Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 286 pages)
Chimerase: no difference na de same name kwaI swear na buffalo him be ![]() |
Lilnikee: We need this kind Free kick takers For the Super eagles.mikel is there of cus ![]() |
Make chelsea run go market buy dis guy ![]() |
sammietos: http://www.nisotpost.com/2013/06/30/news/breaking-jail-break-in-akure-over-175-inmates-escape/u wey fat knw fit pass here o, so na disadvantage 4 u. ![]() |
lucenzo: They are moi moina akara ![]() |
I thank God for healing me .... Choi malaria knw gud o.......... Thanking God 1ce again ![]() |
#teamCHELSEA this is a chelsea match ...... Oscar and david luiz vs MATA nd Torres ..... Go brazil |
Goddex: Ameachi looks like a "Witch" on the third picture, lol.as in...... He looks like a blood sucker , hope with dat hand shake, he won't suck gej ![]() |
tellwisdom: What is amarachi doing in portharcourt?g ![]() gle am ![]() |
Ok, ah don see dem, any problem ... Jo lantern ![]() |
Ok, make una follow me run my race ![]() |
Na video go show evidence ![]() |
As dm 1 go strike nw, hu go treat ojb Na mechanics ![]() |
So dis tn na real .... So na true ![]() |
Afam4eva: Are these people not all dead? What's the population of these bokoharam members btw? 500,000? Perhaps 1million?dm b ants na |
I came 2 win, 2 fly ....... , pls we need d video of dm flyn wit d plane ![]() |
Born 2be Rich: When i saw the name Z-600 i thought it was a blackberry phone...blimeybra dey ur eyes wen u see 'made in nigeria car'. Shitt do happens ![]() |
rest in p**sy ![]() |
Yes......... #teambrazil yeaaaaah, #teamchelsea, oscar nd luiz vs mata and torres for final.... Yeaaaah, *screaming loud* ![]() |
Shiit happens . *continue watching bba* ![]() |
obadiah777: DELORS @ CNWAMO MEET LOVETINZ >>>>ok, rest in p**sy ![]() |
So nigerians cnt save ojb wit juz 15milla, very stingy ppl , nd ppl dey buy cars of 35milla, I guess sum musicians wnt make him d........ ![]() |
Since mawnin, na nw dis tn dey reach front page, na nw d MOD dey wake up 4rm sleep ![]() |
Lolz @ d lady, he is going 2 be cheaching me... Buhahahahahhahah..... Omah..... Lolz.... Mehn, free ride..... Hahahahaha... Dis guy babe go dey flex around o, she wil be lyk, omg, my boi fwnd is riding a omah (hummer) buahahaahahaha.... Anyway, d guy try wella sha, @least person fit make car |
olenime: ABEG GO BARB YOUR HAIR NOW...wetn concern u na, shay na dat 1 u dey look, abi him hair dey stop u 2 help am , 9ja mentality ehn.... ![]() |
C ow 'em dey squeeze face lyk shiit..... Y all of dm black self with tribal mark , I 1der wetn 'em 1 go sing |
C ow 'em dey squeeze face lyk shiit..... Y all of dm black self with tribal mark , I 1der wetn 'em 1 go sing ![]() |
Dat eye witness must be high on weed ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 286 pages)

