NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:49am On May 13, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:43am On May 13, 2016 |
teemakagu: u don't have 2 worry frendy.... u gat callup NO so definitely ur call up letter is ready 2... cheers sure.......lol, just wanna confirm the 14th ish |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:37am On May 13, 2016 |
teemakagu: dashboard....byh d message we were sent also contained date didn't get the date on the message, just said i will be notified...d same m seeing on my dashboard |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:34am On May 13, 2016 |
teemakagu: Myn shows 14th-21st tooo.. dunt worry it also happened 2 stream 1.. can u recall dats if am not mistaking.. on dashboard or message |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:26am On May 13, 2016 |
teemakagu: tnx jor.... I don chew swallow am sef... dey can b so annoying... mtsewww!!! yorubas dey call dere type weyrey alaso (mad people wey dey wear cloth) |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 11:51pm On May 12, 2016 |
Lvlink: Yes I'm fine darling. Just that I'm missing that tin. You know na! I don't need to mention it.  una no go blind gentle boiz for hia sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 11:48pm On May 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 11:34pm On May 12, 2016 |
Lvlink: for your BP, you can take Panadol. It will be okay   Dr Lvlink, i hail ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 11:32pm On May 12, 2016 |
teemakagu: carry ur unconfirmed news 2 ur unconfirmed pple u dis unconfirmed person coz we d confirmed pple don't entertain unconfirmed news..confirmed rumour monger  the way u attend to ds unconfirmed people is just so...........infact chop kiss |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 11:27pm On May 12, 2016 |
Fraiser: wetin haba wetin happen, na only dem waka com? funny enough.....hard.to even imagine.....lolz |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 6:18pm On May 12, 2016 |
maccabi: Guy na set up be that oooo .. How many language the pcm members come they carry go the state . lolz......God no go allow them Carry me go that kind state |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 6:14pm On May 12, 2016 |
Slimfitdiva: No mind am...na so hin lyk to dey run hin mouth.....notin him fit do except pursue anytin in skirt Thank God say i no wear skirt...... thanks jare |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 6:11pm On May 12, 2016 |
iamdynamite: dialect kor dialysis ni lolz......I pray u get what you want bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 6:08pm On May 12, 2016 |
Fraiser: u mean sey dialet plenty for taraba? I been dey tink sey na hausa state na... of the 371 ethnic groups in Nigeria, Taraba has about 47, hausa is kinda the major.....the state has 47 ethnic groups and 73 languages |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:42pm On May 12, 2016 |
marvluv: na so oo..oye mi pa oya na......eyanmayweather |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:40pm On May 12, 2016 |
okitaiji: haba bae if na truth be dat, how come you fit stay with me because right now we are together lolz..make I no catch this jubrealguy oo wahdidido sir |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:39pm On May 12, 2016 |
okitaiji: baba no mind am, na initial gragra dey worry her jor oga mi, me wan mind her ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:20pm On May 12, 2016 |
Fraiser: lol... You know wen u make ur woman d envy of all women, women tends to follow u just to partake in d gud work u are doin on ur babe... Na wetin dey happen b dat... lol..... keep up the work bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:19pm On May 12, 2016 |
Fraiser: lol... I wonder how hin go choose Taraba jalingo in d first place o, in d next 8 days my guy will b chillin in Jalingo... JALINGO!!! Lolz |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 4:18pm On May 12, 2016 |
iamdynamite: i chose taraba oooooooo...infact i was given taraba before now(hacked site) now am seeing taraba again.dem take taraba do them lolz.......u beta call ur pastor abi na alfa now make dem dey pray, Taraba......shey u know say d state get more dialects pass all the non-west african countries all together, knowledge dey say is power.....goan learn plenty dialects my friend |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 2:08pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: lol. Olorun ma je....Yu seem so confident abt his infos overconfidence on his info dey worry me sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 2:03pm On May 12, 2016 |
hardiodun: Bros me sef. don reason am o make una no question dat guy atall, d guy sure die, we are lucky he's replying sef..........During d postponing period, ds guy always give us the info before hand and fresh and he'd never reply anyone.......moreover taking GC as a case study, most PCMs went with stream 1 so it shows we stream 2 peeps ain't that much |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 2:00pm On May 12, 2016 |
iamdynamite: my question is....must taraba be among those state......taraba is now becoming a nightmare for me..............i dont want to there at all heaven please hear my cry ooooooo in law, did u choose Taraba ni? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:33pm On May 12, 2016 |
Slimfitdiva: Noooo. Dnt get it twisted.....village ewu sef don relocate BT oki dey use dier as rendezvous wit his concubines why u go come out talk say ur husband get concubines na........e no make like that.....lolz |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:31pm On May 12, 2016 |
maccabi: Baba me ... I admire her Dp , she's cute on that thou
*smiles* you u come dey blush dey talk am.....u sef don turn ashawo, abi? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:29pm On May 12, 2016 |
SMartins1: Shey u go shook ur head for my armpit? **shakes head** No sir |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:28pm On May 12, 2016 |
Slimfitdiva: Abegiii....save that phrase 4 *sexy ass*........as 4.me nd abishaddy.... We will find our path......dis is dedicated 2 ya all d single men.....watch out 4 d return of abishaddy nd slimfitdiva... beforeeeeee, e don tey i don dey watch out |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:16pm On May 12, 2016 |
maccabi: Babe .. Dïd u attached a ring on ur nose I hope I didn't look to deep
*tougue out * han han.... haaaa!!!!!!!! chai!!!!!!! eeewooo!!!!!!!! u dey vex gan, ur vexation stwong die.... lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:15pm On May 12, 2016 |
VillageGOAT: Jubrealguy new wife Good thing is....With this kinda wife...... I will never go hungry..  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:06pm On May 12, 2016 |
Slimfitdiva: Haba jubreal.....u don 4get say na ur flat gate dey directly opposite d door nii u mean d flat gate wey i don abandon VillageGOAT and okitaiji put |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 1:05pm On May 12, 2016 |
Lvlink: no space ooo han han!!!! u no even allow me talk finish, wat u dnt know is without me, there is no link......ask fraiser |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:25pm On May 12, 2016 |
marvluv: lol...u only fink soh!!!
abi ooooo...being cold is still barra dan feeling heat cos person fit die.. otutu lo le shey oo, weather for two.....sho ti ye? |