₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,635 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:43 AM

Toggle theme

Jubrealguy's Posts

Nairaland ForumJubrealguy's ProfileJubrealguy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 89 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:01am On Apr 20, 2016
FolabiBret:
@Spixytixy, after we don booze finish, say perhaps on our 8th bottles each, any cash wey dey pocket nai u go collect o, even if na jus' 130 naira. Paka nor dey for wrapper o.

@Fraih, tankiu o jare, better pesin. How prep for camping nau. Your heart don dey beat like beats by Dre, abi?

@DTobs, na Osogbo I dey o. Howboutcha sir?

@JubrealGuy, shiaman mi, iyi e papoju.

@Armynu, ehen! Mah jus' dey mezebu drinks go; wow! Ehn, I nor go cohn drink irresponsibly. Mah just manage 1 Crate of beer. Dah 1 don do me. I go need one jar of Groundnut wah go take support am sha o.

@Everyone else...may we all receive favour as to our postings o.
*bows out*
agba awo...... I hail oooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:19am On Apr 20, 2016
LogoDWhiz:
Ehn ehn

Wetin com happen?
nothing happen ooo, d world seems safe at the moment...... I hope u get ur akwa ibom bro, longing for akwa ibom too....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:10am On Apr 20, 2016
senatordave1:
Has anybody printed call up yet?
senator.....mo rush, calm down....iyeh( i don learn tins for GC)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:09am On Apr 20, 2016
LogoDWhiz:
Lol.
No be unto that level.
She no do MC for us today.
Same with Qutyjoice.
Dem sha fall my hand
lolz.....na oyinbo say "think outta d box"
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:59pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:
After disappointing me
hafa u na.....u wan use my babe do 6th wife ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:50pm On Apr 19, 2016
wittyemi:
Boss abeg calm down ooo,make dem no go use left eye fish u out too come go ban u oo,Fraiser no happy for where him dey oo,na so so beans wey no done dem dey give am chop there oo.

Them suppose don ban those Jombojombo girl too na (I think) n she no go dey see ur post,abi no b so?
lmao......ah go juzz do like Oyehomie, find another moniker, ko si time jare....oga, keep ur award oo, before i pull olamide stunt on u, wait! u juzz gimme work, u beta make sure say all dose English dey dico
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:42pm On Apr 19, 2016
iambibi:
.. My dear reduce your voice... Heaven and hell and Ban is real
na true ooo..... ah neva wan miss u.....for ds kind dying minutes
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:36pm On Apr 19, 2016
iambibi:
.. Lolz..... Na the latest in town abii...
na him oooo, awon oloshi spoil party, cum go sleep.....see dere big big eye..... una dey read my post, abi? Thunder fire una
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:52pm On Apr 19, 2016
Aleora:
how you doing my lovehuhhuh
cc shubs
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:25pm On Apr 19, 2016
FolabiBret:
Shey make I buy you pongila? E plenty gan for dia. Meanwhile, I don land for naija sef. Mah just take 130 naira go flex u for spixytixy shop... e go rish u mezebu paraga nau. And, Blizzy, nor worry, I go buy you pringles. @ Jubrealguy, eyin ti Nairabet family, mo ki e pelu brother e, wittyemi.
baba..... owo meji mi loke..... gbayiii brother
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:16pm On Apr 19, 2016
iambibi:
NOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO!!!!!!!!!!! grin
lol...... no make dem ban u ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:05pm On Apr 19, 2016
see now......With all ds una noise my network don comot for H+ enter E, ah no dey fit load anything sef, waste of battery...... award don finish......ati supporter...ati opposer, abeg make all of us comot for ds thread for like 20mins....my fone just dey hot for no reason.... hian!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:41pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:
Baba. Ur head dey dia.

Bro, abeg, release your bae or hasten her up. we need her
no wahala pressy..........she go enter now.....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:34pm On Apr 19, 2016
iambibi:
oooh yes my co Mc, let's get the party started [b]Ladies and gentlemen we'll like to kick off this wonderful event starting with the Red Carpet. All couples are expected to be on the red carpet in this order, and as usual starting with the president
LogoDWhiz and Merikims
Rukkyola and Sent4rina
Fraih and Shammak
Iambibi and jubrealguy
Oyehomie and Qutyjoice
biotechshola and hardie14
Fraiser and BlizzydoDo
CROBBOY and SC31
Chommieblaq and Iamdynamite
DTOBS and AirstarKane
Kbs468 and Spixytinxy
Amodu and MissOyin
Abbeyunique2 and Beckytee
Eaglevision and Magymagz
Brimmie and Chisophia
Sirguy542 and Cynnny
Testimony89 and shubs

Now for those that haven't gotten partners yet, you can draw my attention when you sight any lady/guy of your choice , however this award night is not for SINGLES, hence, no form of oloshery, snatchery and unnecessary complains about what is relevant or irrelevant, as this is an honorary event, and we shall not hesitate to make use of the Bouncers. Thanks once again for your usual corporation

Now DJ (Qutyjoice) jam us with Applaudise - by iyanya

Photographers, please, take your position!!!
My co mc Fraiser lets go upstage and give a proper introduction[/b]
iyawo realestG........ah dey feel u joor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m):
I don see dem weyreys but ah no go face dem tonight, na fraiser wey no close border meanwhile make una hep me carry ds song, abeg

We are H A P P Y
We are H A P P Y
We know we are....We are sure we are..
H A P P Y
Happyyyyy!!!!!!!!!!!!!!!!

God bless GC and most people in it
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:37pm On Apr 19, 2016
ds is for ma real G ABB1, ur head is there brother
JohnieWalker:
dis na d reason y buhari go win election.... kids evriwhere
abi oo Mr. Jonathan
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:37pm On Apr 19, 2016
labienyce:
Who punchlines don epp ?
The only help I need is for testimony89 to leave this fish for me
oh boi!!! dem ds one dey vex ooo...... Testi, dem dey folo u talk ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:23pm On Apr 19, 2016
iambibi:
swirry am here.... Bring your cloth lemme iron for you!!
are we already preparing for the award night?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:22pm On Apr 19, 2016
labienyce:
Boss.. I never chyke any lady for this city before .. I guess this is my time to shine
u av d floor bro........oya na, u need punchlines?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:18pm On Apr 19, 2016
shubs:
e no concern u o wink
after all the whole hospitality my wife showed u, ds is how u wee address her husband, abi? chai!!! WOMAN BEANS
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:15pm On Apr 19, 2016
Brimmie:
grin grin She's busy fighting for my right !
yeah! working so hard for u to get ur chisophia, she has some explaining to do then........Unless it's a strategy to get u off our back just like we did to Testimony89
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:09pm On Apr 19, 2016
IAMBIBI baby, wiariz ur eyez oo, I wantu see it....d eyez v bn seeing since.......no one make sense atall.....whr art thou?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:05pm On Apr 19, 2016
shubs:
his room is arranged
ah no understand u ooo.......ds one wey labienyce dey one corner, shey na party sleep una wan sleep ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:01pm On Apr 19, 2016
shubs:
sure make I go arrange room for u
lolz.....u sure say u dey arrange room... if nt, tell am oo make my guy mind no go dey sweet anyhow
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:56pm On Apr 19, 2016
FolabiBret:
*rin erin si oke (lol)* oloyinbo ke, ki ha l'omode tiwa mo...? Shey o wapa?
bossman......m just as good as u...wittyemi, u just read my mind abt ds nigga, all i see is nairabet instead of FolabiBret... ... lolz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:51pm On Apr 19, 2016
Testimony89:
U see ursef........ Na 2 virgins u go get na...... I jst pity dat fine lady wei trust u lik agbada.....
baba......dis ur ulterior motive is very veewwiiiii strong oooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:49pm On Apr 19, 2016
Fraih:
You smelling somethinghuh
Is it that your neighbour is frying dodo cheesy tongue
lolz.....chai!!! eez tru oo.... dah Qutyjoice can fry dodo for Africa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:48pm On Apr 19, 2016
Fraiser:
where you see dem? You travel go pluto?
lol..... wetin u mean, na ordinary 2 na....dem suppose dey GC
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:14pm On Apr 19, 2016
Smellymouth:
My people of NYSC Town! I bring you greetings from Amadioha undecided

Amadioha sends me to deliver this message- Bring, 10 cows, 30 tubers of yam, 1 gallon of Monkey tail ,the manhood of a python, the tongue of a dragon, 25 litres of Palm wine and 2 virgins ladies!

Failure to do so, you will all be posted to the North!


Otenembene!!!!!!Ara nwanyi asaba!!!

Amadioha has spoken!!


Cc: jubrealguy
CROBBOY
LogoDWhiz
iambibi
Rukkyola
Fraih
baba.....where d amadioha dey......hep me tell amadioha say na only 2 Virgins i don get
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:10pm On Apr 19, 2016
Fraih:
LoL cheesy
I Command myself to refrain from answering that...
lol.......eez like m really smelling something
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:05pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:
hmm.. baddest


lyk d way u handle dose undergrounds packages
lolz.... baba, ah no dey understand all ds ur chinese lang ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:04pm On Apr 19, 2016
BlizzydoDo:
got mi laughing, yuu 2 de fear o
haaaa!!!!! Na iron lady pressy carry put for house.......ds one go beat pressy before pressy finish tenure

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 89 pages)