Juwoonn's Posts
Nairaland Forum › Juwoonn's Profile › Juwoonn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 90 pages)
monsuru560: oga juwoon...u be ASHAWO fans oh...u just dae port from 1 bukky to d odaLOL..... As a matter of fact I use nairabet, naijabet, merrybet, POB, ladrookes await my AccessVisa and bet360 awaits my int'l passport....... There is no how I won't get what I want @ a particular time on one of them..... |
monsuru560: NA TRUE TALK OH...BT mak i wait til 11:30 whether them go air d bb liveLive bro, I follow dem chop ytd |
monsuru560: MERRYBET WORSTEST eva.....sorry 4 my engrishI disagree.....go check d new merrybet....really good for both BB and football...... Go check |
monsuru560: MR GAMBLEE don put am.......go check NL......BB,FB live....all dey..... Loving d competition btw 9ja bookies it will lead to efficiency and better markets.....d monopoly has been broken, we now have a perfect mkt.....free entry/exit, homogeneity, definitely d forces of dd & Ss is @work........ |
Oga MERRY BET if u dey read dis...u try, but I no dey see scores for ur live mkt on mobile... Like other bookies Pls help us fix that. Thnx |
Blackberrydude: according to my old and first bb inplay system i neglected lets see whether is still working low stake ohI holla @ ur whatsapp bro........ Howdie? |
Valdblngx: juwoonn..sorry for that, never knew it was a jokeOne luv bro..... |
ayswagga5: THANKS MR AKINALA BI for replying my message ..........you are kind..in other way for nairabet....na ONLY GOD go judge......WEN I deposit ..you never say name nt correct ..GOD DEYYYYYYYYY..,. sad indeed .AM OUT...,...Bros make u sef dey read "terms and agreement" I alwys take my time to do dat.....your surname must be ur last name and ur first as u av on ur bank details.....not only NB does dat o |
Valdblngx: flip back pages n check ma post..I know it's just an impersonation..no mind juwoonn wey they para for nothing..if no be akin alabi n co, which foreign bookie will come here.. how much wey we dey chop self.Bros wetting be ur problem? U no sabi joke? No be me first declare say na impersonation? Go check, I said it before u, that it was d rat dat ran into is hole dat is disguising.......... Pls don't reply..... I'm not fighting |
akinalabi: It's not a personal thing. Anyone can post it on Nairaland and it is a faceless forum. Even the person that wants to hack it can post.Oga Alabi don change for good..... Bros, I no knw sey u care for ur customers like dis b4..... Or is dat guy just lucky? Keep it up bro..... Having a change of mind..... in fact depositing a good sum soon, but no chop am o....tor! |
emflex: una too dey fear..because person open nl acc with pob...monsuru and valboy hide under table...LOL.....me na headmaster, I pass prefect... So I no follow dem run enter bush |
Valdblngx: the guy is just too goodUna too dey shout....u wan make bukkies go dey visit am reduce odds? |
@Udemzy I don find u go dia, I no c u......are u following d game lithuania vs USA...... What I was talking about......now handicap -/+75 @3rd Qtr |
emflex: 1 18.07.13 15:41 VFL Paris - VFL Edinburgh (1X2) VFL Edinburgh VFL Edinburgh 0:1 4.05LOL |
monsuru560: I av another food...bt am afraid to drop itMeet me for corner |
monsuru560: BET CHOPPEDMonsuru 1:00 france vs neds and sebia vs korea....5mins let's do it here |
monsuru560: This p.o.b wae i dae see here dae mak me fear oh.....be like say my picks and strategy no go fall 4 here again oh....b4 dem go wipe my market...Monsuru no yan anything hear oooo.....to be on a safer side....we meet on 2go wia even 365 and laddy no fit c us......oya run go bush.....headmaster no fit catch us |
[quote author=Mr. Mann]POB fit get time for this thread o, shebi na internet we dey and dem fir use this thread for research cos the way monsur and other BB punters dey chop pob is crazy.... Though dem fit come in disguise sha[/quote]Oga dis one no be POB, e fit be dat rat wey run enter hole......u knw sey e like to dey form baddo..... |
zenith7: Viewing this topic: zenith7(m), Slimceezy(m), PLANET OF BETS, Punterwhizzy, k2fresh, monsuru560, holuphisayor(m), Blackberrydudeand 2 guest(s)I run from oga Akin bcs e dey alwys c our secrete comot mkt, pob come show Hehehehe.....Monsuru make una no yan anythn again o..... Make pob...... Na lie jor!!! Na impersonation.... POB get time for dis trend.....na lie jor |
monsuru560: My limit odd is 1.2010K but u can easily loss d 1M even be4 playing 5 of such games..... Wise up man, don't try dat |
flama: @monsuru and other BB punters, what's ur pick on this match, canada vs senegal. Senegal +39 handicap.I'll rather go for canada -20 if its available or wait for in play |
monsuru560: This question goes to all punters on this threadGod forbid....nothing to gain, but something to loose....my limit is 1.10 |
Viewing this Topic: 4 guests.......... Na wa o... see dem bukkys....thank God sey oga POB never sabi us |
monsuru560: UNDER 166.5 @ 1.92K....... I follow on POB |
Akabay: 365 doesn't ve it.U dey use laddy nw or NB |
monsuru560: CASTEDMonsuru hw far? What's ur take on d game |
juwoonn: New orleans 1st qtr under 40.5Casted |
Akabay: sir juwon, lngest tym, ao na NBA 2nite.New orleans 1st qtr under 40.5 |
monsuru560: wow wow wow....odd of 2.00 CHOPPEDI c u......POB things..... |
monsuru560: y always meBalloteli..... |
Why una dey fight na.....@ Ichododo.... Bros no be say naija bookies no dey manageable but no place like POB & laddy...... Nairabet ma foot untill alabi add more mkts, na once in a week I go dey visit am |
valboy20:Yea........ U try bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 90 pages)

