NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:48am On Apr 14, 2016 |
Ojeifo12: baba ile okan, who dey follow woman up and down? sho gba e lol....read am well, na my honourable minister i dey folo talk.......all wat d babe asked was "source?" and u told her to go and jump inside the Pacific.....no mention me again oo cos i no wan folo u talk, abeg ooo..... me neva ready jump inside Atlantic. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:00am On Apr 14, 2016 |
eaglevision: whaaaaaaat!!! who does that,totally unacceptable.that fellow must b dealt with appropriately,who was he referring to? i was attending to some files na was referring to smileeey, all she asked was source ooo, so eez beta u usher him out of d city...... lol buh if na guy wey get big chest.....ah no dey dere oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:44pm On Apr 13, 2016 |
Ojeifo12: ask Google, if you no believe jump inside Pacific lmao.......eeeessss!!! come here......we no go allow u talk to our women like dat ooo, where is the minister of women affairs...... someone here is telling one of our very own to jump inside Pacific amd u dey dere dey follow womam upandan cc eaglevision |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:07pm On Apr 13, 2016 |
DTOBS: My padi to sure... thank you very plenty oooo u welcome bro. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:03pm On Apr 13, 2016 |
THE MIGHTY HAS FALLEN......... We are H A P P Y....... Happy!!!!!!!!! cos i wanna see messi cry, i had to watch everything |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:58pm On Apr 13, 2016 |
Sent4rina: Thanks sweetheart. I came wit plenty goodies, come have ur share.. nigga b knacking babes and skating out
Welcome sha, dem don name one of ur pikin gulder ooo, dem don tell u? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:14am On Apr 13, 2016 |
iambibi: BLOOD OF ZACHARIAH ....... Wetin you sef find go there .... Ohh thanks,.. Oya focus your eyes on this bible.... lmao..... u ds babe.... ehn! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:58am On Apr 13, 2016 |
Dedicating ds page to my friend Dtobs......more power to ur elbow bro.....keep up the good work iambibi: lolz.... His friend sirguy542 don marry now, while him, he still dey parambulate the whole GC all in the name of finding love..
Morning Dearrie, my night was gorgeous.... And yours?... twas perfect dear......ds one wey ds foreigners dey like ur lips, shey dem no go cut am run comot like ds.....me dey fear dr face and moniker ooo.... whr is our neighbour Rukkyola, shey she find sent4rina go herself ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:22am On Apr 13, 2016 |
iambibi: .. Hear wetin? Tell me plz,..!! Lolz gudmorin, how was your night.? Testimony89 just dey find attention joor, oya coman tell her ooo. Good morning dear, hope u had a great night |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:14am On Apr 13, 2016 |
Fraih: Jubreal
Yeah, mowapa.
Good morning. Morning beautiful, guess u had a wonderful night |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:33am On Apr 13, 2016 |
marvluv: heart break no b new thing again..E no even far to my house seff..lol if na heartbreak e for beta........u no know say some pple dey comot d heart come pieces am, making it unmendable even bill gates money cnt do sh!t |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:30am On Apr 13, 2016 |
eaglevision: oya go meet iambibi,nd how u go refer to the minister as bawo? iambibi dn enta ur head too much sha.remember she can b taken frm u lmao..... oya sorry honourable minister, buh open ur ears widely sir......Jubrealguy doesn't respond to threats........ |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:13am On Apr 13, 2016 |
marvluv: I hail o pwrfull minister..na so i see am o.. na jeje I sit down inside my room dey drink d chilled juice way u carry give me oo, na hin fraiser con knock my door say hin get one sweet novel titled Romeo & Juliet for me to read..na d novel I just started to dey read,na chapter one seff I dey now lmao........... see ds babe sha, na so so play u dey use my guy play, we gaaz find sumtin do for ur mata......... Fraiser the love engineer, how u go take engineer ds one from novel to reality |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:00am On Apr 13, 2016 |
Fraiser: kai jubreal u na my guy na, why u won dey fall my hand lyk dis... U don go pitch tent wit eaglevion against me abi, se na una plan b dis? no b so my brother...... carry on, eaglevision bawo.......d guy sef like una love tori |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:51pm On Apr 12, 2016 |
Fraiser: lmao... Kai see pokenosing o... Na wetin dey happen u dey see o... Notin to shalaye dan d alaye u don dey see so far o dey gbaladun dey go ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:49pm On Apr 12, 2016 |
Fraiser: lmao... Kai see pokenosing o... Na wetin dey happen u dey see o... Notin to shalaye dan d alaye u don dey see so far o padi mi..... God go continue to dey butter ur bread ooo.....marvluv, dem don break ur heart before? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34pm On Apr 12, 2016 |
Testimony89: Lol........ Jst dey oh..... Abeg dey pray mak boredom no kill mi oh!!!!! I kno u b pro, u fit teach mi den I can see my prayer has bn answered......pro for wetin.......... lol. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:30pm On Apr 12, 2016 |
Fraiser: wao!!! I will consider dat as a rear privilege, wot more honour can b done to a man dan to walk on d soil of dis city in d company of a gorgeous woman lyk u... Jubrealguy where u dey? Abeg com giv me my bentley wey u borrow for my hand last week, I have a date wit an achangel tomoro eveni baba........tell d babe true oo say na me get d moto cos d day i go need my thing, na to pursue two of una come down........buh d way d babe like u......she go fit folo u waka under ds Nigerian sun na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:27pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: .. My dear am fine o....my day was a bit boring,.. Had to visit a friend, hw about yours...  boring too oo until ds big sleep came.....cudnt power my fone till d night came.....d clock needs to cum in time ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:09pm On Apr 12, 2016 |
iambibi: lolz....Alryt dear how are u na...... how did ur day go |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:53pm On Apr 12, 2016 |
wittyemi, oga oga....... na so u dey always peep, abi... u no go greet ur Gs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:51pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: na season film ooo..make we just day watch am dey go cos me seff Neva know where E go end... oh boy.... na to go buy one sac of pop corn oo with tanks of big cola...... carry on my dear..... mo deh jeri bobo fraiser yen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:49pm On Apr 12, 2016 |
BlizzydoDo: Amin....buh Rukkyola z a mother already na *tor lemme run 4 she catch mi lol......Where she dey sef.....i don dey miss am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:45pm On Apr 12, 2016 |
Cynnny: Yes o my day was great, hw was urs? My dear I am still waiting for that rain o, I need am d rain must fall as today na great day for ds city already.......see sirguy542 dey jump upandan from one domot to another dey announce |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:42pm On Apr 12, 2016 |
marvluv: my day has been so gorgious dear..do u know d flower I gave u in d dream is so precious, could u blive I went all d way to flowerlovingo country to get it for u. just because u ar so special to me.. so, make sure u keep it well wetin i dey see wey dey happen so.....marvluv and Fraiser.....e shalaye oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:41pm On Apr 12, 2016 |
eaglevision and eddykisses1, i dey always confuse una two oo, who b Rukkyola concubine, who bd one wey hardie14 come announce say e. sick |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:29pm On Apr 12, 2016 |
sirguy542: SMILES......
“If you live to be a hundred, I want to
live to be a hundred minus one day so
I never have to live without you.”
— A. A. Milne I love ds |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:27pm On Apr 12, 2016 |
sirguy542: Oyehomie jubrealguy. Fraih eaglevision. Frasier iambibi LogoDwhiz Crobboy everybody come & see oh!..... sirguy is now engaged to cynnny..
NEVER GIVE UP IS NOT JUST A CATCHPHRASE IT IS A WAY OF LIFE........ congrats bro......u really tried, i bn dey watch u since u start d waka...... congrats Sirguy542 and Cynnny.........latest couple in GC |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:24pm On Apr 12, 2016 |
ngoziigwe:
I'm so moody right now. Currently in Uniport to collect my certificate but the school has been shutdown for a month due to the incident that took place yesterday. Academic activities was suspended in Unilag and i was still able to collect my certificate, try to talk to someone in the senate, faculty or department. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:40pm On Apr 12, 2016 |
Fraih: Welcome bro.
It's Nice having you here.
We hope to see you here always
see me dey think abt when our path go jam..... showapa? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:39pm On Apr 12, 2016 |
femialabi2016: Hi everyone, i really want to appreciate you guys for the good job put up here to update us about the goings in Nysc particularly the 2016 batch A set. Am femialabi2016; Eksu; civil engineering 2015 set and this is my first time here. iambibi baby, oya coman welcome this my fellow structural Engineer with some delicious fruit salad, forget say i just dey see am..... na my guy b ds |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:36pm On Apr 12, 2016 |
Cynnny: Hey jubrealguy hw far u see the revered Reverend sis dat just greeted me....one glass of champagne for you....m good oo, how's your day, hope twas great and hope there was enough rain today to wet your ground in this season of economic dryness? |