JujuYouth's Posts
Nairaland Forum › JujuYouth's Profile › JujuYouth's Posts
The guy for just kuku pay transport go find Wizkid anywhere he dey and prostrate for him. The Song una never release you don make Davido your Kabiyesi. If na swear he no go work. |
Two of dem are on Kigali weed. |
Dis countries should leave our MMM alone o ![]() |
Wia you go know say Wizkid and Davido na birds of the same feather, Make Uncle Dele go touch Justine Skye yansh first. |
Up gunners |
