Jsheng's Posts
Nairaland Forum › Jsheng's Profile › Jsheng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 44 pages)
mkmyers45: are you sure? will it close less than 1599 today?bro u dey c d GOLD current price now? |
mkmyers45: How long? what price?bro e don late, na 15min TF I dey use, make we navigate go E/U, market don open for dere |
mkmyers45: na wetin i dey see since oodem no fit block my way, I don enter short for G/U |
BOM abeg naw, allow me chop E/U money small now, This bet is not on offer at this time, na wetin I dey c b dis oo,abeg bom allow me make I enter joooor |
this E/U don smoke (weed) ibo |
mkmyers45: are you sure? will it close less than 1599 today?we shall c, my indi no dey fuckup |
mkmyers45: BOM dey mad...see as them lock EU and EJbut e dey alright frm my end her naw |
this E/U don smoke (weed)ibo |
choi see E/U with d superbike speed up, I miss cha, my pple say no matter how tall an okro tree is, it will bend down to its owner, E/U am waiting for u to come down frm d mountain top |
jsh_eng: Gud day guyz, dis is my take on G/UNext target for GOLD is 1562 |
Next target for GOLD is 1562 |
Gud day guyz, dis is my take on G/U The pair is trading along an downtrend. The downtrend may be expected to continue from current levels, which will be followed by reaching support level 1.5490. An uptrend will start as soon, as the pair rises above resistance level 1.5600, which will be followed by moving up to resistance level 1.5715. |
toluxa1: market is so dullwho says, av u taken a close look @ E/U and GOLD, even G/U those 3pairs have really made love to me |
unclenna: I think you are beginning to understand it better.......are you saying with the DDFX bull bear, we should neglect all other indi like d sentiment, medium trend, fast trend e.t.c |
jsh_eng: my broda GOLD is making love with me seriously, na romantic level we dey naw imagine I stake big on dis GOLD by dis tyme 2morow, I for just go off day, chai I bite my finger, anyway time for me to go play GOLF, check u guyz larra |
mkmyers45: how long?46mins |
u can still reload n G/U for a fall bet, if u like, av gone for a long bet on G/U |
jsh_eng:Thank GOD G/U won |
mkmyers45: any other for now? watching A/U, G/U closely for a fall, but u can still enta G/U for a fall bet, price 1.5603 |
GOLD has finally accepted me as his hussy on dis, na romantic session we dey naw |
unclenna: AU will not touch 1.0527 again...........bro e sure for u on dis A/U? |
my broda GOLD is making love with me seriously, na romantic level we dey naw |
jtmoneyjt: BRO JSH ENG ENTA PLACE ALERT FOR US NOWchairman if u can still enta, GOLD is dashing out free money, just bet for fall 0days. Gudluck |
unclenna: watching AU and NU closely.......When they fall I will catch themme don quickly rush in for E/U short still looking good cha |
mkmyers45: how long?1hr price 0.8084, bet ends 3pm EUR/USD is strictly lower than 1.224 |
N/U ON MY MIND AFTER DIS TIME OUT GOING FOR A FALL |
N/U ON MY MIND AFTER DIS TIME OUT GOING FOR A FALL |
mkmyers45: @jsh_eng hw far? make we enter mkt?bro morny, hw ya wkend, still watching N/U cha, missed pastor vigil, hope u benefited frm it? |
THANK GOD FOR THE RISE IN U/J, RECOUP ALL MY LOST BET |
McNelson: I noticed something........It seems when EU, GU is on buy....USDCAD goes short.u just spoke my mind, I experience the same thing on my chart also |
bommaster: now met my criteria for a fall bet nowenter mine at 78.211 which I fnk its a good price for me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 44 pages)
