Romance › Re: New To Nairaland And Looking For Friends! by Jmichael1(m): 7:50am On Jul 21, 2022 |
Can u withstand VAWULENCE? |
Romance › Re: My Girlfriend Called Me A Fool Because Of This. by Jmichael1(m): 7:46am On Jul 21, 2022 |
Una dey use dis story dey catch cruise abi na wetin?
hw many time una go post dis same story with dff headline?
At 1st,she called u a coward....And nw,she called a fool....
i guess ur next thread will be lyk"my grlfrd call u a yeye boyfrd bcause of dis... |
|
|
|
Food › Re: Peter Obi's Birthday Cake Goes Viral. (photo) by Jmichael1(m): 8:56pm On Jul 20, 2022 |
Dis must be the hand work of"very wicked man... |
Romance › Re: Why Don't Other Countries Have Kwashiokor by Jmichael1(m): 8:45pm On Jul 20, 2022 |
omote.....dey bring ur mind down small nah...
sardine and bread for steady 4 days and u said u are broke...
me wen no dey broke,i no remeber wen last i eat sardine,ever since the tin skyrocket to 5h for my area... |
Romance › Re: Woman Brought 18 Of Her Friends To Dinner, And Boyfriend Refused To Pay. (video) by Jmichael1(m): 8:30pm On Jul 20, 2022 |
DaInferno: lol...wetin una conclude?  hahahahah.....bros dis ur question off me i swear... |
Politics › Re: Peter Obi Visits Bishop Oyedepo. Sparks Reactions (Photo) by Jmichael1(m): 8:24pm On Jul 20, 2022 |
DispatcherLagos:
Oyedepo won't like this.....he obviously won't get shishi.
Churches have been bastardized and highly politicized the truth shall nt hurt u bro....
bt bros u get bad mouth ooh... |
Politics › Re: Tinubu, Shettima: Video Of 'Fake Bishops' As Journalist Attempts To Interview by Jmichael1(m): 8:13pm On Jul 20, 2022 |
Nawa ooh....
and peter obi no go still get vote pass dis man....... |
|
Politics › Re: CAN Disowns Fake Bishops At Shettima’s Unveiling by Jmichael1(m): 6:11pm On Jul 20, 2022 |
Notin concen me ooh....
my own be say"who pay pass nah i go vote 4,..
i dn give up on nigeria politicians tey tey..... |
Romance › Re: Woman Brought 18 Of Her Friends To Dinner, And Boyfriend Refused To Pay. (video) by Jmichael1(m): 2:07pm On Jul 20, 2022 |
DeepThroater: Who has 18 friends in the first place? i wonder.... apart frm hwfa hwfa frds,na only 2 frds i get ooh... |
Romance › Re: Woman Brought 18 Of Her Friends To Dinner, And Boyfriend Refused To Pay. (video) by Jmichael1(m): 2:02pm On Jul 20, 2022 |
Hw i go pay wen i no be obi cubana... |
Celebrities › Re: Dele Momodu Visits Obi Cubana's Abuja Mansion by Jmichael1(m): 9:16pm On Jul 19, 2022 |
LollySeaSide: MMM.
Figure out the meaning if you are smart. 1.....MONEY MAKING MACHINES
2....MONEY MADE MEN |
Romance › Re: G Boys Come In Here by Jmichael1(m): 8:33pm On Jul 19, 2022 |
Try wechat or qeep
we dey catch work there..... |
Fashion › Re: Cutting Of Tongue Into 2: Is This Fashion Or Mental Illness? (Graphic Photos) by Jmichael1(m): 6:28pm On Jul 19, 2022 |
Instead of them to jst carry the money gv one 9ja yahoo boy,E 4 beta pass dis rubbish wen dem use am do so...... |
Romance › Re: I Need Help Pls by Jmichael1(m): 5:09pm On Jul 19, 2022 |
U no go see shi shi 4 here ooh.... |
Celebrities › Re: Burna Boy Meets Mia Mottley, The Prime Minister Of Barbados (Pics) by Jmichael1(m): 4:17pm On Jul 19, 2022 |
Truthisunique2: But which kind dressing this boy dey dress na
see bell bottom sef na fela kind of dress... |
Crime › Re: What Can I Do To Die When I Am Sleeping (don't Want To See Tomorrow) by Jmichael1(m): 4:14pm On Jul 19, 2022 |
Countersam: And we haven't committed suicide.... abeg no mind dat guy jare,na cruise he dey catch....
he wn kill himslf bcus of 9k,na he own worst pass.... |
Romance › Re: Are POS Girls Lowkey Ashawo?? by Jmichael1(m): 4:11pm On Jul 19, 2022 |
tnerro1: And agbo jedijedi 
I fvcked one last month, the girl get ass mennnn!!!!! normaly guy,those yoruba agbo grls dey get ass ooh... |
Romance › Re: I Need Help Pls by Jmichael1(m): 3:36pm On Jul 19, 2022 |
formerUKSF: You are going to a private university
300k schoolfees.
Op if money enter your aza mention me. Make i start my ow format hahahahaha.....
notin we no go see 4 nairaland.. |
Romance › Re: Help! My Virgin Girlfriend Wants Me To Disvirgin Her Now by Jmichael1(m): 3:34pm On Jul 19, 2022 |
Sum1 else will epp u out since u don't wat to do the nidfull..... |
|
Romance › Re: All These Girls Who Sit & Close Legs, What Is The Purpose Of Buying Fine Pants? by Jmichael1(m): 3:09pm On Jul 19, 2022 |
Wahala 4 who no dey smoke weed.... |
Romance › Re: I Need Help Pls by Jmichael1(m): 3:07pm On Jul 19, 2022 |
Isoryt.... |
Family › Re: Man Celebrates Big After Divorce (Photo) by Jmichael1(m): 3:04pm On Jul 19, 2022 |
Isoright |
Romance › Re: Eucharia Anunobi Says Sex Before Marriage Should Be Encouraged (VIDEO) by Jmichael1(m): 6:41am On Jul 19, 2022 |
I agree with her bcus i need to comfam whom i'm dealing with....
i nid to knw if i'm dealing with express way or street road... |
Romance › Re: I and my lady nothing go shock us (pic) by Jmichael1(m): 6:33am On Jul 19, 2022 |
SmellyNyash: Make we tell am?...... make we never talk... |
Romance › Re: I and my lady nothing go shock us (pic) by Jmichael1(m): 6:32am On Jul 19, 2022 |
Bros.....una children go tall ooh..
dis1 wen una 2 be lyk electric pole... |
Romance › Re: Can You Prostrate To Beg Your Wife In Public by Jmichael1(m): 6:27am On Jul 19, 2022 |
Wen i'm nt mad.......
i no try am self.. |
Crime › Re: What Can I Do To Die When I Am Sleeping (don't Want To See Tomorrow) by Jmichael1(m): 11:05pm On Jul 18, 2022 |
Countersam: Scam. You want to kill yourself because of 9k. Make I show you my loan app? i dn even 4get sum of the names of loan app i dey owe.... |