|
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 6:21pm On Jul 15, 2022 |
Sabincoka:
boogyman drop more olosho sexcapade experience I dey feel youuuu hahahahahaha.....i swear,i dey fell boogyman vibes 247. i never see who lyk ashawo reach dat guy... i dey learn work 4 were he dey. |
Romance › Re: How I Started Sleeping With A Married Co-worker by Jmichael1(m): 6:17pm On Jul 15, 2022 |
DADDY2or3FISHES: one thing must kill a woman bros u be new cumer 4 dis forum? i never see dis ur moniker once.... any way sha,i lyk ur person... |
|
Romance › Re: I've Bought This Girl Shawarma. When Should I Expect Sex? by Jmichael1(m): 6:11pm On Jul 15, 2022 |
Fakbrown: Oga na osusu you enter so oh hahahahahaha....i swear,the grl dn open office 4 he head.... |
|
|
Romance › Re: Virtual Success: Back To Back Winning by Jmichael1(m): 5:55pm On Jul 15, 2022 |
My real gee....virtual favour u dis wk ooh....
omoh i quit virtual the day i lose 50k,eye turn me reach house.... |
Romance › Re: Please Help Or Advice , I’m Starting Fraud Next Week by Jmichael1(m): 5:49pm On Jul 15, 2022 |
DaddyELEPHANT: BABA abeg i need to contact you.... i want to learn it.
i get poeple wey go help me run better jazz honestly bros.....
i swear down,i lyk to epp u ooh bt i be new bae 4 the game....
i never get enuf format/O.T.....
i jst dey use my truck driving hustle dey pass time 4 nw... |
Romance › Re: Thinking Of Going Into Fraud by Jmichael1(m): 5:39pm On Jul 15, 2022 |
Semiaddict: I'm seriously considering yahoo, a friend of mine already taught me a format and I don't really know if I should continue or just tell him I'm no longer into it. bros give up no follow 4 the street.... |
Romance › Re: Thinking Of Going Into Fraud by Jmichael1(m): 5:36pm On Jul 15, 2022 |
formerUKSF: I thought yahoo without plus doesnt pay anymore it pays bt nt always... |
Romance › Re: Thinking Of Going Into Fraud by Jmichael1(m): 5:34pm On Jul 15, 2022 |
Ever8090: stop spoiling people's children... will u help dem? |
Romance › Re: Hope I Won't End Up With Rituals And Fetishism way to success... by Jmichael1(m): 5:01pm On Jul 15, 2022*. Modified: 5:29pm On Jul 15, 2022 |
As long as i'm concern,any way nah way ooh....
nah bullion van i wn block after nw oooh.... |
Romance › Re: Forgive Nairaland Feminists..they Are Suffering by Jmichael1(m): 4:46pm On Jul 15, 2022 |
ChizzyBuna: On behalf of All men of Nairaland
I hereby in pity, console all the feminists on nairaland.
We know you are emotionally damaged
We know you are suffering from lack of parental father to daughter bond.
That is why you are acting up and behaving wayward all in the name of feminism.
We herby forgive you all
As we know you are not mentally stable
we dont want to engage or argue with mentally unstable people.
So i herby forgive
@Fernadezisback
@DatBoredBerry and u 4got to forgive"candilady.... |
Romance › Re: Please Help Or Advice , I’m Starting Fraud Next Week by Jmichael1(m): 4:35pm On Jul 15, 2022 |
Normalguyy: I don’t know what else and no one should blame me I have tried all legit works and what this government is doing is putting an end to all of it with some stupid policies shit … Guy, I’ve done so may legit work even tech self mobile development I no still see job…Feeding has not been easy , omo my eyes don see..I’m 25 so don’t think I’m a kid ..I’m thinking of starting next week if there’s anyone that can teach me here I will appreciate…I will be so grateful.. please help my life I can’t continue like this… I have nothing to show other than my family …. No babe no friend Please help me God will bless your hustle omoh no let any body discourage u 4 here ooh..... if u see who go teach u yahoo,omoh learn ooh.... dis country dn hard pass God time is the best..... i still dey vex 4 myslf say i no even quick learn yahoo wen all my close frds dey learn...today all those guys nah big boys counting in millions.... |
Romance › Re: Please Help Or Advice , I’m Starting Fraud Next Week by Jmichael1(m): 4:29pm On Jul 15, 2022 |
MufasaLion: Don't worry, the FBI will pick you up soon. till then.... |
Romance › Re: Groom Was Seriously Placing Bet With His Phone During His Church Wedding by Jmichael1(m): 4:14pm On Jul 15, 2022 |
Person dn send my guy sure 2odds.... |
|
Romance › Re: Please Help Or Advice , I’m Starting Fraud Next Week by Jmichael1(m): 4:04pm On Jul 15, 2022 |
I wish u goodluck frm the bottom of my hrt....
my greatest regret rite now,be say.....i no quick learn yahoo..
money must be made,any way nah way... |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 3:57pm On Jul 15, 2022 |
Lexkenny99: Oga mi, show me that human being wey hate beta thing  hahahahaha....nobody bro.. |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 3:46pm On Jul 15, 2022 |
Lexkenny99:
A very beautiful and sexy half caste . They've always been my dream. Just see: bros u lyk better tin ooh... |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 3:44pm On Jul 15, 2022 |
PumpumPrince: fuk Nooo...if u marry, u be stock wit one babe...Bro do u wanto become a prisoner? fuk no!  bros.....even devil self knw say i no fit dey with jst one babe.... i go marry jst one wife bt get lyk 5 gf frm dff states. |
Romance › Re: Update; This Infection Wants To Kill Me(photos Attached) by Jmichael1(m): 11:56am On Jul 15, 2022 |
I talk am b4 say nah person wen never use beta money cure STD b4,dey talk say condom sex no sweet... |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 11:25am On Jul 15, 2022 |
|
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 11:24am On Jul 15, 2022 |
VeryWickedMan: Akwa Ibom so that I can die before my time on bed hahahahaha....bro u funny ooh akwa ibom wen no get single virgin.... those grls sabi knack ooh... |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 11:21am On Jul 15, 2022 |
tayo60: that's why your marriage will not last. what about her character ofcux i will marry a nice grl with gud carata frm ijaw land.... |
Romance › Re: Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 11:19am On Jul 15, 2022 |
Nyascobar1414: the wages of marrying a nigerian woman is d£@th. hahahahaha.....bro,nigeria women are nt dat bad....
na the economy cause every tin. |
Romance › Re: Different Types Of Male Sex Organ (penis) by Jmichael1(m): 8:58am On Jul 15, 2022 |
ZuesOfAnthens: Shower has been oppressing Growers since 0.5BC  i swear.... |
Romance › Re: What Have You Said Silently When Having Sex by Jmichael1(m): 8:56am On Jul 15, 2022 |
ZuesOfAnthens: upon all the gra gra..I still nack ur kpekus  hahahahaha bahd guy.... |
Romance › Were Do U Wish To Marry From? by Jmichael1(op): 8:49am On Jul 15, 2022 |
Hi guys....
dis question goes to the single ladies/ gentle men in the building...
were do u wish to marry from and wats ur reason?
As for me,i want to marry an ijaw grl bcus they got almost all the stuff i nid in a woman. i mean they got the dark complexion...the killer curves and they are frdly to be with..
so guys tell us,were do u which to marry from....
cheers..... |
Politics › Re: Atiku To Osun Electorates: Guard Your Votes, Don’t Let APC Steal Them by Jmichael1(m): 8:28am On Jul 15, 2022 |
And labour party no still get 100 votes.... |
Romance › Re: Different Types Of Male Sex Organ (penis) by Jmichael1(m): 7:45am On Jul 15, 2022 |
Team grower.... |