizzyM24(m): 1:57pm On Oct 24, 2018 |
Oh lawwwwwd |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Gives Relationship Advice Amidst 'Fever' Video Controversy by JizzyM24(m): 1:55pm On Oct 24, 2018 |
Aunty tiwa tufiakwa
|
Celebrities › Re: White Man Blocks His Ears As Davido Performs At Wireless Festival In U.K by JizzyM24(m): 4:20pm On Jul 08, 2018 |
Abegi make he park well joor |
Celebrities › Re: Berger To Ajah, Rape Allegation, Full Gist by JizzyM24(m): 2:36am On Jul 08, 2018 |
KPACKpointment extraordinary  |
Romance › Re: Sex Video Of Lagos Lesbians Leaked By Boyfriend. Nigerians React by JizzyM24(m): 12:56pm On Mar 20, 2018 |
Lesbian's or not nothing concern me Bia wokem the video no dey dere again who get am pass me link  |
Crime › Re: Nigerian Man Who Had Sex With Married Indonesian Woman Dies (Graphic Photos) by JizzyM24(m): 3:44am On Mar 02, 2018 |
[color=#006600][/color] and if he follow me go na enjoyment go kill am o  |