Juwoonn's Posts
Nairaland Forum › Juwoonn's Profile › Juwoonn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 90 pages)
Blackberrydude: God bless you bro you have said my mind thts why me nor dey answer if everybody get the system e nor go make sense na. The best thing follow my pick and monsuru and you will smile home @the end of the day. One loveI just sent u a msg on whatsapp bro |
Mayowura: Reduce your voice small!U're gud |
akinalabi: Haba... Why you dey spoil me like dis na.LOL.... Egbon no vex |
BEATBOOKIES: BOOOOOOOOOOOOOOOOOMMMMMMMMMMMMmine was under 148.5 @1.98 WON BUT CLOSE, ENDED 146 |
yunken: @ juwoon pls I need d BB strategy too. I've sent u an email. I no wan carry last I need to chop too.Bros na BB dude and monsuru be my oga now oooo.... BB dude don take over as oga @ d top.... |
Blackberrydude: we won bro i went for under 158 walahi the system na bomb oh since am using it have not lost any inplay bet oh na india u originate am from? Cause e dey work like jujuLOL.....enjoy bro.....but don't get too excited....shit happens so always use money mgt and a medium stake...... Sey u code |
Blackberrydude: BET WON @holuphisayor hope you follow? Am smacking the bookie 7-0 now. won 4inplay and 3offplayHappy 4 u man.....keep flexing |
Switzerland portugal under 150.5 got my heart beating fast as I went for it too soon with half of my bank roll.......WON and back to money mgt |
Blackberrydude: BET WONNNNNN who follow me? Won 3 bet today lost none 3-0 @juwoonn you dey feel me ba?I still dey church ni o.....not betting untill after service.... |
Blackberrydude: bro na offplay things this morning oh even georgia match nor dey inplay and i don cook something for the matchK......best of luck |
@BB dude I can't c any BB game on POB this morning......which bukky u use 2day? |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]GUD ONE DERE ^^^Y NAIRALAND DAE LOG ME OUT automatically?? Somebody help[/quote]Try logging in on another device |
bomking4x: Ladbrokes if you have Visa cardI see.....dat maraton.....national I'd go work ba? Besides is the withdrawal like everyday POB? |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]GUD MORNING GUYS HAPPY SUNDAY TO U ALL... Won my last pick yesterday miami over 152@2.36 bt i was afraid to post inorder not to mislead or bankrupt someone's acct LET SEE HOW 2DAY WIL BE......[/quote]LOL...... I chop am too @2.36 |
Mayowura: No permission from him yet!BROS NO NEED FOR PERMISSION JUST DO D PM.... One luv |
@MONSURU I FIND U GO DAT PLACE I NO C U NI O........ |
Blackberrydude: bro thanks for the package have won 9 lost 1 today. One loveUWC bro...... Sent u a msg on whatsapp |
Pls who is flama? I don't think I av come accross dat usr name here b4..... |
BEATBOOKIES: Omg...BOT AF BAN MY 2ND ACCT....I STIL AV 3 MORE ACCT to useLOLZ |
albacete: I am wide awake, bro.I see u bro.... |
Valdblngx: you n bbdude just snubbed ma post cox it involves sharing ya strategy... even monsuru don beg una tire...e no make sense broBros e be like monsuru no get me wella..... I don give am codedly. ok....I go drop am dia now...make monsuru give u |
WHERE IS UDEMZY I DEY MISS U O........3DAYS NOW U NO SHOW FOR HERE AND THERE........HOPE ALL IS WELL |
emflex: if d bb over sure like insurance. .y not stake $100 pm @ 1.82 n show us the bet slip... abeg vfl sure pass dat bb. if u use mm u go dey chop atleast N500 per season depending on your bankroll. I no get time to dey show my betslip n chopped chopped sequence again.if VFL too sure br[b]o, why not put all your bank roll too and make 100,000 naira daily instead of mere 500 naira daily....after wasting time waiting for seasons to get over and over.....[/b] |
emflex: if d bb over sure like insurance. .y not stake $100 pm @ 1.82 n show us the bet slip... abeg vfl sure pass dat bb. if u use mm u go dey chop atleast N500 per season depending on your bankroll. I no get time to dey show my betslip n chopped chopped sequence again.if VFL too sure bro, why not put all your bank roll too and make 100,000 naira daily instead of mere 500 naira daily....after wasting time waiting for seasons to get over and over..... |
Where dat j-league guy....oya now |
Blackberrydude: ALL BET WON. Who follow me? Thanks to my oga for his system he gave to me .U feel am ba ![]() |
Alexander tips wan send me go village o.....so far I've playd 6 games wt him lost 4, won 2..... Too bad a form |
methodman: ....you can log in through your mobile devices by following this link www./OddsBros dis is not dia mobile site....... To enjoy it better on mobile go to www./mobile |
methodman: ..Dem get scores now...click on the game and then check.I've tried it severally....there is no score on MERRYBET MOBILE INPLAY and AKIN ALABI has..... Let dem fix this for us |
monsuru560: @JUWOON...MEET ME 4 CORNER...4 EASY AND FAST DECISION MAKING ON BB INPLAYOk |
monsuru560: true talk...d main reason y i CHERISH MY P.O.B is because u can withdraw anytime u wish....bt all these naija bukky....u must wait til 7 days end.....bt they are trying sha interm of BB INPLAY...ATLEAST 3 matches A DAY No be smal tin...Yes exactly.... POB instant payment.....but for 9ja..... Merrybet 24hrs...dats what I like abt dem |
k2fresh: Pls guys I need pm.anybody no dey sell?abeg make una sell for me.If u can wait till weds.... I can sell u, I have a target, make I meet d target first.....@what Qty u need? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 90 pages)


I DEY MISS U O........3DAYS NOW U NO SHOW FOR HERE AND THERE........HOPE ALL IS WELL