JuicyStar's Posts
Nairaland Forum › JuicyStar's Profile › JuicyStar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 61 pages)
Shey Adekunle no go finish the word “basically” like this? |
This sheggz dey mad… see how he is so casual. But truthfully, any wise person would know that Chi chi already knows who she’s picking |
This Phyna na really sharp babe… na from this plaiting of hair she go finish work for Groovy. |
As e be so now na Chi Chi, Phyna, Groovy, Byrann and Adekunle go reach final if there are going to be 5 finalists. |
Abeg make Big Sheggz win this HOH challenge ooh |
Daniella don turn National cake. E good make person get levels ooh. So Adekunle don dey lineup since… |
Walahi na three housemates make this bbn season interesting: Sheggz, Phyna and Bella. The rest just come complete number. |
Why is there so much noise in this movie date? Can Phyna stop the noise? |
Wetin dey make Daniella vex? U dey vex say level 1 won more HOH and nominated u guys? Who told u guys not to win? |
Sheggz all this information no too much? |
Phyna na u first cause fight before the spoilt children became rude. How u go say all the food of chomzy and Elo would go to the collectives? Is that fairness to u? |
Beorn:I also feel the whole twist is dumb. It would only amount to double humiliation as well as emotional trauma to these three. They would had just taken them out immediately |
Three clowns about to nominate… I can only imagine how sad they would feel when they are told that have actually being evicted |
E don sure say Alyson and dotun dey go… na who go be the third we no know |
That God people like Mike, Vee and Khafi came to bbn and did well for themselves. If na Sheggz be the fight person to come from London, I for don hate anyone that came from there. How can someone be so rude and full of himself like say the London na heaven? |
Pls are these noise makers feeling they are entertaining us or it’s alcohol talking? |
So Sheggz fit gentle like this? That Ebuka talk really bruised his ego. Just take the correction and be a better person |
How old is Sheggz and and what does he know about marriage? Him go just dey mention marriage for person him just meet for show… |
But true true wetin concern Ebuka with how Sheggz and Bella dey relate? If Bella no sabi her worth by not knowing not to take an abuse, then that’s her wahala. Now Both of them are feeling embarrassed � |
Bella stike loading |
Chizzy is sharp |
This Chi Chi story really touch Bella. I now see why Chi Chi is very confrontational to anyone trying to intimidate or talk her down |
But this Sheggz iss harsh ooh… anyway this is what happens to a lady that doesn’t rate herself. If she had changed it for him the first day he talked to her rudely, him for don get sense |
Gidy is the best so far…nice |
Doyin wan commit suicide with all these she’s ordering? Lol |
Nice one Diane |
Eeeeyaaaa… baba if u know how baby things cost now ehh… u need to start your hustle ASAP. If u are willing, doors would open for u to take care of ur “wife - beastie” and ur beautiful/handsome baby. Do Not Abort that child. (I’m talking from experience) |
Doyin get wahala |
Chai…See Amaka dey read bible. Phyna and Groovy dey punish this babe ooh |
Wike should rest, u cannot be fighting a presidential candidate and want to choose the new party chairman. |
Amaka the thing dey pain u…stop pretending. Phyna u no try |
This Modela is becoming too loud and talkative for me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 61 pages)