Justpete4christ's Posts
Nairaland Forum › Justpete4christ's Profile › Justpete4christ's Posts
1 (of 1 pages)
[i shall pity all dz pple wey go dey open dere mouth critizing Men of God chai u r fi aye yin ta kite I pity una u all Even d Bible record Jesus cried twice first at Lazarus tomb second fr d ignorance of pple chai i wish u knw me personally and what dis Bishop oyedepo prophesy has done in my life at my age doing scaling new height i can neva do fr 10yrs at age 22 am paying 21pple salary just by following d prophetic words of My Father bishop oyedepo anyway una pple wey no get work nd start saying junks abt men of God contact me i cn employ u |
is d offer still open |
1 (of 1 pages)