NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:53pm On Oct 23, 2016 |
coyy: Who call u?? na me and yhenny abeg I be kwonsigned citizen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:50pm On Oct 23, 2016 |
coyy: Who u support? Before I knw if I should use ur lips for asun or berbecue Barbecue kor steak ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:49pm On Oct 23, 2016 |
coyy: Meanwhile;
Pep guadiola:
*winless in 5 matches
* conceded 11 goals in d process
*scored 5 goals
*spent 270m in d summer
* bald  Buh them still dey on top Man U. Don't never forget that |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:43pm On Oct 23, 2016 |
Bigromeo: midtable team wey pass ur own team Mention one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:10pm On Oct 23, 2016 |
Hohohohoho. Kidneypool! Greatness366: Here is not sport section fa i take God beg unna chealsea ko kidney pool ni Chumaster better find new club support |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:08pm On Oct 23, 2016 |
It is my 3rd choice Prettysusanquee: For those of us that choose taraba as 3rd choice hope they will give us or una no need am I think it's a cool place |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 3:07pm On Oct 23, 2016 |
N5 coyy: Who is dis one? Arsenal D same arsenal that sold rvp to manutd And bought welbeck
Abi na Tottenham u dey support Stick with your first guess |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 2:39pm On Oct 23, 2016 |
I wonder why 2 midtable teams go dey make noise on here. coyy: So,if man dey ontop wife for 9mins outa 38mins, na ma still superior? Ya high if u no even wan use record, u go use last season's table.. And I'm not sure looserpool even dey 8-15th position  For today's encounter, Chealshit 0-0 Mancum. Lobatan! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:17pm On Oct 22, 2016 |
Congrats
Samjr: Thanks a lot registration completed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 12:33pm On Oct 22, 2016 |
Call the waiter make una drink together. Hehehehe kapable75: Fear! Fear!! you come make me place order and you no come show. na wa o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 12:12pm On Oct 22, 2016 |
As long as it's steady
jessyjames100: Since d present administration came in d pay 5000 naira We'll take it! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 12:08pm On Oct 22, 2016 |
No worry I don hook free ride go back
kapable75: You know spixytinxy shop? Before I go lost. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:52am On Oct 22, 2016 |
Happy birthday Dotman2210 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:47am On Oct 22, 2016 |
Samjr: Okay thanks Have you finally registered? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:29am On Oct 22, 2016 |
RANSOBAYO50: so nobody want meet me for Ogun? 
so nobody want meet me for Ogun? Ogun av full |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:29am On Oct 22, 2016 |
kapable75: You don know coyy finish. come collect 2 bottles of that your brand. I dey trek since that yesterday na just now I reach. Oya where we go meet? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:28pm On Oct 21, 2016 |
kwynette: ABUJA
EBONYI
TARABA
LAGOS Congrats! We have Abuja and Taraba IC |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:27pm On Oct 21, 2016 |
Samjr: Please how much is used for the online registration? ??and I need an accredited café around egbeda, ikotun. Kindly just quote me Accredited bi ti bawo? Just comot waka you'll see places |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:25pm On Oct 21, 2016 |
KiziitoKennel: Guy, things are expensive there o.. Especially food stuffs..allawee now na #4800, I wish you the best sha Not that Expensive bruh! I'll say cost of living is moderate. Meanwhile Congrats on your registration |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:53pm On Oct 21, 2016 |
Honorable Minister!
coyy: Guy, no make me change am for u o Ema binu Sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:19pm On Oct 21, 2016 |
coyy: Kaduna? Can we now serve outside s country ? If na wetin you want. As long as the place name na Kaduna! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:17pm On Oct 21, 2016 |
PCMs wia dey eye Kebbi money no dey o!
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:13pm On Oct 21, 2016 |
coyy: Versa vice ni I'm a Jaycee fa You no even allow me modify before you quote! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:11pm On Oct 21, 2016 |
coyy: I dey wish say I pick kebi, jigawa, zamfara ,sokoto instead of.that Niger sef.
But I'm not worried.. #osun is ma destination  I just wonder why you dey disturb yourself when Kaduna don sure for you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:10pm On Oct 21, 2016 |
Posimii: Who talk it?
Johnqueen  Is me talk it o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:08pm On Oct 21, 2016 |
coyy: Look at u.u dey mind posimii?
I serve humanity
Kapable75 serves womanity I know say na the other way round Honorable Minister |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:57pm On Oct 21, 2016 |
Dream3: Not bad nah,heard they do pay like a thousand naira,na big money o. Me wey neva see my name if eventually they upload it ehn,I will gladly pick dem Zamfara,kebbi,Taraba and co. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:55pm On Oct 21, 2016 |
Funkeadeoye: I have too, just wasted money!  Surry Madame Jenifa |
NYSC › Re: Any Updates From UNIUYO Concerning Mobilization Of Batch B by JohnQueen(m): 5:53pm On Oct 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:52pm On Oct 21, 2016 |
tomistelle: Only the passport you'll take with nysc crested vest has red background, and that should be in camp. Okay. So I shouldn't bother going with any to camp then? And how many will be needed with the NYSC vest? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:49pm On Oct 21, 2016 |
Dream3: Jaaaaaalinnnnnnngooooooooo. Ko buru! After all some people go still serve for sambisa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 5:46pm On Oct 21, 2016 |
Dream3: @ Dotman2210,let's be optimistic bro,our names will be uploaded insha Allah. |