Johnemanuel124's Posts
Nairaland Forum › Johnemanuel124's Profile › Johnemanuel124's Posts
1 (of 1 pages)
My guy more updates oo we dey beg..we know say u b busy boss please try 4 ur ppl.... I don't need welcome speech ave bin a silent reader.. Thanks |
Bantino:Noo paste it control v |
Thanks but d update short oo |
holyteeboy:Dude. Bantino crazeeee don enter u bah anyway tell bantino am d winner lol |
My guy I hardly comment on nl ave bin on nl since 2010 and I can say I've not commented up to 10 times so me commenting is like mugabe stepping down from power..abeg continue ur story I de enjoy am ;DMy guy I hardly comment on nl ave bin on nl since 2010 and I can say I've not commented up to 10 times so me commenting is like mugabe stepping down from power..abeg continue ur story I de enjoy am |
Yea dats ma state govenor ayade for d pple |
sKeetz:bros God don catch u today no like for ur useless goat lol |
HaAaaaaghdmennwm wich kind ppl una b sef nawah ooooooooooooooooOoooooooOooooOoooOooOooooOoOooO |
Lol bantino I no go gree for u oo..we dey till d end |
Haha na me dey here na me gt am..bantino like and die |
koboko69:.anything to screw this same man makes fp don't be biased speak the truth |
Most of the things on this list are trash.like how did this get to front page it does not have certificate |
As for sure-p I don't know about other states but in my state it is working hard I have seen their offices in almost every lga and I am also a beneficiary of the programme so I don't understand what is being said N/b:I am a crossriverian |
Nigerians are creative people they just know how to put their ideas in the form of a joke [url]Nigerians are creative people they just know how to put their ideas in the form of a joke [/url]Nigerians are creative people they just know how to put their ideas in the form of a joke |
Yungwizzzy:oshiomole already told a widow we don't want to hear again #buharishowusyourcertificate |
1 (of 1 pages)

