Nairaland General › Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:24am On Mar 20, 2009 |
agree,protect urself |
|
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by jmkbond(f): 11:19am On Mar 20, 2009 |
NA d same craze dey worry u and ben,beta go yaba left b4 its too late |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 11:17am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: go zoo nah,wild animals plenty wetin concern u i talk to u.abi ben cant write 4 himseif again.jumpilo.pumA |
Jokes Etc › Re: Marriage Software by jmkbond(f): 11:13am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: wetin dey wory dis poor boy,r u frustrated  sorry ure yet to come to term d fact dt im a female.as u can see i cant marry u.lola i knw dt what all dis ve bin all dis while.sorry to bust ur ego,next time make sure u check profiles accurately |
|
Jokes Etc › Re: Benjamin And The Black Sponge by jmkbond(f): 11:05am On Mar 20, 2009 |
Ben20001: na spirit of boys hostel dt apapa no gud 4 u,see ur life.u don knack dt ur coconut head on d containers in d port |
Nairaland General › Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:02am On Mar 20, 2009 |
pomade dis 4 u |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by jmkbond(f): 11:01am On Mar 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:58am On Mar 20, 2009 |
until u turn into a lion 4 me to slay u ,no comment.abi u dey fear |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by jmkbond(f): 10:55am On Mar 20, 2009 |
D1KeleVra:

James 'Makinde' Bond u are dumb,na ur village dem give u dt name |
Jokes Etc › Re: Element Or Helmet by jmkbond(f): 10:54am On Mar 20, 2009 |
y,mone,all about money |
Jokes Etc › Re: Zulu's Name In South Africa by jmkbond(f): 10:51am On Mar 20, 2009 |
u sure hu hu hu hu hu hu |
Jokes Etc › Re: Once upon a time in Nairaland (Professional Gambler joke) by jmkbond(f): 10:46am On Mar 20, 2009 |
ituen,longest time |
Jokes Etc › Re: Benjamin And The Black Sponge by jmkbond(f): 10:43am On Mar 20, 2009 |
qiu |
Jokes Etc › Re: Marriage Software by jmkbond(f): 10:42am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: even if odas ar seeing ,u can not see amin 4 u.u  no see ur self,sorry u no fit see,for odas that can see, see her  .what a pitiful site,no pity her na her jazz backfire.my head too strong for.u see i always have d last laugh |
|
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by jmkbond(f): 10:34am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: dem neva born ur boys u go see,omo u go fear fear.no say i no warn u |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by jmkbond(f): 10:31am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: carry ursef comot 4 road jorh use dt ur bull dozer hand comot me now.olori gbeske bi abo iya elewa |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:28am On Mar 20, 2009 |
Ben20001: that kind dream no good o turn lion if i no go kill u |
Jokes Etc › Re: Marriage Software by jmkbond(f): 10:21am On Mar 20, 2009 |
let see |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by jmkbond(f): 10:20am On Mar 20, 2009 |
and u too |
Jokes Etc › Re: Letters! (More jokes added below) by jmkbond(f): 10:17am On Mar 20, 2009 |
na lottery |
Jokes Etc › Re: Marriage Software by jmkbond(f): 10:11am On Mar 20, 2009 |
nice software,make sure studio have a copy installed |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by jmkbond(f): 10:06am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: unaproved by d chairman stamped and sealed by d one wey get mouth,let see hw ull disapprove it .if my men no go cut u down to size |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by jmkbond(f): 10:04am On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: gbam 4 ur head gbam ur ass sylve11: help me ask am o  tollex u sure |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:00am On Mar 20, 2009 |
i no fit kick dinasaur.but i fit kill tiger with, sm[s][/s] |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by jmkbond(f): 9:53am On Mar 20, 2009 |
sylve11: ''grumbling while strolling'' all these children won't take my advise  na hard day |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by jmkbond(f): 9:52am On Mar 20, 2009 |
sealed |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by jmkbond(f): 9:47am On Mar 20, 2009 |
gbamm |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by jmkbond(f): 9:41am On Mar 20, 2009 |
na so |
Jokes Etc › Re: Condom Na Him Protect Me by jmkbond(f): 9:40am On Mar 20, 2009 |
Ben20001: you no dey fear o  [/ quote] mr benzino who bit uuuuuuu |