Joshdroid's Posts
Nairaland Forum › Joshdroid's Profile › Joshdroid's Posts
Youngtekkey: SHUT UP!guy take it easy abeg. ![]() |
Mafia4life: No body is casting the phone. The first users never said the truth. The battery is okay, the display is perfect, the camera is decent compared to Tecno 5.0 pixel. The phone doesn't sound though. Even with blast earpiece. Tecno is louder. The phone lags beyond expected. Nairalanders lied.eyaaaaaa guy i dey feel ur pain oooo God is watching oooo no worry abeg. |
Cowboy43:are u saying is d network wer u are or wat cos me i dey use d5 b4 even wif d edge d tin dey open page wif d speed of light oooo i no cm no watin u dey talk ?? no talk watin u no knw ooo. |
dazekid: This is a pic to show how well the battery lasts....although it lasted way longer than this coz I rebooted my phone but this is the from battery on 79% to 15%wat do u mean?? |
oga jerez u still rememba me?? |
directonpc: so josh and cow never buy this phone yet its better than p2. just saying shana u kwn say na watin we talk |
lets see some ss naaaaa |
Cowboy43: that with be if you send me money to subscribeoga na time for u to sell this one 10k nd buy anoda one ooo abi?? |
time to buy |
Ayostically: dem use fone do u, abi u bi tester? Chai! D person wey do am no try o. Abeg go bac 2 d babalawo wey train u, mek e giv u d antidote 2 dis ur fone-freakinesslolz i see this one hahahahahahahha |
iabdulrazaq: jst got mine 2day its a 9yc phone 4 d pircehmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm |
prechear: I dey benin. Na 16K, i take order the P5. U fit hala me on 08030927672.are u on whatsapp or 2go...? |
Cowboy43: you are right my guy but it's like this will be your first androidWELL i don use tecno n3 nd sold it to get d5 nd sold it to get m3...well i don sell d m3 2weeks lata now wanting to get this p5. |
Cowboy43: In the last 5 months......I bought n3 for 14k later sold it 7k,m3 for 15k later sold it 12k,gp2 16k about to sell it 12 or 13k,now p5...fvck tecno for releasing phones every week.....I don't need high end so that i won't still sell it @ a lost pricelolz guy take it easy God sha provide for uuu or should i say sango will provide...? |
Cowboy43:pple dey join illuminati na babalawo u dey do i sorry for u ![]() |
Cowboy43:pple dey join illuminati na babalawo u dey dey i sorry for u ![]() |
Cowboy43: Sango go fire tecno if i buy the phone later it come lag like my gp2sorry to ask are u a babalawo...? |
Cowboy43:dnt even knw bt i kwn its a presidential town ![]() |
anybdy that stays in yenagoa here... ![]() |
why dis phone no dey yenagoa naaa.... ![]() |
dazekid: download framaroot 1.6 APk,install it then choose supersu and tab boromir...it would hive u a notification that su bin and super su have been installed reboot... just reboot and voila u r rooted... as simple as that...guy pls post sreenshot of d phones back front side top nd bottom view of d phone plssss. |
directonpc: i did expect all these bad reviews sha. Look at emmikem for instance, he is one of the most educated tecno users, he got gionee p2 but you will never hear a bad review from him. But as for the okada boys tecno fans them must use their mouth to spoil anything that is not tecno... Before i got my gionee E3 i read this very funny bad review about the phone from the great tecno guru Coolstan or so, the guy don reduce him wahala sha. Here is what he said:no mind that guy |
branks1: Thanks.pls can u give a review of this phoneguy pls post sreenshot of d phones back front side top nd bottom view of d phone plssss. |
prechear: I jst ordered this phone from K-Ultra soundronics @ Oba Market in Benin. I will be collecting it this Thursday. Its going to be my first Android phone. Hope am satisfied with it.guy abeg wer u dey stay nd how much u take oda am ![]() |
HeWhoMusntBeNamed: !lolz watin andy dey do sooo.....hahahahahahahaha guy u bad ooooo.... |
helo guyss hw much is this phone in yenagoa ?? |
directonpc: i fit answer that one sha. Try watch ''astro boy'' the HD triller came with my phone. But me tecno fanboys are sweet to watch like those ''RRF'' chali chali. We could not afford missing the show.i no get u at all..? |
Samanther: Call or watsapp mebt am far sha... |
Godvilla: [color=olive]U still havent answered my question!!!jst tell me wat u re doin hre ok cos i knw u re no tecno fan... |
Godvilla: [color=olive]Cant u read or dnt u understand the meaning of handle?[/color]seriously i dnt knw wat u re doin in dis theard...tot u dnt like tecno...i cant help bt wanda wat u re doin hre... |
liaslo++:guy smtin must b wrng wif u...why u a fone u re ashamed of...? |
I pity those who bought D5 even with 3G on p5 i still struggle to open some pages... Note!!! Am using airtel and where i am 3G network is fluctuating
cos me i dey use d5 b4 even wif d edge d tin dey open page wif d speed of light oooo i no cm no watin u dey talk
yes u want to join?