NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by JohnQueen(m): 10:11pm On Oct 23, 2016 |
*In Omawunmi's voice*
coyy: When she turn leather ball? As you ask me now na who I go ask? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 10:06pm On Oct 23, 2016 |
I suppose! coyy: Gun wey no get bullet atleast, una dey second.for now.. Enjoy it while it lasts |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by JohnQueen(m): 10:05pm On Oct 23, 2016 |
Hehehe
coyy: I hold u
Guy, park. Chelsea sha won, why u dey harsh?
Posimii give u quit notice? I no dey aware say you don pass me give Posimii |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by JohnQueen(m): 10:03pm On Oct 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:59pm On Oct 23, 2016 |
You go change your name go small juliet very soon Bigromeo: if u poor like fellaini no probs we go fit manage u atleast,provided u ar beta dan queen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:58pm On Oct 23, 2016 |
Better put some respek on top my club name coyy: JohnQueen sabi anything? Person wey dey support arsenal. ordinary arsenal Otherwise I'm gunner gun you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:55pm On Oct 23, 2016 |
BabaIbo: let arsenal vs Chelsea game be (3-0=3), Chelsea vs man u game be (4-0=4)... Liverpool vs arsenal be (4-3=1), Liverpool vs Chelsea be (2-1=1) and finally Liverpool vs man u be (0-0=0)... while arsenal vs man u game be x...
x = (Ars vs Chelsea)*(Chelsea vs man u) divided by (Liverpool vs Ars)+(Liv vs Che)
x = (3*4)/(1+1)= 12/2 = 6... so arsenal vs Manchester United will end 6 goals to nothing but... I don't know who will be the winner or loser.. Sabi pikin! |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by JohnQueen(m): 9:39pm On Oct 23, 2016 |
Free me! coyy: Dis thread don reach page 7..wow
U guys can call us when u need direction..
D map is with johnqueen
And y'all should leave kachikau1
Dude is frustrated. Wait na here you carry me come |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:22pm On Oct 23, 2016 |
If you finish sha no disturb coyy: Gerout first.I dey watch d highlight of d match for blitz Cos I don retire to za oza room |
Technology Market › Re: **PHONE SWAP CENTRE**SWAP IT NOW!!! pin:265DA560 or 08033923897 by JohnQueen(m): 8:08pm On Oct 23, 2016 |
I need a Samsung Galaxy s5. Holla at me if you have any to sell |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:58pm On Oct 23, 2016 |
Na person dey bear Anita. Another dey bear Angel. Angelo sef dey. Rose sef dey. coyy: I remove.d.john from.ur name, ...henceforth, u answer queen queen, park well Na my own wan different ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:55pm On Oct 23, 2016 |
When e go happen you sef no go know Abacharles: poison wey dn expire no dey kill at all. the kind apple wey dey kill no dey market again, na gmo era we dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016 |
Like right now coyy: Ya high wen ma head no correct before |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016 |
coyy: Dem.no born yokiti make.e ban me. him high ?  When you see am you ask |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:49pm On Oct 23, 2016 |
Posimii: I just dey piry dat guy for Sheboss sake if not ehn
Cc coyy No mind am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:19pm On Oct 23, 2016 |
Abacha you follow support am Abacharles: we still fit manage them for sitting room in as much dem go de watch telemundo You go soon chop apple like your namesake |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:18pm On Oct 23, 2016 |
Na so you talk abi? coyy: they belong to d kitchen, d dinning and the other room..
I.don vex, dem no even belong to d sitting room  Try log back in whether you no go create new moniker... Iamcoyyjustified |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:16pm On Oct 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:51pm On Oct 23, 2016 |
A16 was Golden City, B16 is Graceland. Bia Chumaster wetin you call A17? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:49pm On Oct 23, 2016 |
100 coyy: Manutd for just carry that pogba money take am do MMM for UK  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:48pm On Oct 23, 2016 |
What? I won't stand for this! coyy: Posimii and yhenny ,plea stay out of football
U belong to d kitchen, the sitting room and the other room   I believe in the feminism movement. Posimii yhenny don't worry I stand with you! Coyy I go vex call them yokiti for you o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:44pm On Oct 23, 2016 |
joshuakdboy: repeat the statement now 
repeat the statement now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:44pm On Oct 23, 2016 |
Me abi? I come turn pity una sef coyy: Please and please..everybody mentioning on football related issues should stop.. This thread is B16 thread and not sport section..
JohnQueen and co should stop derailing dis thread 
****
Please when is d date for camping? Can I go to camp a day before? If you like. But that one no kwonsign Baba K sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:47pm On Oct 23, 2016 |
Even Kante score him own. Coyy forgerrit! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:59pm On Oct 23, 2016 |
Bigromeo: bro we dey here.up manutd I no know why you dey happy anyhow when the match na sure draw! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:50pm On Oct 23, 2016 |
BabaIbo: for where, u no fit see their brake light again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:48pm On Oct 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:47pm On Oct 23, 2016 |
coyy: JohnQueen
Abeg free me first... Manutd still dey win  No worry the match na draw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:02pm On Oct 23, 2016 |
Fastest goal in the EPL this season. Coyy coman talk! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 4:00pm On Oct 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:55pm On Oct 23, 2016 |
Bigromeo: d big manutd Oga I'm a gooner and from table wia I dey see "big' manutd dey 5 places below |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:54pm On Oct 23, 2016 |
coyy: Who call u?? na me and yhenny abeg I be kwonsigned citizen |