Stats: 3,165,243 members, 7,860,555 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 12:31 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Port Harcourt Nairalanders (51616 Views)
(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (44) (Reply) (Go Down)
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 1:36pm On May 16, 2009 |
@ phantom am cool dearie. PH city is da best place 2 be! |
Re: Port Harcourt Nairalanders by t00cUTE(f): 6:43pm On May 16, 2009 |
Abidemi lives at Woji |
Re: Port Harcourt Nairalanders by phantom(m): 12:06pm On May 17, 2009 |
@phat, I swear, Ph sweet die even wit all this nonsense wey dey happen, But my lagos friends dey beef me, lol, Nowadays for ph if i people dey drink for joint,dem come hear gunshot,dem go run o!But dem must come back complete their drink, |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 4:58pm On May 17, 2009 |
Nor mind dem jare, na yeye dey wori dem. How una dey groove d town nao? Me i nor dey town now o. |
Re: Port Harcourt Nairalanders by joyblinks(f): 7:51pm On May 17, 2009 |
ph people - one love oh, hw ona dey do? @deekseen wa dein ne emi oh. hw far? @angellexy u no try oh, na grant u wan use break my head? grant na small boy na. u want make i kill am here? u no dey pity ur friend? pathwidz ur keepng the house warmed up. pls keep it up. na ur turn be this. @all i hail every one oh, botth new and old member, |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 6:01pm On May 18, 2009 |
joyblinks: |
Re: Port Harcourt Nairalanders by phantom(m): 8:07pm On May 21, 2009 |
Chei! Ph girls go murd me o! |
Re: Port Harcourt Nairalanders by angellexy(m): 1:55pm On May 26, 2009 |
joy na grant u say u go break em head? u don enter big soup b/coz i go tell am . na now i wan be the amibo |
Re: Port Harcourt Nairalanders by essy1(f): 4:25pm On May 27, 2009 |
@seon here's anoda female in ptown, ![]() ![]() |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Kekenapep: 7:48pm On May 30, 2009 |
hi every fine babe out there if you're in PH and u are interestad in a profitable romantic relationship send me a mail on stealth_bobo@yahoo.com |
Re: Port Harcourt Nairalanders by cfranky: 11:43pm On May 31, 2009 |
Charles is my name , Rumuolumeni, PH is the place |
Re: Port Harcourt Nairalanders by mc2good(m): 11:44am On Jun 01, 2009 |
@All Una weldone oooo! I am back full time |
Re: Port Harcourt Nairalanders by pessotto(m): 5:40pm On Jun 08, 2009 |
Hiya guys, I really think we could set up a get 2geda some time soon and meet up. What do u all think. Anyway, I'm Chijioke (Elekahia) 08035511721 See Y'all. |
Re: Port Harcourt Nairalanders by ogbete1(m): 11:37am On Jun 09, 2009 |
am ogbete1 male stay at mile 4,no my 07037719037 |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 5:44am On Jun 22, 2009 |
Hi essy, wad up. Lyke 2 knw u |
Re: Port Harcourt Nairalanders by essy1(f): 10:39am On Jun 22, 2009 |
@ don taxer hey don, am kul. hw do u do |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 1:27pm On Jun 22, 2009 |
Am kul too |
Re: Port Harcourt Nairalanders by angellexy(m): 11:37am On Jun 25, 2009 |
[b]SO TELL ME U'LL WHO IS THE HOTEST PORT HARCOURT MALE AND FEMALE LANDERS HERE?[/b] |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 5:51pm On Jun 25, 2009 |
Hi@essy1, i lyke to talk to u, mind giving me ur numba. riodiao@yahoo.com |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 5:53pm On Jun 25, 2009 |
Euil fowest babe, how fa u? Seem's u spend all day on nairaland, see ur post |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 6:04pm On Jun 25, 2009 |
Am cool o. . .how u dey? |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 6:18pm On Jun 25, 2009 |
Am fyne oh. When r we gonna exchange numba's |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 6:21pm On Jun 25, 2009 |
Vision 2020 |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:00pm On Jun 25, 2009 |
How abt vision 2009? |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 7:07pm On Jun 25, 2009 |
2009 is gone! |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:13pm On Jun 25, 2009 |
Funny, 2009 gone, so wats next |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 7:14pm On Jun 25, 2009 |
Evil fowest is the next place to go |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:15pm On Jun 25, 2009 |
Where do u stay in ph? Choba evil fowest or, |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:18pm On Jun 25, 2009 |
Me i'll lyke to follow a stunning chick lyke u to evil fowest oh! Will u take me along. Pls |
Re: Port Harcourt Nairalanders by patwhizkid(f): 7:22pm On Jun 25, 2009 |
Yes! |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:25pm On Jun 25, 2009 |
So how do we get there. |
Re: Port Harcourt Nairalanders by Dontaxer: 7:25pm On Jun 25, 2009 |
So how do we get there. |
(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (44) (Reply)
Singles! Let's Mingle [24-35years] / Meet Romantic men and Women in SFW chat platforms / Awon Werey 100%
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |