NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:31pm On Apr 18, 2016 |
FolabiBret: Eyin temi, iba yin o, iba olorun! Awa tun ti de o, werin don happen in my absence ke! Nor vex say I just *evaporate*, I bin jand ni jare. I don come back now. Cc: DTobs; AbbeyUnique; Fraiser; Wittyemi; Kbs468 EagleVision Olasalo; Jubrealguy; Et al. oga mi... awon oloyinbo, wats gud now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:16pm On Apr 18, 2016 |
Brimmie: I use iPhone 8s 12TB Data Storage with 64GB RAM.. How e wan take hang? baba......calm down, we never enter another millennium, na still 2016 we dey.....ur blood dey rush ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:13pm On Apr 18, 2016 |
Fraiser: lol... Oya I dey feel am... Ori e wanbe padimi e no just wanbe......e fokasibe, how far u na......hope u don start to dey prepare down....baba, shey dem fit allow polybag cos ah look my load now, e neva full one polybag....Unless dem want make i dey carry empty box |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:11pm On Apr 18, 2016 |
Abbeyunique2: oya Eyan iyi. good morning boss oga nla..... boss....afternoon....how ur end na |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by jubrealguy(m): 8:02am On Apr 18, 2016 |
chai!!!! see as ds place juzz dey noisy, the thing neva start gan, mimzy don win....baby,ur head is dey....na full support we dey give u based on d kind confam campaign manager wey u get. #teammimzy lawa ooo, awon eya Smellymouth. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:41am On Apr 18, 2016 |
Brimmie: [size=20]Nawa o! So una don dey invite una selves go BBM and WhatsApp?? Choi! I haff carry last finally! QutyJoice my Love.. iAmBibi my Bae.. Fraih my Queen.. BlizzyDodo my Angel.. Oya make una connect with me on BBM na? I'm in love with y'all! [/size] see as d names thick....dese one pass Messi, Neymar, Suarez.......ur BBM go juzz dey hang and if na tecno, e go just spoil finally... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:38am On Apr 18, 2016 |
wittyemi: Rukky ti Ola!!! Na the guy meat una wan use as beef for the naming ni? This one wey u dey call for tools backup so. I dey watch u with left eye oo. lwkmd!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:36am On Apr 18, 2016 |
wittyemi: me dey suspect say u be Chelshit oh no sorry,chelsea fan as I dey see u so. Barca go triumph, just be looking.. Chelsea.....ori iya mi kor..... RED DEVILS lawa ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:34am On Apr 18, 2016 |
Brimmie: Lol! Ma niqqa! Nur worry.. Girls dey feel Skinny Guys pass anything! Truss me!  na so we dey console ourselves oo.... baba, e make sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:33am On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Jubrealguy where are u? Sombori wanto marry ur wife on bbm o. Better start coming with ur cutlass, knife, arrow, catapult, gun, fork, firewood, hammer, shovel, and bomb b4 he snatch her 4 u o. rukky baby......just leave dat baba, baba wan collect promotion, e neva even attend class atall... iffa go near am too much, d bomb wey i don pre install for hin brain fit go detonate, iambibi has spoken, make i kuku save dat energy for d naming ceremony......abi u dey think say i go juzz useless dah day ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:29am On Apr 18, 2016 |
Brimmie: No o! It is Tiri years leave na! U neva lean finish! When you be following Fine Gehs upandan!  baba, ds ur trailing get power ooo, plenty ishan dey inside.....emi drop hat fun eyin ooo. So u dey happy as i dey lean |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:15am On Apr 18, 2016 |
wittyemi: Happy ? So u too follow dey witch hunt my barca,isorai we shall see. But Barca sha,how we go just go lose for home like that. Make Barca stop to dey do like NYSC oo. When no be Brig. Gen. Olawumi dey coach Barca. just like a sidekick of mine would always say.......he who laughs last laughs longest... Barca ti ru igi oyin, see me wey dey talk, ask me who i dey support? I no go even tell u.... dahs by the way, wait! y una dey put all ds NYSC chairman names for head sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:12am On Apr 18, 2016 |
iambibi: .. Lolz... Boo am still thinking about the job oo... Lol.. u made a decision without calling my attention......how long do u think twas gon last....oya, come....wat r u thinking gangan? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:10am On Apr 18, 2016 |
wittyemi: Baba i greet u Orientationally (camp on my mind). Hmmmmm,na born-ing pikin ceremony b dat no be naming ceremony again oo...
But you dey see her recent naming I.V? Wey shey go invite star boys them n she come Bleep up go dey put price,na free she go do that show last last,she think say her pikin na Tiwa Savage own way don be mtn ambassador on first day @ life.. see.......leave rukkyola alone oo, i see d I.V na buh ah neva wan talk abt am.......twale baba, u juzz dey fresh, e ja awa si na....dat ur kick...ehn! d thing get power.. Anyway, e no go make if u go dat wedding as bachelor ooo, u gaaz find ine. chikito hold oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:05am On Apr 18, 2016 |
iambibi: .. No na Masa go make sense, lolz.. Abi hw you see am dat one sef dey okay, how was work today, abi u no b journalist again ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:04am On Apr 18, 2016 |
spixytinxy: I miss u to ooo bt na ur moni I miss pass, mk iambibi go chill ooo, Sunday was great n urs lol.....my money now no be for public use oo, awa ti jara wa....... Sunday was great.....barca lost, athletico won..... i guess we are H A P P Y |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Apr 17, 2016 |
iambibi: ..lolz... Everything is good. Oya tell me for my ear, wetin you wan chop oo? Lol oya na.......Tuwo go make sense, abi wetin u think |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:11pm On Apr 17, 2016 |
iambibi: .. Lwkmd... I guess it mins CHILL CHILL CHILL and Check!! Hu knows! oya....see as spirit of chilling dey descend on me small small...... emi chilling ti gbe mi wo. So wats good, ur husband wan chop ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:56pm On Apr 17, 2016 |
Dedicating this to my padis of life FRAISER & ABBEYUNIQUE2 iambibi:
.. Yes dear am fine!! Hw was service today na?  twas great, was dancing shoki den den i heard a voice "Flash....Flash......Flash....Flash......FLASH DRIVE" what could that mean? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:40pm On Apr 17, 2016 |
iambibi: boo boo how are you? Happy sunday dear! oga ju....oreke lewa, ewo omo.... omo ree....no b ds kind work God give angels, baba farabale do ds one ni....hope u are doing fine? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:34pm On Apr 17, 2016 |
spixytinxy: mo gud oooo, I no kukuma dey c u for my shop again awa ti di born again, Iambibi don turn us to atunbi.....buh ah miss u sha. How ur Sunday b na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:23pm On Apr 17, 2016 |
Madam spixytinxy......suppin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:20pm On Apr 17, 2016 |
IAMBIBI!!! |
Jokes Etc › Re: Share The Funniest Pictures In Your Phone Right Now!!! Fun!! by jubrealguy(m): 7:19pm On Apr 17, 2016 |
lol
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:17pm On Apr 17, 2016 |
eaglevision: padi miiiii,hapi sunday jare,yeap twill b sent to our mail for those that paid 3k,but will it also b sent to our schools,thats wha i wanna get clarified on chai!!!! Baba no pay 3k sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:15pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: JUBREALGUY!!!! Witty Chief Wittyemi....Bossman,i hail oo, ds one u come GC today, hope say no b because of Rukkyola naming, make i run burst ur bubble, no fried rice and goat meat oo, dem say na moinmoin dere power carry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:10pm On Apr 17, 2016 |
eaglevision: Good afternoon ladies and gentlemen,happy belated sunday to you all. who misssed me? nobody miss me sha,i miss myself anywaiz.
Been arguin with some peeps on some ish nd wud need clarifications frm my gurus dem make i no dae form guru. 1. Is NYSC sending all CUL to our respective schools? 2. If answer to 1 is yes,does it mean that every pcm irrespective of one paying the 3k or not can still go to his/her sch to collect d CUL,or its either u pay 3k nd print cul online alone or u didnt pay 3k hence going to school for the cul. cc logodwhiz,kbs468,dtobs,crobboy,fraiser no fit sabi d answer, happy Sunday pal........heard it will be sent to our mail |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:37am On Apr 17, 2016 |
terrymason: crobboy,jubrealguy,tobikay01,sunnepa17,tuffpivot,labienyce,iambibi,darey00,jaybiz007,sirguy542, see the people when go first see cul.... ma nigga..... na so ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:35am On Apr 17, 2016 |
iambibi: oohh good night and see you tomorrow too!! have a wonderful night beautiful |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:09am On Apr 17, 2016 |
sirguy542: My brother this forum is not faceless... Am already planning on how to meet my cynnny after camp.. omoh! u dey para big time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:49pm On Apr 16, 2016 |
SC31: prep is just dear jare,yes I have all the things you mentioned and I'm taking all to avoid stories aii dear.......cert+sor+ID+photocard, dem go know say we dey vex gan |