Kaina1's Posts
Nairaland Forum › Kaina1's Profile › Kaina1's Posts
Mr pervert, Pat, ElRazur, wey all of unna dey, abi unna dey get hangover after the all nite flexing? ![]() |
patwhizkid:HAAAA!!!!! After drinking to near stupor overnite? I begin fear u o ! |
eyonigger:Adimu orisha, u ar welcome to our fold but, what ar u doing in vatican city? I think u need to convince us u ar not a spy |
Kelvinj:Kelvin abi wetin be ur name, I sorri 4 u well well!!! u pursue woman come forum 4 witches and wizards come dey lie say u tink say na dating forum! Anyway, u ar not far from d truth, na datin forum, for certified witches and wizards. and dont try to flaunt any yeye cult membership, we no say all those so called cults on campuses ar all glorified criminal gangs, only a few ancient societies have preserved undiluted, the exalted art and practice of witchcraft and wizardry in its PURE FORM, and no be 4 campuses dem dey. If I see u for dat meeting peren dat means say our ITEM 7 go increase.Meanwhile, to all the certified witches and wizards in the house, its almost time 4 the meeting, make we begin mobilise: ![]() LAWORIWOJIWOooooo!!! LAWORIWOJIWOoooooooooo!!! LAWORIWOJIWOooooooooooo!!! EYIN AJE AYE AT'ORUN, AKOKO TI TO FUN IPADE!!! AWON ANJONU TI DE!!! AWON IRUNMOLE SI TI SOKALE AWON EBORA ATI IWIN SI TI JADE PELU!!! OYA, AKOKO TI TO, OJO N LO. ![]() |
just remain calm, ur case no bad reach my own (actually am 36 + 7 months), and I'm still searching. but surely, there is light at the end of the tunnel. ![]() |
patwhizkid: Why u dey fall my hand like dis now? ![]() Wey i dey think say we go crown you as the "IYA OSHORONGA" of NL. What else do u think item 7 go be? abi make I send the secret recipee to u? ![]() |
PERVERT9:Anybody or group of persons or body corporate who comes to any of our fora to speak in tongues, or with intent to do same, SHALL BE FORCEFULLY REPELLED! Shey u no we have our own gift of tongues, as a sampler try this one: "Sango ooooooo!!! oko oya aaaaa!!! Oloju Orogbo ooooooo!!!! Elereke Obi oooooo!!! Eni a ni ni gbani iii !!!! Orisha gba te mi ye wo Eni f'oju di O, Sango o gbe!!! Igbakeji orisha!!! Sangiri, La'giri Olagiri kaka, " Make I continue abi my speaking in tongues don do? As per meeting venue, na 2day u dey come there? the usual place, 3.00am. u no say some non withces and wizard wannabes also access this site? so we no go tok the venue here. We all know ourselves, and we where we meet and we no say our meeting always ends with ENOUGH ITEM 7. ( OUR USUAL ITEM 7!!!) |
FOR PROFESSIONAL WITCHES & WIZARDS ONLY take ur career to the next level, enrol now for any of our online advanced wizadry courses in bloodletting, daytime flying techniques and advanced remote cotrolling. To apply, visit our site at www.ogbologbo-aje.com Limited slots availableFoundation courses for beginners are also available, (witchcraft 101 to 105) (strictly fulltime) |
platinumnk: which one be Urhobo, rama and Shaki wey u dey talk? if u no be ogbologbo winch, wetin u dey do here? i sure say na your type go suck (blood) clean mouth |

Why u dey fall my hand like dis now? 