TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:30pm On Aug 14, 2022 |
NLbabygirl: Not everybody is into MILF Some MILF are better lovers. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:09pm On Aug 14, 2022 |
Daina na fresh babe sha… why these guys no dey reason her now? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:49pm On Aug 14, 2022 |
Nice one…at least Danielle body go rest small. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 2:20pm On Aug 14, 2022 |
IGoComotYaTeeth: Walahi she no try She dey her bed dey cry while her “supposed agent” (Phyna) is under duvet grooving and cuddling her “client” (Groovy) |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 2:18pm On Aug 14, 2022 |
Beorn: Betrayed fire!! Phyna wey don say she like Groovy since the first week? Phyna wey don kiss Groovy in the first week? Abi, Amaka moving to Groovy doesn't count as betrayal against Beauty who Amaka knows? Abeg!! All of them are players. You brutal sha… they will all be fine |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 2:17pm On Aug 14, 2022 |
MissAnneboleyn:
Is that not what Nigerian agents do, you put them in charge of your property and they raise the rent, collect the rent and pocket the rent whilst telling you tenants have not paid.
The Phyna and Amaka alliance was bound to break, these are two obnoxious women who got Beauty evicted to get to Groovy. I hope Groovy weaves a web of lies and confusion on them both.
How you get them is how you lose them. I have no sympathy for Amaka, Illebaye or Phyna, they reap what they sow. You talk true sha…but I just feel for her. Free guys still dey sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 1:49pm On Aug 14, 2022 |
Truth be told, Phyna betrayed Amaka by doing all she’s doing with Groovy. How I go send agent to go negotiate a property on my behalf only to find out that my Agent bought the property for himself.
Phyna u no try ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:29pm On Aug 12, 2022 |
Abeg what’s this? Shey na Biggie punish them by not playing music? Level 1 presentation is waaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaack |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 2:59pm On Aug 12, 2022 |
Most focused Housemate: Hermes
Most Entertaining Housemate: Phyna
The Rest are Hot, Lusty, emotionally imbalanced, sex starved and unfocused fellows. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:46pm On Aug 11, 2022 |
This Ilebaye is annoying. And na this one nigeria go call entertaining |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:23pm On Aug 08, 2022 |
This Doyin well at all? Na mumu people full this set. See as she dey cry for guy wey she just meet two weeks ago. If na so she love am reach, she should opt for voluntary exist |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:00pm On Aug 08, 2022 |
Phyna this ur cry no make sense. Shey u no know say them go nominate u before u come the show? U get luck say people like u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:58pm On Aug 08, 2022 |
Walahi…yansh full this Amaka back ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 10:14pm On Aug 04, 2022 |
E be like say this pool party go dry ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 9:36am On Aug 04, 2022 |
I wonder wetin go happen to Amaka if she wakes up one morning to see that her yansh is gone. Na so so her yansh she dey always look for inside the mirror |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:52pm On Aug 01, 2022 |
IGoComotYaTeeth: stop voting for borites ffs!!! No be u go tell me who to vote |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:34pm On Aug 01, 2022 |
As e be so, I dey go vote for Christy O and Phyna |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:32pm On Aug 01, 2022 |
Over advise dey worry this Bryan |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:11pm On Aug 01, 2022 |
So na so Christy O take go be that… |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 3:34pm On Jul 31, 2022 |
Tatiana4u: She’s beautiful and eloquent too. Pls just give yourself a very sweet hug |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 3:32pm On Jul 31, 2022 |
Make we no lie this Beauty babe is really beautiful |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 11:44am On Jul 30, 2022 |
Christy O is looking smashing |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 11:30am On Jul 30, 2022 |
And I don dey use style like this Diana babe ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:49pm On Jul 29, 2022 |
Nice one Doyin…u spoke well. U are so on point Bella but u follow for the love matter naaa |
TV/Movies › Re: BBNaija Cautions Eloswag Against "Politicking" by JuicyStar: 6:18am On Jul 29, 2022 |
Totilopussylick: Gradually the Nigeria government is denying her citizens the freedom of expression  Pls is the show organized by the Nigerian Government? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:52pm On Jul 27, 2022 |
This Chisty O reminds me of Nina |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:49pm On Jul 24, 2022 |
Na black and White House I dey watch tonight ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 8:30pm On Jul 24, 2022 |
Kidwaya don show again |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:56pm On Jul 24, 2022 |
Shey this one no go fake like Gifty like this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:39pm On Jul 24, 2022 |
This Bella don dey vex me ooh…Wetin she feel like? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:31pm On Jul 24, 2022 |
This babe resemble and talks like Tbaj ooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JuicyStar: 7:24pm On Jul 24, 2022 |
E be like say na hunger carry this Bella babe come this house ooh |