₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,074 members, 8,420,175 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 12:52 PM

Toggle theme

Joge's Posts

Nairaland ForumJoge's ProfileJoge's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: E-mail Adds Of Nairaland Members by Joge(m): 10:58am On Sep 11, 2007
megajoe4show@yahoo.com
EducationRe: Rep Ur Secondary School by Joge(m): 4:15pm On Sep 10, 2007
Jubril Martins High Schoo,Agege,Lagos State

but later transfered to


Ayedaade Grammar School,Ikire,Osun State.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by Joge(m): 12:24pm On Aug 31, 2007
eyin omo odua,ki ni koko gbagede yihuh? ikini tabi sise ajosepo pelu ore,emi ro pe oye ki gbagede yi wa fun isopo ati mimo ara eni siwaju si,ki temi je akoko,mo fe ore lati ibikibi lairo ojo ori tabi ipo,nomba mi ni +2347031262179,o ya now,e ke kalo
Nairaland GeneralRe: Am New On Board by Joge(m): 12:17pm On Aug 31, 2007
@ chilla
Thanks for the comment ,pld dnt hesitate me to contact me on my yahoo id or txt or call me on 07031262179,I am eager to hear from you.
EducationRe: Oau Post Ume by Joge(m): 12:15pm On Aug 31, 2007
@sojiboy
pls is this Soji the one I was met on sexynaija.com who is a student of OAU,we once chat on megajoe4show@yahoo.com,pls if he's the one ,let him contact me on 07031262179,thanks, I am sorry for posting this kind of info here,pardon me pple in da house.
EducationRe: Oau Post Ume by Joge(m): 11:22am On Aug 30, 2007
pls oh evryboy in da house,is there anybody awared of any polytechnic that's selling its pre-nd form by now,pls any body awared should pls for goodness sake contact me on 07031262179,thanks.
Dating And Meet-up ZoneRe: Pals Needed by Joge(m): 11:17am On Aug 27, 2007
I am Joseph,base at Mangoro an area close to Ikeja,I will like to be ur frend,my number is 07031262179 or chat with me on megajoe4show@yahoo.com,love 2 hear frm u.
Dating And Meet-up ZoneRe: I Need Friends Here by Joge(m): 11:12am On Aug 27, 2007
@ itohoimo,
I will like to be ur friend,u can reach me on 07031262179 or megajoe4show@yahoo.com
Dating And Meet-up ZoneRe: Find Love In Your Area by Joge(m): 10:58am On Aug 27, 2007
Name Joseph
Sex M
Age 20
Location Lagos
eMail megajoe4show
Phone Number 07031262179
RomanceRe: How To Know If A Girl Is The One For You by Joge(m): 10:57am On Aug 27, 2007
Hello Oga,somebody tell me say your write up here is great but he asked me to ask you from which website u copy am,sey u no vex,the person just need am.
Dating And Meet-up ZoneRe: Night Call Chat Mate Wanted by Joge(m): 10:41am On Aug 27, 2007
I also need txt mates,friends and night call mates,my number is 07031262179
Dating And Meet-up ZoneRe: Meet Your Dream Friend Here by Joge(m): 10:32am On Aug 27, 2007
As for me Joseph by name,and Lagos base,I need a babe of good humour,who will take me for who I am and ready to show me best of her humanity,must be submissive and understandable,you can reach me on 07031262179 or chat with me on megajoe4show@yahoo.com,The age range shud be 17-20,religion,educational level or location does not matter,do it fast,I am lonely.View me on www.myspace.com/geniusguy
Dating And Meet-up ZoneRe: Birthday Mates by Joge(m): 10:28am On Aug 27, 2007
march 15 ,anybody of that very day-or within the range-should holla me on 070-31262179
Dating And Meet-up ZoneRe: I Need A Friend by Joge(m): 10:18am On Aug 27, 2007
@ solidicon,
somebody tell me say make I remind you dat u 4get to put info there,just a blank, or do u mean u need a blind person,sorry I mean do u need someone with blank brain-but no problem sha,I can help you to do it,my number be 07031262179,make na better person txt or call me ,pls mind you I dont need blank kind,make I tell you my name,ok,Joseph is my name,base in Lagos of the great naija.
Dating And Meet-up ZoneRe: Need Female Pen Pal by Joge(m): 10:10am On Aug 27, 2007
me self,i need female pal,but oga sir ,u 4got to post ur number but me i go be a pioneer for that,my own number be 2347031262179
RomanceRe: 23 Ways To Make A Girl Smile by Joge(m): 10:05am On Aug 27, 2007
wow, here i just meet the great lecturer,gbosa for your well-done job,I promise say I go do d thing wey u teach me,na extra-ordinary you do, but mr lecturer,I suspace say girls go dey rush you like indomie with this your statics, I hail you oh.
Dating And Meet-up ZoneRe: I Need A Babe by Joge(op): 10:01am On Aug 27, 2007
it be like say Easybabe don tire of mehuh
RomanceRe: Can You Date Or Marry Someone Older Than You? by Joge(m): 10:01am On Aug 27, 2007
i dnt think dating a girl that's a bit older than,once she possesses all the characteristics i need from the under-age,and once she's humble and I let her know that she's a bit older than me,the choice is hers,but as for me,age doesnt mean but it's not like in d case whereby i am 20 and she's 25-i mean 21 is ok-anything above that,forget it.
Dating And Meet-up ZoneRe: Meet Singles Between 18-28 Yrs And Get Connected by Joge(m): 9:56am On Aug 27, 2007
i am in my early twenties,any babe interested,txt or call me on 07031262179
EducationRe: Uniosun Post-jamb Result Is Out, Checking Of Result Is Now Easy. by Joge(m): 11:30am On Aug 23, 2007
nigerians don vex ohhhhh angry sad shocked
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by Joge(m): 11:24am On Aug 23, 2007
E kabo si ori eto wa, Omo Yoruba,re we so,ki olukaluku so ilu ti oti wa,emi o ni fi owo osi juwe ile baba temi,omo osun ni emi,mi kin se omo oluweri o,iwo nko? grin
Nairaland GeneralRe: When You Leave Your Number, Do People Actually Call U? by Joge(m): 10:23am On Aug 23, 2007
hey u pple,wat's dat thing dat's funny, the question or posting of number, dnt fool ur hero angry shocked
EducationRe: Oau Post Ume by Joge(m): 10:04am On Aug 23, 2007
another thing wey i never know by now be say if OAU go feel take UME score below 200,or if anybody ave d idea,make him or her contact me on 07031262179,thanks.
EducationRe: Oau Post Ume by Joge(m): 4:04pm On Aug 21, 2007
me self i dey still dey found how I go get the infornmation about the OAU post ume day and moreso I dont know yet if they agree with 160 issued bu the NUC,anybody with update msg should contaxct me on 07031262179
EducationRe: Uniosun Post-jamb Result Is Out, Checking Of Result Is Now Easy. by Joge(m): 2:46pm On Aug 21, 2007
this thing don tire me self after the stress wey i don do,it be like i will go find where i go buy medicine course them, sorry,no be the thing wey i wan talk be that,I want say by next year,den no go get problem again with this their underdeveloped technic,now evrybody don know say they want to make money for this first session,but no be small thing sha angry grin
Forum GamesRe: One-word Association by Joge(m): 11:17am On Aug 21, 2007
hello people,I no understand all dis thing wey u dey post,pls tell me hw u dey do am
Dating And Meet-up ZoneRe: I Need A Babe by Joge(op): 11:14am On Aug 21, 2007
Easybabe,y u don hide ur id for dis place,u know wat,I just feel like aving a chat with u,I go happy if u feel reach me on 07031262179 or make we have a chat on megajoe4show,sey u know vexhuh? pls dont tell brother oh so, grin grin grin
Forum GamesRe: Next Prime Number Pls: by Joge(m): 11:11am On Aug 21, 2007
81
EducationRe: Uniosun Post-jamb Result Is Out, Checking Of Result Is Now Easy. by Joge(m): 10:54am On Aug 21, 2007
I still dey doubt self may be na only those people wey don check their results with scratch cards before dey post thier result online, abi,it sure say na evrybody including those people wey no use scratch card? Ok, wetin go be the essence of that card wey some people buyhuhhuh?pls anybody wey get idea ,may hin just try holla or txt me on 07031262179 or mail me on megajoe4show@yahoo.com
BusinessRe: Do I Need A Foreign Address To Be Able To Buy From Amazon? by Joge(m): 10:51am On Aug 21, 2007
it be like say those people wey dey abroad self don jasi sey they no dey allow direct shipping to Nigeria,so na those people wey person feel use scope tight am go do dat kind thing,nawa for this country self wey get bad reputation,pls if anybody get contact for abroad wey go make stuff shipping dey easy ,may hin posy here oh grin
Dating And Meet-up ZoneRe: All Single People In London by Joge(m): 11:24am On Aug 20, 2007
@bish2001
you people dey funny self,after u don see the nigeria code +234,u stil dey ask me which UK number be dat,na Nigeria number oh

1 2 3 4 (of 4 pages)