|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:23pm On Dec 03, 2017 |
I talk am Dm don come back from church To resume normal duty Begging  Una don use una moni pay tithe finish, una go come here dey beg Una yahoo pastors go dey deceive una anyow |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:20pm On Dec 03, 2017 |
Nasty22: Oya fund me now U ar number 1  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:47pm On Dec 03, 2017 |
Chiadikaobi: my brother i don get reply wey pass oo. That season everton trash man U 3-0. I give man U handicap 2 to complete my 1.5 odd come play am with my last 1k for school on a cool sunday morning (na God punish me say i no go church that day come dey bet).
I later meet my guy narrate my story give am make him find me something to hold body. He tell me say "Mr lowodd, the lord i serve will not let you down, he is your strenght, keep on trusting in him".
I dust my nyansh comot him room  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:32pm On Dec 03, 2017 |
Chiadikaobi: My sister wey dey serve for ebonyi promise me 2k from her allawee. But federal govt never approve and release money to Nysc director wey go later release am to banks and bank go release am to my sis, then my sis go send am to me.
If federal govt release am to Nysc,then Nysc go release am to bank and bank go release am to my sis, then she go send am to me, by God's grace if my Mb never expire and quickteller no charge me #100 for transaction, i fit pay tithe of #200 for the house to share.
I get heart of Gold.....just dey pray for me  juz dey pray say when u need help badly for real life make another person nor tel u dis kind tn oo  Pray hard oo.. If not u go regret am oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:25pm On Dec 03, 2017 |
darkenkach: Any sure 10000000 odd today? I need money to leave this country fah  Here don turn joke section abi?? Follow Libya go Europe  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:17pm On Dec 03, 2017 |
Chiadikaobi:
.
I just dey come back from church now. As mosquito carry my body play four man post yesterday, i no gather power to conclude the service.
Happy sunday bro How e be na?? Pay ur tithe here na Fund refugees of nairaland na |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:09pm On Dec 03, 2017 |
qualityGod: webpay will require their password, just tell me how I can fund 10 persons here without paying extra 100 naira per funding U sure say u wn credit 10ppl?? Or u juz dey joke?? Nor create traffic here oo Ppl nor dey use eye see 'fund ppl' |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:03pm On Dec 03, 2017 |
Chiefheywhy: If you gimme i go collect... Na wa for u o I say make u wire me na U wey be boss himself  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:54am On Dec 03, 2017 |
qualityGod: Is there anyway I can fund people here without paying extra because quickteller dey charge 100 naira per fund  Ah?? U dey use webpay? Try webpay na |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:52am On Dec 03, 2017 |
Chiefheywhy: Sorry if you felt offended,but i just chipped that in...I didnt say you were mocking them...Well,its all good... No wahala bro Cheers  Anytn for me dis sunday?? Wire money into my bet akant na  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:41am On Dec 03, 2017 |
Chiefheywhy: You've a problem...Leave them to mssg him...Atleast he his not asking for anything...I still dont know what guys here get from mocking each other... Is dat why u said i have a problem?? I'm not mocking anybody here, it's d guy dat is mocking ppl What abou that guy dat promised ppl 50k? Is dat not mocking too? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:18am On Dec 03, 2017 |
sammyobi584: get lost what is your problem eh? so is now a crime to beg someone to help you out with job? What your business even if it is,fake or not after all he didn't demand for anything .
I ga abu ogbenye buru kwa amosu? Learn to mind your business please. Bros no vx Na me find trouble |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:16am On Dec 03, 2017 |
seedorfy134: funded If u nor fit fund him account why u come dey bhave like idiota Person go juz mature sense nor go dey him head Dm don open ur nyash Pig Ewu |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:59am On Dec 03, 2017 |
sammyobi584: can I send mine too abeg? Na joblessness dy make me to dy beg here those period. Una don start another one again?? To dey beg make dm forward una CV?? Is it not obvious dat he is juz joking around Smh |
Celebrities › Re: Snoop Dogg Shares Fela Kuti's Photo On His Instagram Page by johnstar(m): 9:27am On Dec 03, 2017 |
NwaAmaikpe:

Weed smokers will go to hell. Every one of them.
Well except the 'Apostle'. He will go to hell for a different reason. Dnt judge bro Enjoy d rest of ur life Cheers
|
Culture › Re: Oba Charles Ibitoye Is Dead (Olomu Of Omu-Aran) by johnstar(m): 7:37pm On Dec 02, 2017 |
Abobaku on d run >: Afonjas way self  |
Business › Re: 91% Of Nigerian Importers Are Smugglers – Customs by johnstar(m): 7:22pm On Dec 02, 2017 |
K |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:08pm On Dec 02, 2017 |
branham890: how u take get this game Lol i shame for those ppl wey snd am pm Choic  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:06pm On Dec 02, 2017 |
iDROID: It seems you don't want to have sense like the monikers that sent him a PM in that screenshot.  I swear see ppl wey mumu dey send dat guy message Some ppl still mumu for nairaland oo Choi |
Celebrities › Re: Inem Peters: "Why I Flaunt My Backside On Social Media" by johnstar(m): 6:50pm On Dec 02, 2017 |
U see why i nor wn marry nigerian gal??
Dm useless
If d man finally meet u come marry u Bleep u, use u come dump u, hu go come marry u again??
Nigeria gals juz useless
I pity some men wey dey marry dm sha |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:47pm On Dec 02, 2017 |
NwaChibuzor13: Between yesterday and today, I don lose 17k . I must recover my money back coz if for say I carry that 17k go ashawo joint I go enjoy myself like a king.  Eyya easy man better days |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:41pm On Dec 02, 2017 |
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:22pm On Dec 02, 2017 |
Thunder fire barca fans Una dey mad Thunder fire all the players wey dey play for barca Messi na useless player  |
Properties › Re: Photos Of My Apartment After Renovation For Christmas -phoros by johnstar(m): 6:18pm On Dec 02, 2017 |
And this made front page?? Thunder fire ghese mod Dat dude is juz seeking for attention See as him b I nor say nairaland gals go dey fall for dis cheap material things  |
Crime › Re: Little Girl Enslaved And Assaulted Gets Rescued As Madam Is Arrested. Photos by johnstar(m): 5:08pm On Dec 02, 2017 |
Na wao |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:37pm On Dec 02, 2017 |
iDROID: What is there to analyze? It doesn't matter what players are fielded. Even if they fielded angels from heaven subs go happen. Or have you seen a football match were no substitutions were made?  No mind am i don tell am oo Him dey form jagaban |
Romance › Re: Bikini Photos Of Eudoxie Yao, Lady With The "Biggest Butt In Africa" by johnstar(m): 4:23pm On Dec 02, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:10pm On Dec 02, 2017 |
kllinxman: Arsenal and Man U fielded their 1st and best players... Am looking at the possibility of no substitute. I need somebody who can also analyse that game cos am looking at '"50odd'" there Lol dats not possible bro Dnt waste ur money U think jose will not sub in any player? Na wao |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 3:57pm On Dec 02, 2017 |
adukemi2016: fund this Acc 2587988 Persson wey like ur comment nor get sense Bcus say u b female u think say some mumu fvck bois go answer u  I doubt if u a female  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 3:46pm On Dec 02, 2017 |
Suregiver48: Just got this from a friend in Uk. stake singly and What U can afford to loose.
6387RNX Bcus u got it from a friend in UK dat dose not guarantee a green ticket Dis na mere prediction o |