Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,161 members, 7,860,157 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:58 AM

Johnnywalker321's Posts

Nairaland Forum / Johnnywalker321's Profile / Johnnywalker321's Posts

(1) (of 1 pages)

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 10:01am On Nov 02, 2023
ekene101:
Bro bro bro,not only Benin, benue Lagos,delta and many places are facing same pandemic.

Na men like me and u dey pull d hits, let's come together and SAY A VERY BIG NO TO CULTISM,it's killing our brothers,we men are already a endangered specie.

We don't want to know if you are ibo,hausa,Yoruba,Ibibio, Edo,urhobo,itsekiri or Canada.

The senseless killings of our fellow brothers for no reason must stop.

SAY NO TO CULTISM !!!
nd again urhobo boys get sense in terms of cult killings pass benin boys, imagine killing ur tribal brother because of cult mk u nor even know how e take start wen our youths go wise sef. Fuel price high gas high money dey scarce nigeria jaga jaga instead of we to face ur stupid govt we dey kill urselves nawa for naija

2 Likes

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 9:55am On Nov 02, 2023
ekene101:
Bro bro bro,not only Benin, benue Lagos,delta and many places are facing same pandemic.

Na men like me and u dey pull d hits, let's come together and SAY A VERY BIG NO TO CULTISM,it's killing our brothers,we men are already a endangered specie.

We don't want to know if you are ibo,hausa,Yoruba,Ibibio, Edo,urhobo,itsekiri or Canada.

The senseless killings of our fellow brothers for no reason must stop.

SAY NO TO CULTISM !!!
bros u nor go fit use delta compare Benin, lagos nd ogun state for cult related killings delta dey learn. Where I been stay for delta na red nd blue dominate d place u nor go hear say dem kill person all d years mk i stay there only on one occasion na dem butcher one colour guy nd dem settle d matter without further killings if na Benin lagos or ogun blood for flow plenty must especially Benin, I dey look am say Benin dey under course nd dem go continue to kill demselves until dem do proper sanitation for dat Benin. Benin cultists na just case study

4 Likes

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 12:54pm On Oct 31, 2023
Hardcore11:
believe me that your friend will regret joining that frat. I believe his not up to 30. From 35 to 40 all you will be looking for is peace to keep your family safe. No frat in this Nigeria worth joining them. My friend with 3 kids was kill at from of his wife store. The kids and his wife was there when a Corolla tinted glass park at the store and he was so unfortunate to come out to welcome unknown guest just imagine the pain the wife and the kids are passing through. Immediately you joined any frat you has lost your freedom there is no way you can go anywhere anyhow in this country. Mostly if you're not financially stable you will regret the very day you make that useless move.
bros dis my guy na young dude he should be in his 20's i think he is in 200l dis e decision just tire me, well na him life i nor get say. Dis tread nd NV actually taught me alot about d dangers of cultism i even tell am to go read Falklandsaga op story on NL to learn one or two about d dangers of dis bucca group mk e join but e was kind of adamant. So i just think have tried as a good friend nd brother to him dat all

6 Likes

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 12:16pm On Oct 31, 2023
I think d question should b why do people still join cults dispite all d killings...I friend of mind just called me nd told me e now belong to a frat in school i asked him! why join a cult? e said e did not join any cult dat e only join a frat whc is common even in US colleges. I asked him whc group he said buccaneers confraternity dat he is now a fineboi! I just tire for d guy i try preach to am, i even tell am to come dis tread dis guy nor won listen say buccaneers nor b lyk d others say bucca na finebois i just wish am d best of luck! I just tire.

Now my question is why do youths still join cults frats or confraternities especially nice guys lyk dis my friend..?

7 Likes

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 5:14pm On Oct 30, 2023
ekene101:
d guy that was killed is a confirmed mf.

it's same Ayes that first killed that mf guy called schoolboy which led to the series of killings bw both frats few months ago.

Even tony kabaka and other person's have voiced out for peace talk(story for d gods)

Yet still same Ayes is having issues with eiye currently and still went ahead to shoot three mf which one died.

Same Ayes drafted the agreement that even if there is stress,as long as u are in campus,no trigger should be pulled on the target,which every other frats respected so much.

Now na them they break their own proposed agreement.

Tomorrow dem go say dem be freedom fighters.
I wonder d freedom dey re fighting for useless fellows

8 Likes

Crime / Re: Picture Of The Student Shot Dead At Uniben Yesterday by Johnnywalker321: 1:50pm On Oct 30, 2023
Homeboiy:
Azaman work

No be cultism
aza problem inside school..? guy forgot na cult matter related to ayes nd mf. D tin b say if dis guy na truly frat guy or na stray bullet hit am because na three persons bullet hit dat day but na him leggo
Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 12:10pm On Oct 30, 2023
ekene101:
He is actually right,why always Ayes all the time.

The same Ayes shot those three maphites guys where one died.

Thought there was an agreement as I heard that as long as you are within the four walls of campus,no killings but ur same Ayes who cosigned the agreement have broken it multiple times,killing other frats, especially maphites.

Just dey whine urself. Why always Ayes all the time.

Make una go sensitize una self. Una own don too much.
haba na ayes still pull d hit for uniben..? Nd i think say na map or eiye sef, ayes own don really too much nd uniben nor go talk because dem dey back dem up. I nor go lie ayes don take more life pass devil himself i blame d founders of NBM rubbish

2 Likes

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 11:50am On Oct 28, 2023
uniben na just one dreaded sch till tomorrow all d sch mk dey hot those days don cool even aau ekpoma but uniben still dey hot every year dem must shot uniben student die nawa for uniben nd it's management

1 Like 1 Share

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 11:47am On Oct 28, 2023
dododawa1:
All cultism dey go

HELL

🔥
point of correction all sinners re going to hell not just cultists we should be right in all we do dat it all is there any different with d guy make butcher him gf for ph with cultist..?

1 Like

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 10:09am On Oct 28, 2023
Anansa0003:
wetin happen for Uniben??
Cos I nor hear anything oo
Three students were shot inside uniben yesterday nd one died u can do ur findings, it's cult related

1 Like

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 7:56am On Oct 28, 2023
Shakathezulu1:

For your mind, you don talk sense.
But I'm telling you, you just typed rubbish.
So na only NBM be the bad one among various confraternities in Nigeria abi.
Otondo.
I nor say na only NBM bad o, of course eiye vikings nd even mf nor good nd frm d look of tins b lyk na eiye b first frat mk even enter street because of their population for street dem b even get cage birds & baby birds dat year wen i dey secondary sch. Waiting I dey try talk be say na ayes dey always dey front line for war nd na dem dey cause most of d war imagine e one of abiza nest now na ayes cause am i remember late ibk john terry mk ayes fall for abiza 019 na ayes still cause dat war na many souls go down dat year abeg mk we join hands together stop there killings even if frat must continue at least mk d killings stop just imagine waiting happen for fj1 (uniben) yesterday only God knows wat will happen next

2 Likes

Education / Re: Robbers Invade TASUED Hostels, Rape 4 Students by Johnnywalker321: 11:47am On Oct 27, 2023
Arda1000:
Foolish robbers na students una dey go rob and rape
so u believe say na just armed robbers forget dat story na student cultists run am probably eiye or aye boys

22 Likes 5 Shares

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Johnnywalker321: 11:22am On Oct 27, 2023
I sincerely think NBM/ayes should be reformed or CAC should revoke their license because dey re d major problem of cult clash go to east south north nd west ayes dey war everywhere lagos benin nd ogun just worst inside dis benin 22 dey buccaneer dey but u nor go hear there voice why ayes tins dey different..? See UI make three confra for start pyrates sec nd buccaneers u nor go hear say dem kill student even d bucca there dey very organized abi na uniport make dem found SVC very peaceful sch as vikings dreaded reach dem dey mind there business for AMP but come uniben wen NBM start every year one or two uniben student must go down nd na ayes dey always drop dem just look at d kegites chiefo dat was killed all connected to ayes once u join another group 4 uniben na wahala if na so bucca SVC nd sec dey do 4 there mother deck or nest i wonder how many ayes for don go down for UI nd uniport. I call for a reformation in NBM or revoke of certificate by CAC nd not just ayes eiye nd vikings should also be reformed period

12 Likes

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.