Joyblinks's Posts
Nairaland Forum › Joyblinks's Profile › Joyblinks's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 65 pages)
wether u be onelove419 abi na oneliife419 na you sabi, wetin concern u and afam wen i dey talk something good abt my Governor? ehn, wetin be ur problem. me and you who be like shokolokobangoshey? take ur time oh before i forget my mind for ur body. ur brain dey worry u? dat ur 10,000 salary wey u dey decieve those ekaete them na im dey make u think say na him fit deceive me too abi, money wey i get, u no fit get am even in 10yrs to come. so shhhhhhhhhh if e dey pain u too, tell me wetin ur own Gov. don do for u, no be to dey make , itibolibo like u. @pepeye the ma na big time celeb oh |
@POSTER My brother, i reside in singapore and i can assure you that sinapore is more expensive. things here are so xpensive. |
@sexybone my brother, see me see trouble. @ landwin hw i wan manage go through all the post for nairaland come know say you don make the post b4? well no be ur fault. ur stingyness don carry you reach nairaland, u dey fear wether space for nairaland wan finish abi. no fear u hear? enough dey. |
Hi everyone, i got this on my mail box and felt i should pass it accross for everyone to see. maybe someone might be interested too. CALL FOR MARKETING EXECUTIVE TRAINEES CALLREDUX, a strategic business unit of Websoft Nigeria Limited, licensed by Nigerian Communications Commission (NCC) to provide telecommunication services in conjunction with the major GSM Networks is recruiting for the position of Marketing Executive Trainees in all the 36 states in Nigeria including the FCT. CALLREDUX is embarking on a massive nationwide marketing campaign to increase the penetration of its products in the marketplace. During application, applicants must specify the state where they will like to work because the Marketing Executive Trainee will be responsible for coordinating CALLREDUX marketing activities in this state. This means that the applicant must show a thorough understanding of markets of the state they applied for. Marketing Executives' Duties Primarily responsible for the sales of the CALLREDUX plan to end users Analyzing the state market, including competitors and consumers Develop and execute innovative below the line marketing strategies for a particular state Provide weekly feedback reports from markets Continuous improvement of state marketing strategies Coordinating with and reporting to managers to carry out campaigns Qualifications Minimum of OND in any field Understanding of Marketing and Sales Ability to think outside the box and creatively Above average in the use of the internet and the computer Ability to plan and formulate strategies Effective organizational skills Excellent Networking and Communication Skills Ability to meet targets Ability to identify market segments, niches, and potential markets How to apply All applicants are to apply by filling the application form at www.callredux.com/careers/. Applicants should not send their CVs. Closing Date: 26th of May 2009 |
ph people - one love oh, hw ona dey do? @deekseen wa dein ne emi oh. hw far? @angellexy u no try oh, na grant u wan use break my head? grant na small boy na. u want make i kill am here? u no dey pity ur friend? pathwidz ur keepng the house warmed up. pls keep it up. na ur turn be this. @all i hail every one oh, botth new and old member, |
what do u think about this nollywood actress? to me, i will say, i love her she is good in acting, simple, she's got the shape, the looks and , infact, i think she is beautifull
|
ask your ass that question. mumu dey worry u |
fdigital nothing dey happen here oh. but na wah oh. nothing dey happen for ph? make una gist person na |
My Brother, no waste ur strenght for that matter oh. i don talk am soteyyyy my mouth don pain me. all the people wey been dey here dem don hammer. na him make them no wan come reply again. but still dey try sha. maybe ur own voice go loud pass my own. |
Tonye, who is ur sweetheart? me, never oh, if na only you be man wey dey, i go become Reveren Sister. And who tell u say i travel? i dey port oh. |
afam its nt by opposing me oh. its by giving points to show that you are opposing me. 1 single point, u dont have, yet u say he is not. tell me wat ur own state governor has done for your state ohhh, u think its beans. if u think your own Governor is good, oh nothing stops you from saying it. as for me, i am singing and saying up Amaechi everywhere and with reasons. if e dey pain you and u feel say na die be the only solution pls do. because e be like say u dey find wetin go kill you. no be ur fault sha na ur name afam dey affect u. |
hey fool be reasonable enough before u reply. when i replied i gave you some details abt wat Gov. Amaechi has done and hw he has done them. so if u feel u want to prove me wrong in a way then i expect u to also do that with some details. give me some details also about the good things the other state Governors u knw have done. u dont come here and start saying rubbish to someone. u think say na only you wey hand dey scratch to type rubbish? i dey lie down dey type this message, if u dare me again, i will sit up and face you. |
k. though i doubt. but i jst hav to believ you |
Mr. afam i think ur eyes are either blind or u are not in this life hw many of the Governors in Nigeria do the things they are surpose to do in their state? i think u are the educated illiterate here because u dont even knw someone should be appreciated for doing something good. jst namel one Governor u knw that has made much change within his 1yr of office and list some of the changes he done for the people. ur hand dey scratch u to type. |
So how come u speak pidgin english? gist me, i think am interested |
topup (sorry) has said it all male urself scarce to her. look good and keep urself busy, avoid quiet places and moments. and dont listen to love songs i knw 4 yrs is nt 4 days bt u've got to move on |
to put has said it all male urself scarce to her. look good and keep urself busy, avoid quiet places and moments. and dont listen to love songs i knw 4 yrs is nt 4 days bt u've got to move on |
fine man.
|
My brother, u try. this April fool tight. |
!!!!!!! |
gabryl i think say u don marry oh. then i think that reply was sleep of the hand or i rather i am wishing u a daugter soon bt after marriage oh. u said u've never been to Nigeria before, how come u speak pidgen english well? which among your parents is a Nigerian and what part of Nigeria do u come from? rusump, Guy, if u dey truly send message to September born nairalanders, na im be say u dey do partia (ojoro) because me i didnt recieve any message from you on my bday. what day of september were you born? |
riodiao so this boy ur own mumu don carry come open place abi? who tell u say i dey use zain? even if i dey use zain, na u dey buy me recharge card wey e dey pain u? afterall na flash u dey flash no be say u dey call. take ur time oh |
rasputinn my brother i no fit remember oh bt am surprised you knw my bday. tell me more, where u there when they gave birth to me or u jst saw it on SEPTEMBER BDAY MATES. which? gabry waooo, ur daugther is 30th Sept. dats a day ahead of mine. our holliday starts from 17th of April. |
gabry i dont have anywhere specific in mind. jst feel like travelling during my holliday. and malaysia seems to be the closes to singapore. |
gabrywyl i am studying in singapore rasputinn whihck brother wey u be? (lexxy i go beat u oh) y u go dey use many ids? |
kamura continue peeping oh ur eyes go soon blind. |
gabrywyl. my dear, i also need Malaysians oh. because i intend visiting Malaysai during our holls since its not far from singapore bt i dont know anyone there. where are u at now? are u in Nigeria now or in Malaysia |
u sure think ur nt dat stupid Tonye? well if u say so. na ur orn bere. |
riodia dat ur pik or ur brother pik don enter finish, u no go fit remove am again. and note of warning make u no dey carry me play again oh. u hear me |
patwizkid, na me and u die na so u think say u go come back world leave me behind abi? don taxer by brother am fine oh, my number get small problem sha. i go soon work on am. angellexy. na amebo dey worry u, carry oil rub your mouth oh so im no go scratch u again. where is sanrima and Mc2good. i hope say nothing don happen to ona oh |
u this boy, take time oh, i been no knw say na u been call me, not untill i see that grant. i know am b4 but we no dey yan. but i no dey find people wey all of us come here together. at all, if him dey lonley, make him travel na. as for u, u no fit tell me say na lexy u be, u come dey tell me fortune, i know u as fortune? |
!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 65 pages)