Johnny2gud's Posts
Nairaland Forum › Johnny2gud's Profile › Johnny2gud's Posts
1 (of 1 pages)
Mtchew na stupidity |
E no fit happen 4 uniport..........uniport guyz neva get tym to propose to a gal wen they neva chop mama abuja finsh |
;DOga AY ds one everybody de giv yu sugry cake abeg u don turn to ANT cos d knw say ant d always verve 4 sugar |
Oboy live tooo sweet wif money imagine as urgly as taye taiw see as em son fyn reach......omo dis money I go mak am by hook or by crook xo dt my pix go dey hia |
Ikpeazu dah nigga no get swag @all common brain em no get |
If na to sHout up BIAFRA dem go gather mouth Ordinary riot everybody d fear lik dis I wonder hw em go b wen d BIAFRA every d shout 4 cum enta........hw em go cum b |
Dem de cage d guy 4 his village....I guess he's frm ITEM abia state |
Dem de cage d guy 4 his....I guess he's frm ITEM abia state |
You cannot compare oranges wit bitter kola....atyms of great taste....biko 20m is jst a change compared to wat u r goin to earn as a work abroad ![]() |
Old buildin is very ubiquitous in ABIA |
1 (of 1 pages)
