Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:59pm On Nov 25, 2017 |
Una nor dey fit answer person?
Bt if i say i wn share money gv una nw una go dey rush dey mention person anyow lyk idiota
Nonsense |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:37pm On Nov 25, 2017 |
1xbet ppl
What does both halves to be won by different teams means
Pls reply asap thanks |
Family › Re: I Found My Father After 24 Years, But... by johnstar(m): 3:39pm On Nov 25, 2017 |
Na wao |
|
Celebrities › Re: When They See Ebuka Coming With His Suit Bag (photo) by johnstar(m): 1:00pm On Nov 25, 2017 |
comradespade: .
My regards to them in jail
Cc: mynd44, Lalasticlala, farano, just wise, rocktation, oam4j, fynestboi If u quote me again ehn Na ur ogun go kee u der Mudafvker  |
Celebrities › Re: Nigerians Waiting To See What Ebuka Will Wear At Banky W's White Wedding by johnstar(m): 12:57pm On Nov 25, 2017 |
Jobless Nigerians
After one week nw everything go end |
Celebrities › Re: When They See Ebuka Coming With His Suit Bag (photo) by johnstar(m): 12:55pm On Nov 25, 2017 |
comradespade:
 Dis wn wey u quote me weytn happen? Ur mama nver cook amala for u today?? Ewu
|
|
Crime › Re: Abubakar Tafewa University Student Commits Suicide, Corpse Hangs On Tree.Graphic by johnstar(m): 11:18pm On Nov 24, 2017 |
Na wao |
Business › Re: See Aliko Dangote's 'heaven On Earth' Mansion That Can Make One Confuse by johnstar(m): 10:44pm On Nov 24, 2017 |
|
Health › Re: India And Not Nigeria Is The Worlds Capital Of Open Defecation by johnstar(m): 12:56pm On Nov 24, 2017 |
9ja??
Na badt tn dm dey alway dey top |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:39am On Nov 24, 2017 |
Playz: Do you know that you can still get odds of up to 1.50 for Over 0.5 on in play games? Specifically bet9ja We dey talk of normal game u dey talk anoda tn U dey compare in play wit normal game Oya go stake over 0.5 for in play wen d match don reach 89min |
Politics › Re: Gold Discovered In Commercial Quantity In Yauri, Kebbi State - Facebook User by johnstar(m): 7:37pm On Nov 23, 2017 |
webincomeplus: Business for illegal miners! Baba, na dm hustle an der self oo Mehn see money oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:14pm On Nov 23, 2017 |
pmagic: Check corners I don't think it's der bro, can i see a screenshot pls |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:07pm On Nov 23, 2017 |
pmagic: Corner to b taken from all corner now live in europa go and select ur games Wr i fit see d market? Which side |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:07pm On Nov 23, 2017 |
motta: 2hrs Bro, dat market for corner, e dey available for English premier league abi na only uefa champions league |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:56pm On Nov 23, 2017 |
motta: check after 2hrs Dm don credit am Oya oo, make una help me forcast 2odds for dis 1xbet abeg oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:14pm On Nov 23, 2017 |
Abeg make una help me oo, eblyk say my money don hang oo, i juz make deposits now of #50 juz to freestyle some games, dm send me email say d money has been deposited successful, bt i'm not seeing any money der
Na wao
1xbet bookies dm |
Celebrities › Re: Comrade Phils Visits Kemi Olunloyo In Prison, Shares Her Letter To Fans by johnstar(m): 5:26pm On Nov 23, 2017 |
Na wao |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:09pm On Nov 23, 2017 |
fashrola: Rolling over today Na for which side dis market dey(hatrick) no?? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:06pm On Nov 23, 2017 |
boboye012: Its pretty easy. I use naira master card,it takes you to globalpay or something,den u enter OTP,shikena. Ok thanks I used verve? Shey verve go work? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:28am On Nov 23, 2017 |
boboye012: Make I lament small.. Mourinho,una Wehhdone o,stupid pragmatic coach. I first pick say make Basel get more fouls dan una,I comot am cos I sabi say na rugby your team dey play,no b football. I jump dat one pass ( FT fouls : Basel 7 - 14 Man utd ).
I go shots on target, I pick say make una get more shots since you were supposed to b d better team,at d last minute,I double chance am cos you're as pragmatic as f.uck,yet, u no allow make hin enter.
All dem Lukaku and Lingard weh suppose come dey sell Ghana buns for Nigeria,u pack dem join team,stupid coach!! Eyya.. Abeg how i go take deposits for 1xbet self Abeg align me |
Culture › Re: Ooni Visits Lagos Assembly, Watches Proceedings In Yoruba by johnstar(m): 7:42am On Nov 23, 2017 |
baysol: ....you think na lazy igbo chief. Sense nor dey ur head  |
Celebrities › Re: Nigerians React As Ebuka Arrives Cape Town For Banky W's White Wedding by johnstar(m): 9:19pm On Nov 22, 2017 |
Any smal tn
Fans go dey take everything as joke |
Culture › Re: Ooni Visits Lagos Assembly, Watches Proceedings In Yoruba by johnstar(m): 5:12pm On Nov 22, 2017 |
AFONJAPIG: wifeless ogboni king... Afonjas go vx for u oo |
Culture › Re: Ooni Visits Lagos Assembly, Watches Proceedings In Yoruba by johnstar(m): 5:10pm On Nov 22, 2017 |
Ooni still dey travel Na wao I tot he ws born to be in his palace  |
|
Career › Re: Nigerian Retirees Vs European Retirees In Photos by johnstar(m): 4:19pm On Nov 22, 2017 |
Explorers: Some civil servants salary, including promotion and annual increments.
₦200, 000 × 12Months = ₦2, 400, 000per annum
₦2, 400, 000 × 35years = ₦84, 000, 000
₦84m, if a civil servant decides to save his entire income for 35yrs without spending a dime.
State civil servants will earn far far less than this.
Some politicians will earn more than ₦84m in a year while serving just 4years in an office. I give up on this'd country Time to pack my bag enter oyinbo man country |
Career › Re: Nigerian Retirees Vs European Retirees In Photos by johnstar(m): 4:14pm On Nov 22, 2017 |
Dis country nor b am at all
Anybody wey dey depend on d govt to do sumtn for am una dey deceive una self ooo
Dis country is fvcked
Try go do sumtn wey go fetch u money till d rest of your life oo |
Celebrities › Re: Bankyw Pictured With His Groomsmen In Cape Town Ahead Of His White Wedding by johnstar(m): 3:23pm On Nov 22, 2017 |
Emvico34: i be eWu because i say the truth abi? No worry u go soon see the truth Oya no vx Na #joke |
Celebrities › Re: Bankyw Pictured With His Groomsmen In Cape Town Ahead Of His White Wedding by johnstar(m): 3:11pm On Nov 22, 2017 |
Emvico34: Too many useless comments above me. But this banky w self ebi like say mumu dey hungry am. How many years una wan stay together self? Weytn concern u, na u wn marry? Ewu  |
Car Talk › Re: Specially Constructed Vehicle Spotted In Benue (Photos) by johnstar(m): 2:34pm On Nov 22, 2017 |
Nice |