|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United: Carabao Cup (1 -2) On 30th October 2019 by Joyescrow(f): 8:07pm On Oct 30, 2019 |
landmark86:
Exactly bro Will dstv be showing this match, anyone with useful information? Live on super sport 3 Arsernal super sport 4 Astil vila supersport 5 Can't live without soccer Flex |
Christianity Etc › Re: Apostle Johnson Suleman Speaks On Yahoo Plus by Joyescrow(f): 7:07pm On Oct 28, 2019 |
Freemanbobble: There is nothing like Yahoo plus or ritual
Humans na disgrace
African own worse
While Nigerians are cursed
We belief in mysticism and diabolism too much
See wetin dey happen if you go meet native doctor for ritual. See the logic
"When you meet a native doctor for rituals. After the whole sacrifice Your brain and mind is conditioned that you have done something that is supposed to make you rich Your huzzle go come double You go dey huzzle steadily. Infact you go dey huzzle almost twenty four hours a day And you start getting cash"
If you doubt this logic why he be say native doctors nor dey get money. Imagine them when Sabi do the ritual Why them poor?
After doing ritual why you nor sit down for inside house without you nor huzzle again make your ritual money come? You sleeping on it bro Ritual exists |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|