Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 246 247 248 249 250 251 252 253 254 (of 286 pages)
adaobi123: But the likes of one direction, Beyoncé, ,Rihanna etc can still charge high but people don't complain about them.u r a big fooool, comparing white wit black, u b foooool |
supaeagles: I predict nairaland will be the #1 website in 100,000 years ..... bigger than google or Facebook sef .....na hu go take over dis site ![]() |
psky: Ha! Is this how empty a FrontPage thread could be?sharap a$$holE, u think say ppl jobless lyk u .. Ppl need 2 wrk, no tym,,,,,,, anway happy new month 2 u, oya ow far ![]() |
Yomii: Na war for una ooo. Me i got 36Gb for just #1,200. I have already used 24gb. Airtel is the best.ow u take do am jawe, b4 u go dey make mowt ![]() |
ambrosini593: This week, Annabel, Bolt, Dillish, Hakeem, Maria and Natasha were on the chopping block and it was left to Africa to decide who stays. Africa saved Annabel, Dillish, Hakeem, Pokello and Natasha from possible Eviction while Sierra Loene’s Bolt and Namibia’s Maria were shown the exit door.shiitttt , ppl go dey form 'am watching bigbrother , wat is so special abt it, i1der y una dey even watch. Small brother (the run or chase) wey 9ja person knw even dey der...... ![]() |
BrutusOj: U see our African mentality ba..u left Nigeria out..so u don't belive we can do it at d world cup?werin u wnt make him talk, shay na u or ideye 1 go strike ![]() |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]It's funny how people are already downgrading Spain because they lost a tournament that had only 7 opposing teams. . . ![]() Spanish players were tired and exhausted from Thursday's 122 minute match and looked like they just wanted to get into the plane and go home, they didn't value this tournament after playing a long and never ending semifinal match for a trophy that no team other than brazil have won, lol. ![]() The tournament didn't even have a quarterfinals match and had just 3 strong teams, the competition, honor and class was so mediocre that even Tahiti qualified. ![]() It looks like people are forgetting that no team have gone on to win the world cup after winning the confederations cup. That simply says that this is a yogurt tournament and brazil have always won bread trophies and are nowhere to be found in huge tournaments. The 2014 World Cup will prove that brazil's performance tonight was just a fluke. [/color][/quote]u b big foooool, shay dm (spain)knw gt reserve bench ... Idiota, wetn u mean by 120min, abeg, dats nt an excuse. |
Afam4eva: Tahiti na basket. Why Torres no score against other big teams?sharap, he scored against ur country .... 9ja ![]() |
Youngtekkey: chai i will not eat for the next 20 days coz am nt happy that spain loose if u are a true spain fans join me in diz hunger strikena lie u don go bet wit ur last kobo 4 ur acct, hungry go kee u ![]() |
thegoodjoehunt:u dey mind d fool |
TechyGuy: Fifa should sanction Barca, Neymar and Messi can not play at the same time in a team with Xavi and Iniesta, its cheating..I swear, na real cheat o , ah go dey use barca nw 4 game |
Lordave: Where is Spain?brazil nw playing d tiki taka ![]() |
Nomski0: before nko. Who do you want to give before?which 1 u dey na ... U juz dey support neymer since , u think say dem go gv una brazilian hair ![]() |
No diff between Torres and hulk, 50million wasted men ![]() |
Havilah93: how can ramos be taking a pk. .... Na by height spain dey use choose ppl wey go play pk na .... D rest ppl leg short, especially mata leg |
CyberG: Are you SURE of this madam?? LWTMB!she go don sleep, leave her ![]() |
Dis is more dan a disgrace , wr ar d barca nd madrid players , c as dm dey disgrace casilas ![]() |
Roliks09: please whats strong with Nairaland? I click this link, dem take ne go health, I click again, na family I enter, I click again, car talk... Ahn ahn, nairaland sef shake for that Neymar's goal.taaaaaa, na ur ntwrk knw gud, which yeye ntwrk u dey use ![]() |
kliq: Time to sleepgo sleep o, 2morw na wrk, make u knw go wake up around 9am ![]() |
Reference: Arbeloa's CPU is overheating. Get him off now!!!abi o... Make dm put my boy, cesar azpi ![]() |
2day na 2day ..... Spain go dey form strong men agains haiti, nd nigeria, oya see squad na #teambrazil |
[quote author=Table Leg ]Shut up, It is Brazil and Spain playing! Dunderhead[/quote]sharap, y ar u hating , him players knw dey play ni |
My luiz ..... Wat a save, ok 4 interested parties like barca, psg, monaco, luiz nw cost 45milla if una 1 sign am ![]() |
Werin dey do dis spanish bois self, 'em 1 kee my boy (oscar) ![]() |
U09ce: Why is this thread not on the FRONT PAGE?u smoke weed , hand dey pain u make u scroll dwn check ![]() |
Brazil 3 vs spain 1, torres wil score 4 spain, ah just dream nw nw, hope say na real ![]() |
Dis brasil national anthem na wa o, e bly ppl wey 1 go fight war, choi..... Make dm easy na . #teamBrazil |
Abeg, if u b a$$NAH fan here, u need 2 go nd sleep, dis match is 4 real men like, chelsea, madrid nd barca fans |
Abeg, ah 1 sleep 4 30min , hu go wake me if d match 1 start ![]() |
Havilah93: buffon just upped his rating. So poor. See caceres and his short, he should have pulled it up before kicking.sharap der.... Y u knw help am play d pk, lyk say e easy 2 play pk ![]() |
Oya cavani, dey come houz , make u do come talk abt ur future, weda u go sign 4 Chelsea or nt, ah don tire 2 dey hear rumours abt u ![]() |
Yes yes.... Prick......p k ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 246 247 248 249 250 251 252 253 254 (of 286 pages)




chai i will not eat for the next 20 days coz am nt happy that spain loose if u are a true spain fans join me in diz hunger strike
, hand dey pain u make u scroll dwn check